Juju man sings Even enchantment... "Twinkle twinkle Little star, how I wonder what you are!" I laughed most at the last part... "Google, where is the nearest general hospital!"🤣🤣🤣🤣🤣
Na me go tell una make una seat down, una day craze... Native doctor when day find power bank.. Google where is the nearest hospital. Ah ikorodu 😂😂😂😂😂😂😂😂
Wetin be your name.... Woos!!!!! Ahahahahaha dem mama den no dey disappoint me. Aahahahahahaah wetin be ur name white white white ahahahahaahahahahahahahah
This is the number of people that loves shaggi
I died when i heard "who dey use my Wi-Fi for here", the Wi-Fi of a dead laptop 🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣
Chinny009 Shay th-cam.com/video/6VSZIyKcwWo/w-d-xo.html
am dead hahahahah...
Yea like mad
Officer woos.... lets turn it blue for him
Nor nor nor nor nor nor nor nor nor nor dey do like this o 😂😂
I love woos😁😁
Kelvin Lyon th-cam.com/video/6VSZIyKcwWo/w-d-xo.html
@@balogunonikeku1927 wooos na mad man
Woos too much abeg😂😂
Woos is the guy...... Nor nor nor nor 😂😂😂😂😂😂😂
Broda shaggi and co are just vibes, i cant stop watching and laughing 😂😂😂❤❤❤
Me me me me me me I’m from Gh🇬🇭 make you show me some love! Oya Hit Me🕺🏽
😅
Juju man sings Even enchantment... "Twinkle twinkle Little star, how I wonder what you are!" I laughed most at the last part... "Google, where is the nearest general hospital!"🤣🤣🤣🤣🤣
Juju reach Heart that was the funniest part
No no no no no no no... No dey do like this o... No be you be Oga ni
Na once baba provoke 😂😂😁😂
I dey tell you
I love broda shaggi he inspired me to create my own TH-cam channel
I died of laughter when he said Allah go bless you and then the next second to the next person, God go punish you 😂😂😂😂
Me too
Omo...I want faint sef
Dats where I like the most. U be Christan or Muslim. A-ha ha ha I be Muslim. Allah go bless you, shaggi God go punish you. This line weak me
Ada Jombo dbut
WHY NOW
Dis herbalist nor well oo
Johnbul my son I send u to sch.😁😁😁
Shaggy ooo
Leaders lead by example, buh he can't drink the water😂😂😂😂😂😂
I choked when I heard 'jumble my son, I sent you to school'...
Enoch Pelumi 😂😂😂I was dead yo
😂😂😂😂 haaaa @brodashaggi this one kill me finish... Ikorodu is the nearest general 🏥 I can't stop 😁 chai 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Me me me me me me me nor know oooh oga mi🤣🤣🤣🤣🤣
How many people love broda shaggi , show some love
👋👋
He said : na that buhari own I want 😂😂😂😂😂
lorenzo th-cam.com/video/6VSZIyKcwWo/w-d-xo.html
I swear this is the best so far this year 😂😂😂😂😂 who agrees with me 👇👇👇👇
This babalawo is a whole mood😂😂😂😂
Where is the nearest General hospital?!!! 🤣😂🤣
Ikorodu🤣😂🤣
G O O G L E... Where is the nearest general hospita? 😂
na ikorodu
I can't laugh alone o! This one pass me. Kudos to you guys!
I know shaggy will do crazy things here 😂🤣🤣... who is using my hotspot here🤣😂😂
😅😅🤣🤣
This is one of the bestttt have seen from shaggi😂😂😂😂😂😂😂
Priest :tundeh
Shaggy: heeh listen ooo my name no be Tundeh go straight to the point 😂🤣
I already laughed before watching 🤣🤣🤣🤣🤣🇸🇱🇸🇱🇸🇱👍
We are here Sierra Leone 🇸🇱🇸🇱
Sam u dae ya😂😂
@@macvelkamara9217 ar dae all sie bro🤟🏾
Show dem loff guys
I loff dem so much
We like first before watching 😂
Tarh Joshua th-cam.com/video/6VSZIyKcwWo/w-d-xo.html
Baba get laptop....na wa ooo, juju reach heart 😂😂
I trust broda shagi, he will surely dissapont the herbalist ( my name na tunde)🤣🤣
😂😂😂😂😂😂😂
hmmmmmmm
😂😂😂😂😂
I swear
Babalawo wey dey use laptop dey consult the gods.....modern package
the most creative comedian have ever seen ...kudos to you boss.......make we reach you na our prayer...may God increase your talent..
Lolx 🤣🤣🤣... nice one shaggi, i honestly can't get enough of ur videos, keep it up
"Juju reach heart?"😂😂😂
Izah Funny Comedy is here 😅😂🤣🤣🤣
This is suoerb😂😂😂
Yemi elesho u dey okay😂😂
I really love your skits broda shaggi. Good luck
Na me go tell una make una seat down, una day craze... Native doctor when day find power bank..
