Broda Mike your foolishness keep increasing everyday, the same person you attended his wedding uninvited and you were very happy because dem no bounce you out that day, you dey irritate me I swear I wish I fit catch you like this make I deal with you personally
U stand up mumu....Grammy get level ...last year no be S.A lady win ham ahead of burna wizkid Davido so Wat's ur point ...Mumu...if u sing pass Bella shmurda eh make u come sing nah......I bet no talent show up oloshi
You de talk to stron man as you like , if men remember you, only you go beg davido.. you don de talk pass your self, small money wey you get de catch , if i fit locate you , before davido go reason your matter , i don play you , remember say nothing fit shake him seven, 400 de wait for you if i fit locate you , stinky ju.
Mike you be mumu man of the year, Na you give asake Grammy? Why you dey congratulate asake now
😂😂😂😂😂
Em mumu no be small
Go and sit down my friend.
No be lie sha
Wait thy do there are criteria
Na 3 hours remain abeg, if your mind reach am sue them abeg 🙏
Always disturbing your neighbors with your noise.
Mumu OGA rest for once
Broda Mike your foolishness keep increasing everyday, the same person you attended his wedding uninvited and you were very happy because dem no bounce you out that day, you dey irritate me I swear I wish I fit catch you like this make I deal with you personally
U never dey cry😂😂
Osakpolo 😂😂😂😂😂
Your papa
Wetin asake dey sing!?... Na wa for you o!...
Asake is better , far better...
For where una meet wey u tell ham #Davido
Geh geh get sense pass u #Radiogad
Their time don pass... Broda mike na your opinion be that o... Asake pass dem since
U even listen to MMS self ?
Guy forget davido nor get any hit songs last year go rest asake try e deserve am make we day talk truth 🤣
😂😂😂😂😂
Use ur sense mike use ur Sense that wizkid this born a boy and tem including asake dey go leave u when ur matter is arising
Mike shut up wetin davido dey sing, u think say Grammy na davidomate