Just love the program, well coordinated most especially the praise and worship part. You dear not go beyond the paper given if you do you chop slap lol
Baba Odubekun between you and I wetin Damilare, Femzy and Joele do you because your focus was based on them gidi gan Joele which iron did you plug at home that you went to unplug (Agba iron plugger)
IS IT COMPULSORY BAYI? I SAID I’M NOT COMING AGAIN😭
Joele please don't go
You must come back 😂
Abeg don’t go anywhere Arole daddy 😢
Mr joele you don’t have choice 😂😂😂😂
I love this regime
Eyin Akorin.... Happy Sunday o
First to comment, If you want Daddy to bring ozain to the weekly program, like and comment ozain
Ozain
Yes oo let daddy bring ozain to Bible study 😂. Una go see shege. Even daddy sef go collect 😂
Yes oooo,daddy please bring ozain oooo
Bring ozain for Bible study
Ozain @@oluwaseyiadenowo1251
Baba odubekun you’re wonderful perfect and active in acting you kill d role 🎉
Sincerely the guy is brilliant 👏 👌
The fact that General Baba nla ku baba odubekun is so fluent in english is super amazing
IPM is such a crazy, comedic world. I have been a diehard fan from the early days. Thumbs up to the entire IPM crew; my favourite.
The SLAP too much to contain ....But anyways we go corporate...."THE FEAR OF SOLDIER IS BEGINNING OF WISDOM"😂😂😂😂😂😂
My mind is telling me baba nla odubeku go and borrow uniform,I like Daddy as he they give his boy's chance to perform there character
Baba nla odubekun to the world 🌍❤
Dele must come to church before the end of this regime 😂😂😂😂. Baba nla baba odubekun daddy is proud of you jaree 😂😂😂😂😂
Kiddos to guys I really love this regime ❤❤. Baba nla baba odeubekun 💪🏽💪🏽
Baba nla Odubekun my G 😅
The guy playing sekere is good musically.
Yes, but they are all good musically, too, trust me....❤ 🔥💯
Na persin lik Baba nla Baba Odubeku we need for Nigeria, See as all of them gentle 😂😂😂
😂😂😂exactly
Aje ❤😂😂😂
Na military fit this people 😂😂😂😂
Daddy sef go collect 😂😂
I swear daddy sef go collect this time arround 😅
I swear daddy sef go collect this time arround 😅
Who else can not wait to see the behind the scenes of baba nla ku baba odunbekun tenor 😅😅
The fear of this general is the beginning of calmness
Infact, it's like this general baba odubeku regime good gan o..boya ki daddy kuku hand over😂😂😂😂😂😂
Na wetin Omo Ibo dey find since be this ( POWER)😂😂😂😂
😂😂
I almost choked with laughter when the choir started singing "you are welcome in the name of the Lord" for Joelle the returnee.😅😅😅😅😅
Aswear😂😂😂
Mafoluku voice is given 🤩
Ijoba Sanni Abacha leleyi o😂😂😂
Baba nla odubekun best song arranger 😅
This is kind of regime we want in Nigeria. With General, all protocol must be observed and in orderliness. Continue please.
Hope everybody will not turn deaf before the end of this regime bayi
This slap get as he be ooo😂
I like Odubekun newly introduced worship format.
This omo igbo own too much 😂😂😂
Very fluent in english that is lovely to see and hear
Mafoluku's voice especially from 5.25 to 5.32 is astounding
Great one Family❤
IPM! PROGESS!!💪🏽
It is what it, I love this regime... Power with efficiency lol @joele u must return oo
Call: Father Lord
Response: miraculous of glory 😂😂😂
😂😂😂😂
We need some behind the scenes of Baba Odubekun regime 😂😂😂please woli agba team
Baba odubekun go kill awon akorin b4 daddy go come back 😂😂😂😂😂
The brother playing sekere na my crush 😊🎉😊😂
This Era is a very good one. Babanlaku Odubekun, o ti da church ru, I will not be surprised if it is detected that you stole or borrowed the uniform.
Daddy please come back ooo this regime no good oo baba nla odunbekun wan finish crew 😂😂😂😂
I no dey follow Nigeria calendar again... Merry Christmas IPM 😂😂😂
I really enjoy this General Baba NLA Baba Odubekun govt, bcuz of the lawlessness of IPM choir.
Nigeria a typical reference
I love Babanla Odubekun.