Google where is the nearest hospital. Ah ikorodu 😂😂😂😂😂😂😂😂
😃😂😂😂😂😂😃😃
Bro Shaggi and company, you guys make you tube fun to visit
Woos, nor nor nor nor dey do like this na🤣 nor be you be ogani🤣🤣🤣
Much love 4 brodashaggi n crew.....
❤❤❤❤❤❤❤
I trust u guyz......una nor dae fail
Who shoot me ? Na you shoot me for heart , juju reach heart
Juju reach heart 🤣🤣🤣🤣
aderogba babajide th-cam.com/video/6VSZIyKcwWo/w-d-xo.html
babalawo wet dey find powerbank to charge laptop
Shay dat one na babalawo nii
😂😂😂😂
#Oya_hit_the_like_botton
Abeg I no fit laugh 😂 😂 😂 😂 😂 because of the video I don forget my password oooo woos
Wetin be your name.... Woos!!!!! Ahahahahaha dem mama den no dey disappoint me. Aahahahahahaah wetin be ur name white white white ahahahahaahahahahahahahah
I liked this one, I was laughing rolling on the floor lol
If you ever made it to the hospital,you'll still not get treatment untill you get police report😂😂
HAHAHAHAHAHAH
Awesome Ezenwa th-cam.com/video/6VSZIyKcwWo/w-d-xo.html
Nigeria factor
No be d distance kill am... Na ikorodu go slow wey he imagine kill am
And when he is asked who shot him, he would say police officers 😂-
This four man are too much just like them
🤣🤣🤣 this juju man na super, Ghana 🇬🇭 say hi 👋
Na that Buhari own we want🤣
Twinkle twinkle little star,how I wonder what you are 🌠🤣
😂😂😂😂
Hahaha Google where is the nearest hospital 😂😂😂😂😂😂😂😂ahhh ikorodu
Juju no reach heart, hahaha I know fit laugh😂😂😂😂😂
The herbalist have a computer I mean a MacBook 😂😂😂 the game don big
😳😳😳😳 “InsatBlog water”
😂😂😂😂🙆🏾♀️🙆🏾♀️🙆🏾♀️🙆🏾♀️
The expression on the ohibo's face is priceless😃😄😂
I no fit laff finish my self for heart pain, nice one.
I love this comedy
I laugh and tears came out of my eyes
How many people like broda shaggys comedy😍
This mad funny, can’t stop cracking 😂😂🤣
So hilarious!!!
No wound or blood 😁
How I wonder what you are 😂
Brodashaggi really made my day 😃😃😃
You dea prize odeshey😂😂😂😂
Agbawo
Say na d papa lawo way u Wan carry woos go b4 b tis 😃😃😃😂🤣🤣😃😃
No no no no no no no they do like dis oh no be you be oga mi🤣😂😆
You guy's are taking stress out of me this late night 😃😃😃😃😃.officer Woose dey make me happy I swear 😃😃😃😃
What gave the Baba alawo so much confidence in the first place? I am just wondering.
Johnbull my son i sent you to school dis herbalist 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I finally entered the trouble with my roomie 😹😹😹😹
JuJu reach heart 🤣🤣🤣🤣
Who shoot me😂😂😂😂😂, na u shoot me for heart 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣chaii
"Gogle, where is the nearest general hospital?" 😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 the end it so funny na u shoot me for heart 🤣🤣🤣
Google where is the nearest hospital 🏥 ikorodu 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂👌
Shaggi will kill me with laughter oooooo 🤣🤣🤣🤣🤣
This guy's will make us forget password 😅😅😅😅
Officer woos is a vibe
Hot drinks don dry native Dr blood 😂😂😂😂
shaggi why did you shoot his heart oh,now nearest hospital ikorodu laugh wan kill me oh
So dead laptop dey see nearest general hospital 😂😂😂
Who dey use my hotspot for there 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Broda Shaggi blow my mind ooo. pls hit like if you love uncle Shaggi
😂😂😂😂 officer woos ll kill me with laughter
Buhari is involved in this one😂😂😂
I love this video, how am I just seeing it now!
Google where is the nearest hospital..ikorodu 😆😆🤦♀️🤦♀️💃💃
Can't believe he said summarise the incarnations🤣🤣
Who dey use baba hotspot!.…..lolzz
This guys are every fun.😂🤣🤣🤣🤣.
Na na na na na na bullet we dey talk about you dey turn to lion 😂😂
Luv you guys from Sierra Leone 🇸🇱🇸🇱😄😄
Officer woos don dey tear eye these days o hahahahahaha
SHAGGY BE TOO MUCH.. DONT PLAY WITH SHAGGY😂😂😂😂😂😂😂JUJU MAN DEY USE GOD DEY PUNISH PEOPLE FOR SHRINE
Go straight to the point😂😂😂😂😅😅😅
🤣🤣🤣🤣 who dey use my hotspot?
Google where's the nearest general hospital
Ikorodu very far🤣🤣🤣🤣
The herbalist is annoying Sha. Love from Ghana 🇬🇭
How these officers holding the gun brings a lot of worries to me🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂 This Elesho don craze