If e sure for wizkid and Burna boy make dem book bombardier no be cho cho cho na $75m we dey talk about na only OBO fit run am 3 PJ no be cho cho cho Burna boy and wizkid book jet OBO go book another one now
Oga make Dem buy private jet's if i dey hear car's e no dey move me na jet go move me make wizkid and burna boy show working no dey rent jet na only OBO fit run am no be cho cho cho na $75m e go buy wizkid and burna boy career
I don't know why people are celebrate those artists no give away for people no scholarship empowerment , funfair, all is to upress people on social media I don't blame them there followers no get sense.
BIG WIZ ❤🦅🦅❤ WIZ MOVE COOL AND SMART
Big Wizzy congratulations
Congratulations to wizkid ❤❤❤❤
Congratulations to biggest bird ❤🦅
This guys too doooo
Am happy that our artist are now competing with American artist them ❤❤
Compete bcos of car? Car is the least when it comes to celebrity life
ADAMSLIINK THE BOSS
GOOD MORNING
A very big congratulation to Big WIZ
Biggest bird 🦅
Na who last buy the latest, that's why big wizkid is working on his patience ❤❤
Congratulations🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉 all this men
Money Na water. But at the same time Adamslink I agree with you 😂
🔥 🔥 😍 🦅 ❤️ Big wiz
No be lie, big Wizzy to the world❤❤❤❤ polaco
Make dem go but private jet na maintenance monie go kpai them. Anyways big congratulations to chala and Odogwu
SANTA WIZ 🎉🎉🎉🎉🎉🎉❤❤❤❤ OPOOOR
BIG WIZ.❤️❤️❤️🦅
Congratulations 🎉❤
Big up to Wizkid ❤❤❤🎉🎉🎉
Santa Wizzy 🦅♥️
$1,7 million dollars 💵 money na water big wiz for life ❤️🦅
Biggest bird for a reason 🎉🎉🎉
Santa wizzy❤❤❤
No be play play ohh $ 1,7 million dollars 💵 big wiz na baba 🐐🦅
Big wiz it doesn’t matter congratulation to my big wiz it doesn’t matter 🦅🦅🦅🦅🇺🇸🇺🇸❤️🇺🇸🦅🇺🇸🇺🇸🇺🇸🦅❤️🇺🇸🇺🇸❤️🇺🇸❤️
Private jet is not for the kids ooo 🤣🤣🤣🤣
Exactly 💯
Biggest bird 🦅
Who buy last is the latest 🎉🎉🎉big wiz tell you guys 🎉fc for life 🦅🦅🦅🦅
Big congratulations to big wiz 🦅❤
BIG UP TO BIG WIZ 🔥💯❤️🦅🐐🔥🔥🔥
The oppression dey too much but God pass them. Congrats. To d big 3.
Too much money 💷 😂😂😂
Congratulations to Santa wizzy
Adamu 😂
Good 👍 one
Greetings fam...
Adam now you the pressure yourself ooo because I don't care about those guys
Good morning Adamslink family ❤❤❤🎉🎉🎉
Congratulations 🎊🍾🎉 to big Wizz ………….:::::::::::::::::::::::::::::::::
Big wiz special one
Biggest bird ❤️🦅
Santa wizzy the biggest
McLaren 750s Sharp 2024 Wiz for life
All dis na show off n competition, dis one buy, make I buy too, another one make I buy too make e no be like say I no buy too 😂😂
Adamslink you go explain tir
All dis na show off, dis one buy, make I buy too, another one make I buy too make e no be like say I no buy too 😂😂
Big up to 3 of them Nigeria all the way if i post my Indian people done believe say Nigerias 🇳🇬 get better money 😂😂❤
If e sure for wizkid and Burna boy make dem book bombardier no be cho cho cho na $75m we dey talk about na only OBO fit run am 3 PJ no be cho cho cho Burna boy and wizkid book jet OBO go book another one now
Your comments are just same and yet if them check now u no get even will barrow 😂
That McLaren isn’t $1million dollars baba. It’s around $260,000
These big 3 money is long ooo 🤣 only Don jazy get money past those 3 guys
Lol 😂
True tho
I love sport cars 😂
Don jazy money is long compared to una big three
Yeah
Na lie davido money na water then jazzy
❤❤❤❤❤❤❤❤
Wiz is HIM
Big Wizkid
Oga make Dem buy private jet's if i dey hear car's e no dey move me na jet go move me make wizkid and burna boy show working no dey rent jet na only OBO fit run am no be cho cho cho na $75m e go buy wizkid and burna boy career
Goat na Davido buy am??
BURNA wey dey build estate wey cost over $51million nah him no go fit buy jet wise bro BURNA dey wait for the right time he no dey rush
@@OzorPrince-k9c leave that idiot make he dey run mouth like goat
Santa wizzy
Na who buy last na him buy latest
Everywhere burst
Hmmm money na water
Check all BIG WIZ social handles you can not see any post of his Lifestyle. BIG WIZ ❤️ His Lifestyle is something to Emulate and studied...❤️🦅
Wizkid is real
McLaren 750s 2024
Ferrari love
Normally don jaz get money pass but na this 3 be musicians na make dem dey talk about dem
Besides don j nor be their mate
I don't know why people are celebrate those artists no give away for people no scholarship empowerment , funfair, all is to upress people on social media I don't blame them there followers no get sense.
Ok mumu who come post this one u say wizkid no dey show off
Ode u see am fr e page yash
The car is used
Idiot did u see it on wizkid page????
Did u see it one his handles???
Mumu
You no see say nah @POLANCO post am in front of the video olodo 😂😂 BIG WIZ FOREVER ❤🦅🦅🦅
Is you that put it on your head Adam because for me I don't care about those guys
Omor🤦
750s
That car no pass 1 billion naria
he know pass go by am 😂 mumu
@godwinonome7713 see this idiot