my igbo proverb said (onye lukalichaa ya rikerichee) meaning who work more should eat more. eagles and the crew deserved all the praises this guy gave them honestly. UP NAIJA ❤❤❤❤❤❤❤❤❤😂
People forget that Mali beat Nigeria resoundingly in the last match we played. My ultimate benchmark then will be for this Nigeria team to play Mali again and beat them.
Eguaveon is not the best, we can't play 10passes together and we are hailing. By next match, we will know score. You guys can do better with your analysis
Naa only Benin win dey make you dey miss yarn anyway like this is come loose now you go dey talk rubbish. Keep quiet bro until Super eagle collect the ticket. Hype a little bit. 😮😮
Mumu win una win una don dey overhype, una nor dey look who una play? Make una win co d voire or senegal like dis na? Una win mumu nation dey happy mtcheew.
@@william1126una be sadist? The interview they do is always with spice to make it funny. Una no get any humor?? Make una try no dy take things too serious oo This country don dy show us shege before😏the last time we lost to benin na still people like you open mouth
Chairman, dis guy, u are interviewing,too de cach swag,, Who, him de do swag for.. That first action, I no like Kam,, u ask ham question, e come de go around,,,, de oder de , na indomie e de eat on top camera,,, that was an insult to me personal,, what does it take the viewers as,,, Beta advice him,, I don talk my mind.
Unsubscribe na, then force you? I’m a Chelsea fan and I enjoy watching kuro. They all try to make the interview fun and lively. He was eating noodles because he said Man U can’t depress him and that’s just his illustration. If you see him, no watch the interview. Them no force you.
Why he dey pain u? Why are u pained? Weatin concern u and how he do? Oga go hospital make doctor check yoi for depression oooo, he be like u dey depressed, another man way dey pain u, u be wizard? 😂
What gave me joy is that our bench is loaded even if any first eleven have injury..Taiwo awoniyi make me happy any time I see his face😂❤
Afcon squad is back.
Undefeated
I want eguavon to continue, because this guy's are ready to play with him and his crew trainers are doing great.👌
Super proud of the Eagles.
You guys made us proud 💪
Thank you for giving us the bragging right 😍
This guy is intelligent shaaaaaa.
You know how many years he studied law? Omo 😂 na Man United just dey fall his hands 😂😂😂😂😂😂
Na law ooooo😂😂
Make Godfrey no catch yu
He go ask you if nah The law you dey whine?
@@darlingtonchukwuebuka1801 😂😂😂😂
He is a lawyer nah
The interview I was waiting for 😂😂 my man kuro
Nigeria 🇳🇬 to the world 🌎 ❤❤❤
Ndidi is back😍👊
I too lyk dis guy😂
🎉❤ I enjoy this game seriously
This is what we call football, they should keep it up
my igbo proverb said (onye lukalichaa ya rikerichee) meaning who work more should eat more. eagles and the crew deserved all the praises this guy gave them honestly. UP NAIJA ❤❤❤❤❤❤❤❤❤😂
May God bless Nigeria
Just giving me joy
😆 JEZUS!!! This guy can make mouth o. Ah! 😂
I just pray things turn around so that the super eagles will qualify to the world cup
Exactly
What a match
I don't know if I'm shouting ?
The Game was Solid Team & Coach.. Make una calm down Benin Republic is ranked 90 +. & Eagles are playing at Home..
Meaning what
If dem draw nah the same u go come spite trash here
@@laughwithblizz leave them na so them Dey do,win them go say na this this but immediately we lose boom you go see them Dey talk anyhow 😒
Yes but you forgot this low ranking teams have been beating us even in world cup qualifiers
Oga we flog their yansh
Abeg who be this bad belle
I don dey fear now ...cos when hailing too much for super eagles..head...hmmm comment reserved for the next game
This boy na idiot 😂😂😂. I love this team so much. Joy full my body ❤
Is that the highest you can call?😂😂😂😂😂
Kuro na were😂😂😂😂😂
I love your videos
This guy gets passion 😂
Stephen keshi gave us our last trophy, he is not a White man
@@nzeshizzi if eguavoen continue like this,e fit still collect this one,that's if he still remain the S.E coach
@@brodajuluxcomedy1109yeah he plays with aggression
Very true, make we support out own.
The Law’s formation was used
Yeah exactly. It’s just Osimhen that’s wasn’t used..
Na why dey call am the Law 😂
He can talk
People forget that Mali beat Nigeria resoundingly in the last match we played. My ultimate benchmark then will be for this Nigeria team to play Mali again and beat them.
Do you know how many times Nigeria have beaten Mali, you are just been stupid
Last match I enjoyed like this was when eguwavon was in charge in that afcon Nigeria 3:1 guinea
I agree with Kurotams today.
😆 🤣 and Solanke will soon join the super Eagles, scary days ahead but not for Nigerians 😆 🤣
Last last Dani funny past u😊give me Henry abeg
Tinubu and his APC can do as they like...but leave football for us.
