To sell this same movie, the shem Bobrisky is in prison and she also made portable music go to the top, and now l wonder what will happen to these ones next, she will throw them under the bus just to sell her movies…. Na wa ….
The film dan even turn to nonsense!! I never see producer selling films by themselves!! If your movie is interesting people will definitely watch it!!! Jagun jagun producer no do all these but it’s completely sold off!! Imagine femi adebayo saying pls buy my movie JAGUN JAGUN 😂😂
He no even come do watin they asked him to do 😂
If you know chicken nah Werey like
My comment
E Dey waka pass the person wey invite ham😂😂
Egbon chicken ti ya werey 😂
Chicken don drop another lamber for there o isi cana gbemi mama 😅😂
Carry your hustle for head like pure water 👏👏👏
nah now I know say chicken dey look for waiting no loss no wonder them call you DJ chicken
Do you people even notice that Eniola was even ashamed of him ,putting her head down ,this chicken need guidelines
Chicken don mad….we just dey think say na cruise 😢
Chicken nah real werey 😂😂
Nigeria police welldone 😂i no kuku blame una atije atimu ko easy rara
I propose the motion of changing this country Name from Nigeria to Cruise Nation 😅😅😅😅
What warrants the police following him now ,
Werey spray money they clear ham
kirikiri soapy way 😂😂
Chicken nah bad buy 💯🙌🏻😻
Chicken nah Idan ❤️👻💨😻😎💯🙌🏻
Chicken na joygiver 😂😂😂😂
Mopol greet my wife😂,
Wetin dem even call am come do self?
Chicken don mad aswear 🤣🤣 is he posses
Aunty eniola just Dey pretend e Sha wan sold out 😂😂😂
See the way he dey follow the mopol wey guide him talk anyhow dey course am, make he Sha thank God sey no be soldier be the guy 😮
Werey if you get money you go follow soldier talk anyhow Sha guide my brother
Aje
Ori, iya e tiburu
@@bab_tblaq ori baba e bu ru
I never see where dj chicken do like normal person 😂the world go end that day
I swear
The guy is not normal again we’re just using cruise eye to look at him fr
Chicken Na mad Man 😀😀
😂😂😂
Baba werey😂😂
Nothing concern Eniola ,she just won sold out 😂😂
Werey be like elemu😂
Dj chichiken and pride na 5&6 😂
Etobi lowo mi gan o😂
Efcc dey come for you they throw out naira away you hear😅
WEREY STILL DEY TELL NIGERIA POLICE SAY NA YOU DEY GO FRONT ME I DEY BACK U KNOW GET SENSE
NIGERIA AND CRUISE NA 5&6😂😂😂😂😂😂😂😂
What’s BOMA doing there tatata 😂
Nothing person no go see for this country call Nigeria
Dey don do mistake for calling dj chicken
Na today I know say Portable normal pass D chicken… Mark we wait till we can watch Ajakaju for free
People are just coming to see the celebrity and go back not even buy the ticket am still wondering hw this is working
See how he dey do for the police sef if they con sack that one tomorrow we go dey pity am because I no know when police be bouncer
🤣🤣🤣🤣🤣🤦🏿♂️
Normal everybody chicken sabi cash cruise wella
Dis man NAA ware
To sell this same movie, the shem Bobrisky is in prison and she also made portable music go to the top, and now l wonder what will happen to these ones next, she will throw them under the bus just to sell her movies…. Na wa ….
Good 😊😊 I don't know it's going
Why efcc is not after him after spreading a naira note too
I just wasted my data now
😅😅😅😅😅 chicken 🐔
Una sha wan comot this police from work.
Chicken no just get sense
Yoruba dey promote people who doesnt deserve it
Chicken arekaa😢😢
Guy😂😂😂
Nawah oo so she dey beg dem to come watch d movie lol i no sure say d film sweet olohun
E go sweet
😂😂😂
Dj Chicken with pribe
People will still think all this is normal, How is he a joy giver with causing people and walking frown like this. Pride too much
Total madness…
Chicken no get sense
The film dan even turn to nonsense!! I never see producer selling films by themselves!! If your movie is interesting people will definitely watch it!!! Jagun jagun producer no do all these but it’s completely sold off!!
Imagine femi adebayo saying pls buy my movie JAGUN JAGUN 😂😂
You be mumu! Omo eru
You go just open mouth waaaaaa
@@idrisfalola6088 who is this illiterate
Make she no open eyes abi , make unna rip her lol😂😂😂
Jagun jagun dey for cinema??
Nobody even give him attention
Lol na total number erey be this one fr, Eniola self dy force the laugh ni but u can see she’s so desperate to sell the movie
I swear thank God u notice that 😂😂😂
Aburo Portable
Egbon chicken
Mitcheew
Movie wey no even sweet
Oh , na Kazeem Rafiu sha
@@raymondbayrouz4215😂😂😂
okayyyyyy 😂😂
😂😂😂
😂😂