“Person wey get big head go dey think say na only sense dey inside” 😂😂😂
If na to judge josh2funny now u go dey swear for em papa,,,it’s ur turn now 🤣🤣🤣,,, see mouth… ewon na prison 😂😂😂
If you love nasboi and lasisi tap here 🎉
Nasboi is a good friend. He stood by Lasisi in good and bad time 😅😂😅😂😅😂😅
Nasboi nice assets infact ona 2 good. These reminds of secondary and primary school experience though when we dey branch friends house. I miss those❤ days
I wan help you write your will,begin dey talk😂😂😂😂😂😂😂
Omo this way lasisi they talk make him go back to small pickin 🤣🤣🤣🤣🤣
@lasisielenu make una dey do more of dis type😂😂😂😂... Make sense
ahhhh reminds me about these old times. issue go come up pason go dey fine ways to solve matters Las las na to own up with pain.
That moment when Lasisi tries lifting the bucket of chippings then realises he couldn't 😂🤣😂 oga hold him waist
😮 Omo... I actually shouted when he threw the controller at the TV
You taste am but thank God u no march am
Imagine people husbands 🤣🤣❤❤well I'm grateful for always make us smile😊😊
Person wey get big head go dey think say na only sense dey inside 😂😂😂😂😂
I really enjoyed it. Please make this a series.
This your anger you carry am grow ooh 😂😂😂 only God knows all the offense you don commit because of am 😂😂😂😂😂
I just dey laugh how una wan work 2m for inside one day😂😂😂😂
I knew he was going to throw that game pad 😂😂😂
Honestly,Nasboi na funny guy😂😂😂😂😂
Wait you just taste that shit say you no match am 😂😂
Funny how when we mess up then......we try to make false amends rather than facing it head on.....thank God for adulthood sha
Eventually I fell in love with the outro song. Enjoyed every episode ❤
First two comment
First to like 👍 😂😂😂❤ I love u guys 🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭
This two men 😂😂😂🙌🏾🫶🏾
So una want raise 2 million plus like this 😂😂😂😂
Two of una dey give me joy ❤❤
Oh gosh .to my loving brother😂😂. Writing will.my belly hurting!!
Lasisi mapami nau😂😂😂🤲. Nasboi no dey disappoint💯
See laugh how laugh kill me. You two are just too good
Only strong head students who don't go home after school can understand this joke 😂😂😂😂
Hahaha 😂
Lasisi can act childish very well
These men always giving me joy..
I love dis duo together , deir combination is so lit 🔥
God! This is so nice❤
Nah that N100 consine me inside, lasisi, make I collect N20 inside abeg
Lasisi dey write will he get soup and #100 😂😂😂😂
Old school 😂😂😂, it's really memory captivating
You dey make me miss my days at Nigeria College... Benin City ❤
Na dat will wey kill me 😅😅
It’s the will part for me🤣🤣🤣
The hug 🫂💔💔🤣🤣
Nas…. You u no go kill me 😂😂😂
The ending part got me, Lasis you made me emotional this is funny in a way but also disheartening as well.
My belle o😂😂
Me trying not to laugh loud cause it’s night 😂😂😂
So na just one day una do all these hustle 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I almost choked on my food. Watched this while eating. 😅😂🤣
This two should never be friends in real life and fake life 😅😂
"Thank God say I no match am" 😂😂😂
to my lovely brother 🤣🤣🤣🤣🤣 tell mama i love her so much🤣🤣🤣🤣
I no lick am I taste am😂😂😂😂
exactly i remember the old school days 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 God ooo
So hilarious... He clearly needed a Will.
Lassisi dem beat you join your uncle house, you still go spoil TV, I rest on your case. 😂
Lasisi sabi act this thing pass 😂😂😂
Finally someone acted this famous joke so wonderfully. Lasisi never fails.
The way he was counting that change 😂😂😂, you need to work 100 years more to achieve the replacement
The will part got me 🤣🤣🤣🤣🤣
Wow very interesting film 🎉❤
No kill me na lasisi 😂😂. I don laugh taya 😂😂😂😂
Thumbs up to Lasisi and Nasiru
Ein even dy write will 😂😂😂
Oh God, I didn't expect that ending 😂😂
😂😅😂😅una no go kee person…
The will part thou..😂😂😂
Dollar rate is now ₦1000+
Ozuor 😂😂😂
Lasisi na real ghetto 😂
Nas my man❤❤😂😂
I remember those good old days o😂
The hug at las😂😂😂
U killed it guys❤❤
He's a good bad boi😂😂
😅😅😅 lasis no well at all
Nice one guys 😂
U no lickam u taste am abi. The fact he transitioned into a bus and started doing other things took me off guard 😂😂😂
Who can relate back then I secondry school
😂😂😂😂 Chaiii... Lasisi oooo😅
Lawyer and clients😂😂😂😂😂
Awon werey meji😂😂😂
Nashboy na werrey 😂😂😂
What have I done to myself, sinzu money 😂😂😂
My guy enter street find money asap 😂😂😂
Use the 11k play 200odds😂😂😂
🤣😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣WRITE na me broke TV
Obalende and bolanle Don get semens😮😂😂😂
😅😅😅😅😅 I don piss for body oh becos of laugh 😂😂😂😂
Obalende ceemes😂😂😂😂
nasboi na bad friend 🤣🤣🤣
Go play 10 odds 😂
😂😂😂😂 I love this two dudes
This is crazy 😂😂😂
God oo I done lie today oo 😂😂😂😂😂😂
No be sheet nah shiiiiiiiiit 😂😂😂
😂😂😂God i beg ooo, how person go lick shit still dey shout say nah shit oooo😂😂😂😂
I'll miss you 😂😂😂😂
Tell my family, i love them😂😂😂
Nasboi say if e carry cement, make ocean carry am go..😅
😂😂😂family love u too
Na this be night school students 😂
Eye clear as una see price 💀😹😂
I have just one question. Is @nasboi a good friend or a bad friend? Like, share and subscribe to this channel for more interesting videos.
@nasboi, he's a very good friend
@nasobi.....is indeed a good friend 😅
Lasisi, you should have controlled your anger.
It's the kind of stuff young men in late twenties look back at their teenage days and say quietly to themselves "I should never been that angry."
A wonderful way to make us laugh and learn.
Nice 👍🏾
He's a good friend ❤❤
He is a good friend