General baba nlaku baba odunbekun, happy Sunday o...enjoy ur tenure very well o, daddy is coming for yoy soon
The slap is too much nah 😹. Baba odubekun era is the best era
Just love the program, well coordinated most especially the praise and worship part. You dear not go beyond the paper given if you do you chop slap lol
for me like this na SALAKO I dey wait for.
As in eeh 🤔 me too o
Anticipating🎉🎉
Baba nla baba odubekun killed it all action phor bi Ogogo
Ijo ti gbona feli feli. Lol. Nice one Baba odugbekun. Ride on
I love this
Father Lord, miraculous God of glory😂😂😂
Baba nla Odubekun wetin Femzy do you because i no understand oooooo
Una don get Femzy for mind before ni
The slap is too much
You guys are superb higher you guys are going
No dulling moment withe you guys
We are in already seated waiting for Sunday Service. Happy Sunday
I too love that Femzy part 😂😂😂 esobe 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂
Another part na Omo Igbo and Joelee🤣🤣🤣🤣
Is the "kill him" past for me🤣🤣🤣🤣
General this your alliance with Omo Ibo dey Unfair oo😂😂 You too give am POWER.
ori re o buru lo pari..salako advert too funny 🤣😂
I love the praise aspect
Like seriously i Love this episode❤
Igbati Ti fe pa Awon Akorin o😂😂😂
Joele ear go tear with slap before Woli go come back 🤣🤣
Baba nla baba Odunbekun Omo yibo, na dey good for this choir, make Daddy rest small.God bless IPM
BEAUTIFUL
NA MILITARY WE NEED O
No cap....... Na Joelee chop slap pass🤣🤣🤣🤣
This particular episode is entertaining, educative and eye opening
Na me know watin i dey talk ❤😂
Baba odebekun with lot of swag
Slap regime! I love today's service 😂😂😂. Happy Sunday 🎉
No kill Femzy for me oo 😂😂.. well done guys 👍❤️
Omo😂😂😂 everybody dey chop wotowoto…, general o gbo nkankan 😂😂
This baba nla baba odubekun time sweet me o🤭🤭
They should deal with daddy and dele too😂
General Baba nla baku Odubekun, my fave but you're brutal oooo😂 ahhh Joele faced omo igbo...Pele Joele dear this too shall padd😂😂
We don't want to see woliagba and dele omo woli cause military has taken over 😂😂😂😂❤❤❤❤❤
God bless ypm 🙏🏿🙏🙏🏿🙏🏿🙏😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Well coordinated
May your reign continue 👮🏿♀️🫡
Father lord miraculous God of glory😂😂😂
Unbelievable switch of character” Odubekun badman soldier 😅
Can't everyone stay back?😂😂
The slaps can deafen ears na😂😂
Daddy we need Bible study and Landlord series inn this regime 😂, I want to check something 😂😂
Church don turn to another thing oooo 😂😂😂😂
I enjoy the tenure of great general baba nla baba odunmeku ❤❤❤❤❤❤❤
I just dey pity joele....😅😅kilode..slap up and down
Daddy baba nla odumekun have taken over Daddy church you guys are doing great you make. My Monday great
Why did they sing for Joele? 😂😂😂 After much beatingggg😂😂😂 Bro Tope, be careful ooo
Abegi no kill joelle for me oooo😂😂😂😂😂
Who else notice Boda Tope as he con gentle🤣🤣🤣 General wan wound him last week🤣🤣🤣🤣
Damilare pele o,always getting beaten 😄😄😄😄
Joele don too suffer 😂
Love this Joelle
Good actor
This slap go reach everybody 😅😅
Joel don too suffer from seyi hand fa😂
Baba nla baba odubekun has take over daddy is coming for you 😂😂😂😂
For this new regime, everybody just dey collect 😂😂
Baba nla dream has finally come through😂
Lols real good honestly😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Babanla Baba Odube, I hail the.
Let the window of our eyes...😂😂😂😂
I love this ❤️❤️❤️❤️
Please have mercy on joele😂😂😂
Father lord miraculous God of glory......😂😂😂
This military takeover... 😂😅
Odubekun don kill everybody for church.
Tope gangan na agbaya
Then mafoluku has found his best character.
Omg I’m enjoying this episode 😅
Everybody just Dey chop slap😂😂😂 I’m in love with this regime mehnnnnn😅abeg Bloody Sunday next week!!!
Baba nla baba odunbekun Dede oooo
Baba Odubekun between you and I wetin Damilare, Femzy and Joele do you because your focus was based on them gidi gan
Joele which iron did you plug at home that you went to unplug (Agba iron plugger)
This is igbaju service. Everybody just dey collect up and down