When we finish feom football then we will face them
Kuro a very calm guy ❤
Na one match we win oo... Make una calm down
This man sef 😂❤
Honestly speaking if they continue like this 😂😂😂 everywhere go sweet 😊😋
❤ kuru you too much
NFF suppose employ Finidi sack am again
🥸🥸
😂😂😂
Hahahaaaa this guy na werey oooo
I just like this kuro😂
Serious coaches don't fight with their players like Siasia, Oliseh and Finidi. Evuavon united the players and they gave him the result. Up Eagles❤❤❤
Make comments like this, when you start facing, cotedvoire, morocco's, Egypt and South Africa.
What's South Africa doing in that list?
Just 1 game people , Just 1 game
Just one game and they think they ready for cote d'ivoire. Naija gonna collect again
Cry more, they should be crying because of your jealousy
Shuooo! This giy dey speak in tongues...na Benin we win ooo. Biko, if we draw make una support dem still o.
They same team win Nigeria during world cup qualifiers, mugu
@RamnaLogan-e8u Na ur papa and your grand papa be mugu. No body for your lineage go ever old reach me. I promise.
This guy get mouth sha😂😂😂😂😂Omo
The law my man u man i love you ❤❤❤❤❤❤
why are you gae?
Nobody is talking about ajayi
Nice one ❤
They haven't even aren the best of us solanke never show ohhh
Own point
Wetin Kuro drink abeg? 😅
Simon fit play you 2 day straight. Chie! 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Oga calm down na Benin we play with ooo😂😂😂
But they beat Nigeria during world cup qualifiers
Lol...Benin Republic!!!
We too talk for this country.
Celestine Babayaro is the best left back Nigeria ever had.
Said by who?
Please where is Henry guy,i need answers?
Just because u beat Benin now u are the best in the world this people
Cry more
😂😂😂😂this boy can make mouth for Africa
This kuro nd Shakara na 5 nd 6 😅😅😅
I no know why Man U no go sign lookman ooo, make rashford head dey correct small small
Kuro o😂😂😂
The law 😂😂
Abeg make dem give us France please, if dem born Brazil well make dem come uyo. Dia mama corner yansh. Dem must collect
It is just Benin 🇧🇯 😮 let’s calm down
Kuro werey 😂😂❤️❤️
The law oohhhh
Na Benin, na Benin, them no be small pickin. Dem chop breakfast woto woto
The law😂💨
I swear if this team qualify for World Cup problem go Dey because the whole world go faer
Nigeria has the best Squad but Senegal and Morocco has the best team in Africa
What position were they ranked in the world 🌍 mugu
Omo calm down o, na Benin them beat o
Excuse, they should get to the semi-final of a World Cup tournament before you can say: "this team is the best Super Eagles so far".
Bro was probably still wearing diapers or still in heaven when Celestine Babayaro was a left back.
Lool..una don drink.
Like Liverpool against Man united 3 for 3 😂😂😂😂😂😂😂😂
U na don dey hype them now
Nice analysis from Kuro, But Kuro, I dont like the way you throw your shewing gum into the stand.
Eguaveon is not the best, we can't play 10passes together and we are hailing. By next match, we will know score. You guys can do better with your analysis
Naa only Benin win dey make you dey miss yarn anyway like this is come loose now you go dey talk rubbish. Keep quiet bro until Super eagle collect the ticket. Hype a little bit. 😮😮
Relax oh! 1 game against Benin....😮
you guys are noise makers only one game super eagles now the best team in the world
Make we calm down o na Cotonou we won abeg let's stop overreacting abeg.. Expectation kills o😅
Dem spank us for WC qualifications ooo
Mumu win una win una don dey overhype, una nor dey look who una play? Make una win co d voire or senegal like dis na? Una win mumu nation dey happy mtcheew.
Can you imagine excited over Benin this guys are not serious wait until you meet Egypt, Senegal,ivory coast, Morocco then you can run with mouth.
@@william1126una be sadist? The interview they do is always with spice to make it funny. Una no get any humor?? Make una try no dy take things too serious oo This country don dy show us shege before😏the last time we lost to benin na still people like you open mouth
Chairman, dis guy, u are interviewing,too de cach swag,,
Who, him de do swag for..
That first action, I no like Kam,, u ask ham question, e come de go around,,,,
de oder de , na indomie e de eat on top camera,,, that was an insult to me personal,, what does it take the viewers as,,,
Beta advice him,, I don talk my mind.
Unsubscribe na, then force you? I’m a Chelsea fan and I enjoy watching kuro. They all try to make the interview fun and lively.
He was eating noodles because he said Man U can’t depress him and that’s just his illustration. If you see him, no watch the interview. Them no force you.
Wetin this one dey talk sef ,better heal
Are you rapping....or you just finished wrapping one smoke 😅😅
Why he dey pain u? Why are u pained? Weatin concern u and how he do? Oga go hospital make doctor check yoi for depression oooo, he be like u dey depressed, another man way dey pain u, u be wizard? 😂
You dey craze
Who be this fool
Bro: "bring anybody!"
Random guy: mancity🥲
Afcon squad is back.
Undefeated
Nice analysis from Kuro, But Kuro, I dont like the way you throw your shewing gum into the stand.