Which yeye prayer una gov dey pray? Monday went to church to pray for more chaos. He's destroying the state with the support of his godfathers. Shame on you, youngest landlord.
And that's why he signed an MOU with the operators of Radisson blu, which is an international hotel franchise.Obaseki was far ahead of the average Nigerian governor. Just few days ago, gov. Peter Mbah of Enugu state launched his own command and control centre, a borrowed initiative from obaseki. Sometimes I just wonder what obaseki would have been able to achieve assuming he had the kind of resources states like Lagos and Rivers have.
If Albert spray you money, it means he join people when help you grow. Apostle Suleman will be ashamed of you for talking the way you just did. Did I hear you say nobody insulted Frm Gov Obaseki for 8yrs? if na position you want you are wasting your time, Gov Okpewolo nor send you
Albert ; this show that you are mature, I really respect you for saying you are not insulting m0ron okpe-Ozuor, the Mr no animal in museum, AKA it is confusing me; this frustrated small landlord wey no dey see front to move forward so, you no need to answer the okobo nó-ózuor, he no first join before, nobody remember say the ozuor still dey exist, you just flash he kpai frustrated carrier to us, we be don forget say person like this ozuor dey exist, the ozuor wan use u wake up his kpai carrier wey don kpai for long, he know wetin he dey do oohh, no answer the okobo nó-ózuor again.😂😂😂😂
Albert said the truth about the stolen mandate because we all saw what APC and INEC did. Apkakomusa promised insecurity, and we're seeing the insecurity today.
Albert you are highly lifted blessed and Favoured. The APC Government emilokon Tinubu Oshiomumu and all those of you supporting APC INEC IGP. Who brings Darkness come Benin.
Albert forget this useless comedian wey no blow. Useless governor Okpepholo. Mek you go hug transformer. Yeye governor wey do go dey knee down for other governors. Even Aboki wey dull dey even dey laugh Okpebholo because Okpebholo pass dull.
Mr Albert U are a blessed soul, sent by heaven to help your people from criminals and corrupt political Agberos. Don't Listen to that losser, so call comedian. Criminals,.they are blind seeing edo state taking U Turn spin Backward to abyss.
@@future--tvAm not sure you live in edo state and you use your hand to type 90% of edo voted for who abeg no allow them enter you after them finish youngest landlord when no get carrer again. Say edo people abeg make you get sense brother Monday when woke cousin declear winner for election when tinubu, akpabio, wike and others write result make tou get sense abeg sun too much today..
Albert ; this show that you are mature, I really respect you for saying you are not insulting m0ron okpe-Ozuor, the Mr no animal in museum, AKA it is confusing me; this frustrated small landlord wey no dey see front to move forward so, you no need to answer the okobo nó-ózuor, he no first join before, nobody remember say the ozuor still dey exist, you just flash he kpai frustrated carrier to us, we be don forget say person like this ozuor dey exist, the ozuor wan use u wake up his kpai carrier wey don kpai for long, he know wetin he dey do oohh, no answer the okobo nó-ózuor again.😂😂😂😂
Albert no mind this one, you should see the body language and the pain in his voice, he needs appointment 😅😅
My bro Albert Obazee nothing do you, we are all behind you with good prayers. Togba movement is about to be activated we love your doings bro
Hmmmmmn....... Albert na man u be... Love the way u responded without insulting the ozuoo.....
This youngest landlord is a really a fool,
Which yeye prayer una gov dey pray?
Monday went to church to pray for more chaos. He's destroying the state with the support of his godfathers.
Shame on you, youngest landlord.
A fool can easily be known for his comments, the whole world knows Monday is a disgrace to the sensibility of the intelligent people of Edo people.
God bless you Albert Obazee.
You are doing well
PLS ALBERT OBAZEE MORE UPDATE.
Thank you Dr Albert, for your good work.
New York time listed Benin city as one of the top 52 cities to visit in 2025 because of MOWAA
That is the vision Obaseki gave Edo state.
These APC confusion can not manage and run with the value therein.
GOD BLESS GOV GODWIN OBASEKI ❤❤❤❤❤❤
And that's why he signed an MOU with the operators of Radisson blu, which is an international hotel franchise.Obaseki was far ahead of the average Nigerian governor. Just few days ago, gov. Peter Mbah of Enugu state launched his own command and control centre, a borrowed initiative from obaseki. Sometimes I just wonder what obaseki would have been able to achieve assuming he had the kind of resources states like Lagos and Rivers have.
@@obehiimhanlahimi827 Bless you
I love Albert ❤️ more grace my brother
Albert you are loved by good Edos
Albert please continue the good work
God will Albert bless Obaseki ❤
When una dey insult Obaseki nkor.
