Wati una for settle Peace fully na him una don turn to confra matter, person the owe u money u knw him house Carry police join body or vigilante if na yahoo self elders dey there way u go tell u go involve men , wisdom no dey this confra again nw one innocent person go drop nw
Finally Vikings and Eiye don get issue for Agbor, una remember back then when una dey do combination dey enter Aye? Na divide and conquer men go run una
Nv how far nal, you no add me again, I be family oh, abi if person change number he con mean say dem no go welcome am back if he get new line... I don write you tire, waiting dey sup bros?
Who dey cast all this info I thought una say na secret cult una dey practice y'all should stop this unnecessary hits and rehabilitate una group at ones I come in peace one day some body go forward message to the feds I come in peace I don't mean to talk down on ur groupoo I come in peace 🙏
Some say them be German, while other one say him na airlord. 😂😂😂 funny funny identity. Tell me waiting dey here now wey you nor feet deduce amicably rather than bringing in confra? Abi we nor they collect our money frm debtors b4 confra come in?
Bagars no dey ever agree for this life ..the kind mind way they get na fire down ❤❤❤
That lie too much make u rest no be the same agbor we dey
@@jasoncheng5054N!gga🤫🤫🤫🙄
Na Baggers dey here oooh❤️🖤⚓️
@@jasoncheng5054 Okay but my deck no try oo
N V I don't see your update on telegram again
Wati una for settle Peace fully na him una don turn to confra matter, person the owe u money u knw him house Carry police join body or vigilante if na yahoo self elders dey there way u go tell u go involve men , wisdom no dey this confra again nw one innocent person go drop nw
Nv why u nor dey save or reply messages for WhatsApp??
40:40
Vikings Ship Don Sail 🛳️🛳️ Believe Ohh
Nv leave voice note and give real update .. you don Dey lazy o
😂😂😂
No mind am him dey fuck up
😮no .mind am jare,na him camp babe for house him start to dey lazy
Pls is nigeria view different from nails view
Finally Vikings and Eiye don get issue for Agbor, una remember back then when una dey do combination dey enter Aye? Na divide and conquer men go run una
😂😂😂😂😂 chia you cut person but na you wan start rolling confra no get coordinations again
After you go run leave fight for the innocent one. Rubbish
What started well go surely ends well.. MUGU confra matter dey ever end well?
You no get wetin he dey talk so u fem there
@@halljordan4269 U be mugu
@@Benriko942 imagine nah online una dey talk to person anyhow
@@halljordan4269 mugu who start am???
Nv how far nal, you no add me again, I be family oh, abi if person change number he con mean say dem no go welcome am back if he get new line... I don write you tire, waiting dey sup bros?
U dy awaiting list
@@Charlyboy883 😊
E don go cause wahala now and run na the ones when no know go use their head carry am
Pls are you on TikTok
Baggers na two much de Way,na the do things de surprised me na no de carry last
See their voice, mumu people
😂😂😂
Ur Papa
@@alexchan9791your mama
Ozour boy🤫🤫🤫🙄
Abeg where the WhatsApp link mk I join
No secrecy again 🤦🤦 I blame the kokosibe way forward this Voice Records give 50-2
Who dey cast all this info I thought una say na secret cult una dey practice y'all should stop this unnecessary hits and rehabilitate una group at ones I come in peace one day some body go forward message to the feds I come in peace I don't mean to talk down on ur groupoo I come in peace 🙏
I swear 😭😭
Stupiddddd set of people, in their very before, Fulani herdsmen prevent their mother's from going to farm, they can't find solutions to it.
I tire. When i was hojaring AbC deckonoly, dem say what hapoens for IC dies in IS. Today i confuse how vn take de fly. Shai
@@Norseman21736 u guys needs to do something about it
Umu akpa
People really different
Mumu people full everywhere
Some say them be German, while other one say him na airlord. 😂😂😂 funny funny identity. Tell me waiting dey here now wey you nor feet deduce amicably rather than bringing in confra? Abi we nor they collect our money frm debtors b4 confra come in?
No worry
Hand go meet plenty bgs this night no doubt,i believe sec.💪🏿
For agbro na Vikings
Useless dirty eiye ..eiye way dey smell 😂😂😂😂
@@revolutionaryleader9615 Just day play
Eiye no reach Viking for the whole Nigeria
Better we talk about peace. For agbor, Vikings hold ground snd sec na play
For Agbo???😂😂😂
Dey play,na una flying Ibaka we go chop now and una go calm down now😂😂😂
excess oh!!!!
NV, too much money calculation and toto don make you abandon we wey dey wait for your update for more than 4 months now
Mumu update on how your fellow human being kpai
@@Lawrenceshfjyou dey mind the werey
First to comment