@9:47 okafor deal no work he Dey injury and Dey club need who go start immediately. But RB Leipzig no go be bad option for Rashfold and he go Dey Play Match’s
Rashford is the problem of himself. If you can't openly come out with a problem that has derailed your career and paused it for close to or over 3yrs, I don't know again... Rashford will always be a player that I love but right now, it's time to move on.... GGMU
Oga no moves is wrong if Rashford get his chance just take it ,no club side want you as a bench warmer it’s ur hard work will lead you to the next level rashy can explode and resurrect himself any club kuro stop saying rubbish
Kuro is seriously in love with Bournemouth 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Na lie.... he dey deviate from Man U bants 😂
Weyrey dey disguise.. 😂
I love Dani❤❤
Kuro dey craze😂😂😂😂
Kuro just de use us do comedy
Rashford to Dortmund good fit for him💥💯
I greet the house ❤
He said "leave alcohol"😂
Omo i weak oooo Dani sef 😂😂
Rashford to arsenal? Abeg I don't want a repeat of the Danny Welbeck deal. When Welbeck got his first goal against United I was so pissed
Arsenal will rather sign walker rather than signing a striker
@9:47 okafor deal no work he Dey injury and Dey club need who go start immediately. But RB Leipzig no go be bad option for Rashfold and he go Dey Play Match’s
😂😂Messi na italy
Okafor is back to Ac Milan
The only reason why I like Kuro na the offkey comments wey him dey make. Maybe na why him loose Ade generator case for court
Danjuma played for Bournemouth sef
Any place is ideal fir Marcus it's him sellf to be good and loyal focus on football Italy Germany France league will be good on Rashford
Kuro😂😂
Tor
Make Rushford comont go napoli abeg
Rashford is the problem of himself. If you can't openly come out with a problem that has derailed your career and paused it for close to or over 3yrs, I don't know again...
Rashford will always be a player that I love but right now, it's time to move on.... GGMU
Juventus, Athletico Madrid, Marselle and either Leipzig or Dortmund will be ok for Rashford.
47 percent of Argentina population are Italian,so when you said Messi is an Italian which I know is 100 percent possible.
Dortmund best option 👌
Godfrey and Man U nah 5&6 😅😅
Okafor didn't go anywhere. Leipzig rejected the medical. He's back in Milan
Oga no moves is wrong if Rashford get his chance just take it ,no club side want you as a bench warmer it’s ur hard work will lead you to the next level rashy can explode and resurrect himself any club kuro stop saying rubbish
Me sha dey pray make e join whatsoever club you heart dey support.
Radhford go to Dortmund and meet ten hag 🤣🤣🤣 better choose ac Milan
Rivers United 😂😂😂😂😂
Let he go where he chose to play.. We are tire of he..
Napoli the best option for him
No, we don’t take avarege toxic players at Napoli! We don’t need him!