Is only God that will bless you guys for me with this Lemon Lemon....i laughed and had tears in my eyes...You uys made my day ...thank you so much ...This is the oil of gladness indeed...i have been your fan since the beginning ...e ku ise
Thank God say nah everybody this Wolii dexterity dey catch, including the people behind the camera sef, 😂i heard the person trying so hard not to laugh😅😅😅😅😅😅😅😅😂😂😂, I piss for body😂😂😂
I knew it'd be a case of the ram that retraces backwards actually went to acquire more power against daddy by the boys😂😂😂 Beatings yen ma baaaaad gan😂😂😂
God bless every hand that like my comment🎉❤
AMEN!!!!!!!
AMEN OOOOOO
THE BEATEN YOU RAN AWAY FROM MOUNTAIN , AWAIT YOU @ HOME 🤣🤣🤣🤣🤣
😂
😹
😂
😂😂
😂😂😂😂😂😂
Na the way Daddy dey always run dey finish me he's style of running is too hilarious 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😮since daddy joined I know that the masquerade wey first dance will look for show at last😂😂😂😂😂
😂😂😂
No be small, na real look, him go look tired
Who send daddi make he join
Them never even beat am wella 😂😂😂😂😂😂,how wish omo igbo remove that hand with slap😅😅😅😅
Immediately daddy join I already know the game will not end well 😂😂😂 because daddy no go gree make they beat him😂💔🤣
I tell you😂😂😂😂
😂😂😂
As daddy just arrived n see them playing the game, I knew he will like to join d game😂
From fry pan to fire 😂😂😂😂 Daddy run away from mad man enter mad people hand 😂😂😂😂 Don't worry oo😂😂they are coming for you
😂😂😂
Wonderful skits always
This is arguably one of the funniest videos 😂😂😂😂😂😂😂😂 i cant count how many times i have watched .... Well done sir
Daddy no dey ever respect himself na y those children no dey respect am😂😂😂😂😂😂😅😅😅😅
😁😁😁😁😄
as daddy no come get friends nko, he too dey spiritual make he get friends
@@onibudosamuel na y him con dey disrespect himself?make he go pray😁😁
😂😂😂
Daddy should have remained on mountain with just a mad man rather than the congregation of mad people 😂😂😂
I can't stop laughing
I watched this and I wouldn't stop crying and laughing..
I have to I met you someday.. oh I love this man..😭😭😭😆😆😆
Where Daddy said to Omo Ibo...... Abi you go dey go your house? We go Kee you oo 🤭🤣😂😂🤣🤣😂😂🤣🤣😂
They word got me. I laughed tired
These guys will not kill daddy one day sha 😂😂😂😂 daddy dey do sound check 😅
Is only God that will bless you guys for me with this Lemon Lemon....i laughed and had tears in my eyes...You uys made my day ...thank you so much ...This is the oil of gladness indeed...i have been your fan since the beginning ...e ku ise
When I heard lemon 7 lemon 7 I shouted with them😂😂
Daddy u dey pass your boundary 😂😂😂😂
daddy and wahala na 5&6 you run for mad man enter one chance 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
Nobody has ever liked my comment before 😢
Daddy na àgbàya 🤣🤣, see the way he rushed omo igbo at the first beating 🤣🤣🤣
This Daddy na Agbaya... Na bcos of Omo Ibo he go Chop Bitter Lemon now am happy for him😅😅
😂😂😂 I can stop laughing after the video has ended 😂😂
Influence say Daddy no like Omo igbo for Sunday service 😂he just dey beat anyhow lol ❤ God will continue bless you all and more wisdom
As daddy don join, the play don scatter because he no go gree especially for Omo igbo😅😅
Those children are very wicked 😂😂😂 how can dey beat daddy to that extent 😂😂😂😂😂😂😂
Amazing episode 👏
😂😂😂. It's been a while since I laughed this way
I dey try understand this game but Inno get am 😂
Much love mehn ❤❤❤
This is one of the best videos
This video deserve an award 😅
Daddy to Omo Ibo, amaa pa è! I knew Daddy will join n spoil everything😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Daddy don mean Omo Ibo
😂😂😂😂😂 watin be this????
This has to be the funniest from you guys in a while😂
I too love this crew 😅
Those people are crazy. Non forget always translation for us oo❤❤❤
Daddy wetin omo Igbo do you😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣 laugh won kill me oo see dele and daddy.
Laugh wan kill me here today 😂😂 water coming out from my eyes😂😂😂😂
I nearly chocked..I watched while eating. Super hilarious!😂😂
I am so obsessed wif IPM. God bless this crew so much 😂😂😂😂😂
Anything daddy dey e no dey end well 😂😂😂😂 he most scattered it
Lemon lemon lemon... Lemon 2 lemon 2😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
From the moment Woli joined, I laugh till the end. Kudos again guys.
