Mc Edopkin you are so funny, wow Angel you and devil are best friends now ooo,Thanks for making my day homeoflafta you guys are doing well. Happy blessed weekend everyone
God gon bless every last one of una fah show people fah make correct choices and decisions fah get to heaven god go show una show fah entrance. No be say you never know em. God must bless this programme...... I chi nah wow. Who dey create em god bless em. Every how always around fah dis life.💗💯👍🥳. No body carry person say dey know 👂fah be correct people. 🌺🌺🌺🌺🌺👍🧐😬🥴😵😟🤔😲😳😐🤫🥵🥱🥴😵😶🥺👃👁🧐🤨🤨🌷🌷🌷🌷🌷🌷🌷🌷🌷
Whoever reading this
Congratulations
You are the next billionaire
AMEN
AMEN OOO
Amen And Amen ooooooh
Amen
Amen
Chaiiii angle way dey blench 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 chaiiii
I even sew for angels wey don blow😂😂😂😂 much love from Cameroon
This Taylor ehhhhhh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 chaiiii
They don really see this Angel 😇 finish. So tay ,Oga Taylor hit him yash..😂😂😂😂
Paul dey eat with Angels for heaven so.
Even say angel ddy use cream🤣
This taylor will kill me with his sewing😂😂😂😂😂😂😂🇯🇲
So funny oooh😂😂😂😂
Funny p : I want you to deliver the cloth in the next two weeks
Tailor: nah 4months for your side now
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂 Edo pikin you are not afraid angel that is bleaching 👍😂😂😂👏
Angel u nor dey fear?🤣🤣angel wey no get name
🤣🤣🤣
angle wey dey bleach lol
Edopikin bad mouth 🤣🤣🤣🤣🤣
Nice one guys👍
This tall devil ehhhnnn 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 chaiiii
See as u be like palace guard for asaba Nollywood Movie 😂 😂 😂
LOoL. See Mine also
I love you guys I'm from Sierra Leone
This one off me oooooooooooo chaiiii 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 chaiiii
7th to watch from Ghana
Use ham do weekend ppl go dash u money 😂😂😂😂😂
I go use cult boys beat angel 🤣🤣🤣🤣🤣
😅😅😅😅Angel V neck
LOOL. See Mine also
Those Angels wey done blow 😂😀
😂 😂 😂 😂 😂 Tailer come back
Who is here for Tall devil?
Come let us unite to send him a 💋
😁😁😁😁😁😁
Love from Sierra Leone
Soooooo funny 🤣🤣🤣👍👍
if u no b angel
anoda angel 4 don judge u o
😂😂😂😂😂
Am waiting since for this
One of the best so far... Loving this combination with EdoPikin😂😂😂😂👍
Angel V-neck👼🏽❤️🤣😂😂
This tailor na problem
Angel V-neck 😁😁😁
Wow, this is too funny my night has been made, thank you so much guys #Zambia
Zambia in the house 🇿🇲
Mc Edopkin you are so funny, wow Angel you and devil are best friends now ooo,Thanks for making my day homeoflafta you guys are doing well. Happy blessed weekend everyone
this devil nah aproko 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
You guys are very funny
LOL. See Mine also
I'm laughing already, good evening everyone. Happy weekend to u all!
😂😂 these guys are so funny
LOoL. See Mine also
Chaii angel come down to earth to sow cloth🤣🤣🤣
Haha haha haha
Angel get attitude problem, this tailor i go faint for your head 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂 The devil is a liar
I die here😂😂😂😂😂😂😂
I made mistake. Ny d back be dis.. Turn am...... 😂😂😂😂suspense 😂😂😂😂😂
*Na Mc Edo pikin write he own script by himself I swear... He finish this angle I swear 🤣🤣🤣🤣🤣... Angel V-Neck..*
I dey tell you 🤸😂
Hooo Dio mi o, tailor you will not kill me with laff oooooooo! 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂👍
@@PrinziComedy_ thanks.