U guys are mad
😂😂😂😂😂 Nice one Azuwa
Nice one brother ❤
If Albert spray you money, it means he join people when help you grow. Apostle Suleman will be ashamed of you for talking the way you just did. Did I hear you say nobody insulted Frm Gov Obaseki for 8yrs? if na position you want you are wasting your time, Gov Okpewolo nor send you
Albert ; this show that you are mature, I really respect you for saying you are not insulting m0ron okpe-Ozuor, the Mr no animal in museum, AKA it is confusing me; this frustrated small landlord wey no dey see front to move forward so, you no need to answer the okobo nó-ózuor, he no first join before, nobody remember say the ozuor still dey exist, you just flash he kpai frustrated carrier to us, we be don forget say person like this ozuor dey exist, the ozuor wan use u wake up his kpai carrier wey don kpai for long, he know wetin he dey do oohh, no answer the okobo nó-ózuor again.😂😂😂😂
IT IS CONFUSING ME😂😂😂😂😂
Bro god bless you, I love the way you reply this mumu
Albert, mind the people you help henceforth. Some of the people you helped are being used to insult you.
Godwin Enogheghase, gha-to-okpere, ise,ise,iseeeee❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤🎉
Albert said the truth about the stolen mandate because we all saw what APC and INEC did.
Apkakomusa promised insecurity, and we're seeing the insecurity today.
Albert you are highly lifted blessed and Favoured.
The APC Government emilokon Tinubu Oshiomumu and all those of you supporting APC INEC IGP.
Who brings Darkness come Benin.
Albert my brother God bless Albert God bless Albert don’t worry’s God is with you
Youngest land lord, we did not vote Monday okpevbolo, na inec selected Governor, we the good edos reject Monday.
The whole thing is confusing 😂😂😂😂
Me na labour, but truth be told. What is opposition? Even Donald trump gets criticism
Okpebholo should return the stolen mandate.
Albert forget this useless comedian wey no blow. Useless governor Okpepholo. Mek you go hug transformer. Yeye governor wey do go dey knee down for other governors. Even Aboki wey dull dey even dey laugh Okpebholo because Okpebholo pass dull.
You're DOWN nd CASTED 😂
CT BOSS PLEASE NO REPLY THIS ONE.HUNGRY DEY SHOW FOR HIM FACE.( IT IS CONFUSING ME GOVERNOR)
I swear I don forget this guy say person like this they abraod
Nice one my brother
Una dey insult Albert that time say he insult people wey curse Obaseki but now Una dey do that thing wey Una dey verse for that time. Check am na.
Okpebholo has disappointed them. No appointment for them.
Okpebholo is strictly appointing Esans
Epa how I fit get this your songs azuwa
the youngest na you God almighty we punish full generations
❤
Mr Albert U are a blessed soul, sent by heaven to help your people from criminals and corrupt political Agberos. Don't Listen to that losser, so call comedian. Criminals,.they are blind seeing edo state taking U Turn spin Backward to abyss.
Abeg you don watch APC Vs PDP for channels over the local government matter
I don't even know he is still around oooo
Christianity don deceive them finish....... Person go just dey insult who nor insult am.....
Who bi this mumu
Diswan na human being too?
Only shameless people can associate themselves with apc.
Are u d apc spoke person or what
Youngest wan use you revive him career
Na today u no say Albert na big
Yeye governor. Agbero governor
Which power u get to cansle am na u give am career ozuor
How much dem pay you goat
Nice one youngest landlord no level for Albert the oshomole wey dey criticise naim bring obascam come idiot
Dómór Albert ❤
Update update update
😂😂😂😂😂
Albert abeg don't respond to this guy at all is of know use many of a frustrated
I voted for olumide akpata LP but 90 percent of EDO people voted for governor Monday okpebholo
which 90 percent?
@UwaRealityTv ask Albert obazee he knows
@@future--tvAm not sure you live in edo state and you use your hand to type 90% of edo voted for who abeg no allow them enter you after them finish youngest landlord when no get carrer again. Say edo people abeg make you get sense brother Monday when woke cousin declear winner for election when tinubu, akpabio, wike and others write result make tou get sense abeg sun too much today..
Which 90% ?
Do you mean 10 percent voted for Okpewolo? You are an Apc member and you never voted for labour party
Suleiman na herbalist
Why you no expose ex governor
This song Azuwa dey make your head dey fat bush man from local bini area
I don't know why you no get sense you can't stop talking about Obaseki him time don pass Carter nose
All of una when dey hail albert for insulting governor okpebholo your days are numbered all of una go run live albert you go cry you nor go see helper
@JeffersonAdamson back to sender. You all that is helping/encouraging the APC to destroy Edo state may the vengeance of God almighty visit you all.
Your days are numbered as well for supporting trash Monday akpakomiza😂