😂😂😂Woliagba, 'ikoja aye patapata', you run away from mountain, you go hear am.
Yeeee 😂😂😂😂 dem don tier daddy hand oooo
I swear woli agba na d real agbaya😂😂😂😂
Daddy why you join them na😂😂😂😂😂😂.
Omoh, this one sweet me oooo😂
E sweet me as dem beat daddy well😊😂😂😂😂
E too like wahala
"Won japo'ro lowo'😂
Daddy sef no dey rest, why you go join dem do game. Any game daddy joins can never end well😂😂😂😂😂
Lolzzz abi nah
The way dey beat dad no be small 😢😢😢😅😅😂😂
Ahhh you guys no get respect at all 😮
Dad want to cry 😢
Dad I feel your pain 😢
Infant dad na real Agbaya😂😂😂😂😂😂
Daddy but l don't see the blood in your hand😂😂😂😂
Camera self dey laugh at the end! daddy who send u go play lemon 😂😂😂
My Woli no Dey disappoint 😊
The beating is too much for daddy 😹😹😹😹Kilode?
Omo were gidi ni dele yi ooo😂😂😂😂😂😂😂😂, he dey beat daddy and he dey cry😂😂😂😂, who suppose dey cry between them, ta Lana, ta Lara nta😂😂😂😂😂😂
Oya mi lenu oo. I laughed my sorrow away like seriously
😂😂😂😂😂 but they scam Daddy nah😂😂
😂😂😂😂
All my eyes dn red 😂❤
I really love this skit
Who send Daddy message now??😂😂😂😂
Lemon lemon 😭😭❤️🩹
😂😂😂
Lemon lemon don put daddy for trouble😂😂😂
Thank God say nah everybody this Wolii dexterity dey catch, including the people behind the camera sef, 😂i heard the person trying so hard not to laugh😅😅😅😅😅😅😅😅😂😂😂, I piss for body😂😂😂
Daddy na agbaya master😂😂😂person wey de come from moutain😂
Omo igbo ma djiyaaa oh😂😂. I pity daddy😅😅😅😅😅
😂😂😂😂 WOLI agba sef ....nah God go save you
Daddy enjoyed the game😂😂😂😂
Omoh can’t stop laughing ooo😂😂😂😂
😂😂😂this's too much for daddy oooo
Omo ibomi suppose cut wolimi hand with slap😂😂😂e dey sweet me aje😂😂I know say daddy go still scatter am epele tiyin sir😂😂
This Dele no be better pikin, I knew it can never end well 😅😅😅😅
😅😅😅
Daddy sorry don't mind them😂😂😂😂😂😂😂😂
Omg this made my day already 🎉 thank you daddy
I can't stop laughing 😂😂😂😂
I knew daddy was gonna join! Just like kindergarten but the beaten was too much😂😂😂😂
The part where he said Mo fi epa tah😂😂😂
wetin omo ibo do daddy def😀😃
U no do wetin again?
U go do this one, especially omo igbo... Ha, na dele wan finish am
The moment daddy joined I know is not going to end well 😂
Make una no woundjure WoliAgba now.. 😂😂😂
Daddy, who asked you to join 😂😂😂😂😂😂😂
iPM wan kill me with vibes😂😂😂😂
😂😂😂 who call daddy into it 😂😂😂
Dad no count d beatings when dey beat omo igbo dad no count an😂😂😂😂😂
Wetin omo igbo do daddy self for this world 😂😂😂😂 Daddy na agbaya
😂😂😂😂 I know the moment Daddy joined, everything will scatter cos I know he won't be nice with his beating.
Dele ọmọ buruku e no even pity hin papa 😂😂😂😂😂😂😂😂
I will play this game with my friends
Daddy for don sit down jeje dey do commentator o😂😂😂
You suppose dey mountain dey pray 😂 jeje😂
Daddy no maintain his steeze 😂😂😂😂😂😂
Olopa eewo ntepe😂😂😂dey Don bit Woliagba tire
Funny, I can’t stop laughing.
Iya ma je daddy gan o!😂😭😭😭😂
I too love this man 😂😂❤
I knew it'd be a case of the ram that retraces backwards actually went to acquire more power against daddy by the boys😂😂😂
Beatings yen ma baaaaad gan😂😂😂
Nah dad own dey different 😂😂😂
I don die 😂 😂 I don laugh forget hunger 😂
Daddy sorry ooo 😂😂
Always funny, I really laugh away my sorrow.
Must woli join lemon 😂 lemon Don gum woli 😅
Weldone guys❤