Bella
This tailor will not make heaven 😄😄😄😄😄😄
Angel weti small nyash ... 🤣🤣🤣
Swagalistic Angel ... Wuna go kill people here
This one na off shoulder 😂😂😂😂
😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 Whats the name of this 👿 he really knows how to do comedy
🤣🤣🤣this Taylor 🇿🇲
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂ma belle
Dis devil guy eh 🤣🤣🤣
Fantabulous 💨 😂 😂 😂 😂 😂
Ahaha Chai angel say this thing be like palace guard cloth nah 😂😂
You guys are incredible, funny crazy stuff hahahahaha, special tailor, please nor go soaw for God oooooooooooooooooo.
Angel 👼 slim oooo 😂😂😂😂
Lovely comedy Edo pikin and Homeoflafta you guys are funny you hahaha, don't disappoint Angel again🤣🤣🤣🤣
Tall Devil can't cease to laugh
🤣😂🤣🤣😂🤣😂🤣😍😍
🤣🤣🤣🤣👍
Devil wicked oh
Angel you need to go the gym🏋🏻💔😂🤣🤣
Haha yu are right, he too slim..
@Peter Abraham 😂🤣🤣
🤣🤣🤣🤣
This clothe na waooo 😂😂😂😂 where my hand 😂😂😂
🤪🤪🤸😂
🤣🤣🤣
See as u be like palace guard🤣🤣🤣🤣
Na ay poyoo chain you will use to cover the v neck 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Oga Tailor get bad mouth ohh. If no be see finish 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😁😁😁😁😁😁😁😁♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️
Na shimi Taylor first sew for angel lol
😊😊😊😍
The. is. Good. Love 💋💋😂😂😂😂😂✌✌💪
😂 😂 😂 😂 I love this people expecially the devil 👿 hahaha am watching from Kenya Bt based in dubai
Angel v neck watching from uae 🇦🇪
See Gbege😂😂
😂😂😂😂😂
I dey tell you 🤪
Devil😈 u are too much 🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂
Angel 👼 Quick go make you no carry CORONA
You no even wear face mask
You guys are so funny 😂😂😂🤣😂😂
Home of Lafta I like the way u combine people’s in ur comedy great creativity wow may God bless u all ❤️💪😍
Na v neck, v boot ,venza hahahaha jealousy devil
Tailor do his own, devil finish work to frustrate angel wey dey bleach.. Ohh sorrow! 😂😂😂😂
Angel V neck..... LoL
MC Edopikin is a something
LOoL. See Mine also
😂😂😂😂😂😂 Na now you get the concept, guardian angel 😂 😂 😂
LOL. See Mine also
I can't rest a day without watching your videos nice guys
I’m only here for this devil 👿, he is really funny 😁 I
LOoL. See Mine also
Oboi see gown eh, na this gown wey NDDC MD Pondei suppose wear so him no go faint again during probe.😂😂😂😂🤣🤣
Angel dea see finish?mad tailor😂😂😂
Ahahahahahahahaha finally........
13th... What a perfect number
Love for you to
😆😆😆😆😆😆
🤪🤪🤪🤣👍
Which kind chen go cover your this, na bucket? 😅🤣😅
Angle when done blow 😂😂
Devil ur laugh go make angle cry ooo
😂😂😂
Lol 😅 great job guys i can stop laughing 😂👌
God gon bless every last one of una fah show people fah make correct choices and decisions fah get to heaven god go show una show fah entrance. No be say you never know em. God must bless this programme...... I chi nah wow. Who dey create em god bless em. Every how always around fah dis life.💗💯👍🥳. No body carry person say dey know 👂fah be correct people. 🌺🌺🌺🌺🌺👍🧐😬🥴😵😟🤔😲😳😐🤫🥵🥱🥴😵😶🥺👃👁🧐🤨🤨🌷🌷🌷🌷🌷🌷🌷🌷🌷
Angel were dey wear wrist watch 😂😂😂🤣🤣
bonne visite du Cameroun 🇨🇲
Na wa oh,Angel wetin u do this people?
LOoL. See Mine also
Hahahaha wow
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣😂😂😂so funny I really enjoy it 🤣🤣😂😂🤣
How unsuspecting try fah corruption fah angel.
🤣🤣🤣🤣 lovely 😂😂
LOL. See Mine also
Devil na just blast
LOL. See Mine also
This is y neck not v neck, tailor u wickedooo
LOoL. See Mine also