Tittle race ❌ We only want 3 points in every game 💙 Shoutout to Enzo maracas, Chelsea team and Chelsea fans for an amazing performance and supports 💙💙👏👏
Coach this video too sweet. God bless you I sleep last night while waiting but I don wake early morning first thing I do na to come watch your video share am for ig too.💙💙💙
We just want to win the next game(that's the goal) What a time to be a Chelsea fan again 🎉 Correction sir"(cucu scored first PL goal(header) not left leg)" Continue the great work
Boss abeg no dey let the video take time I had to sleep late because of ur video I swear I nova do anything sef na ur video I dey look for boss😂😂😂 I too love u my boss
You’re right about Felix and Nkunku … this passing to each other stop since the day Felix needed an hat trick and Chelsea won a penalty and Nkunku deny him to take it
Coach BI thanks for use Chelsea ball 🏀 today I'm happy to see blue 🔵 ball there and don't put man city jersey or any other club jersey anytime you're done Chelsea video Biko 🙏
Joao Felix on him own na selfish player; he too like to de dribble and most times they are not successful dribbles but then again I nor really blame am.
Guiu score 3 goals alone and Man U score 3 goals as a team, I don't have a lot to say 🤣🤣🤣
I swr that Nkunku and Felix dey play like boss especially that Nkunku
Boss we Chelsea fans love you, keep doing what you do.
That boy Achempong, he's playing so well.. massive shout out to him😊
Life is beautiful with us as a Chelsea fans bro 💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙
The boys are champions already 🎉💙💙💙💙💙 can't wait for Saturday game
Chelsea be giving me excess joy 🎉
Josh is a wonderful player💙
Team wey dey unbeaten come Stamford Bridge chop beating
Chelsea is making me happy 😊
Amazing one from Christopher
Tittle race ❌
We only want 3 points in every game 💙
Shoutout to Enzo maracas, Chelsea team and Chelsea fans for an amazing performance and supports 💙💙👏👏
Na where we dey enjoy am be this !
My great coach
But the way we concede is the reason why we are not in the title race 😎
I really enjoyed the game Ty George made me happy
Coach Bi International, always active and anticipating your videos
Coach Bi Number one
Baba! Good analysis, I always look forward to your videos after games, So soothing! I don laugh tire 😂😂😂😂
Coach Bi I love ur video, u make me feel 😂👋 very well about Chelsea
Nice work ❤
❤❤🎉 nice move
Couch bi i miss you ❤❤❤❤ it's long we Chelsea fan have complained 😂😂😂😂😂😂
Coach this video too sweet. God bless you I sleep last night while waiting but I don wake early morning first thing I do na to come watch your video share am for ig too.💙💙💙
We just want to win the next game(that's the goal)
What a time to be a Chelsea fan again 🎉
Correction sir"(cucu scored first PL goal(header) not left leg)"
Continue the great work
Nice one coach
Boss abeg no dey let the video take time I had to sleep late because of ur video I swear I nova do anything sef na ur video I dey look for boss😂😂😂 I too love u my boss
🎉🎉🎉
7:28 na burna boy I hear??😂😂
Big fan of you man
You’re right about Felix and Nkunku … this passing to each other stop since the day Felix needed an hat trick and Chelsea won a penalty and Nkunku deny him to take it
Cucurella is Chelsea best player so far
Where you won put caceido
Coach bi I international
One time
Choiiiiiiii
Ekpaa 😂
If no international Coach Bi I no go deal 🎉🤝
Coach Good Morning 🎉❤
3:24 I’m noticing it too
Coach BI thanks for use Chelsea ball 🏀 today I'm happy to see blue 🔵 ball there and don't put man city jersey or any other club jersey anytime you're done Chelsea video Biko 🙏
😂😂😂😂😂ENZO MASSACRE🗣️
Honestly he's Enzo Massacre because he has been massacring every club we met this season😢😂😂
No you said he scored the last time with left leg no he scored with his head for the first time and his right leg for the first time too
He already had a premier league goal before that head not this season maybe I’m wrong
No sound for Giui
SR fc only concede 4 goals b4 Chelsea match in UCL, but conceded 5 in one match again Chelsea
Nkuku and Felix dey drag woman
Pride one finish us oooo
My team 💙
Chelsea all the way 💙💙
Cucucucu rellaaaa
SE Co PE paella lol😂
❤❤❤
As a Chelsea fan ba ehh, sometimes I dey fear success for my club..
Because we too loud😂😂😂😂
The Success too loud even when we at we talk say we no dey title race opposition no dey believe because dem dey see am
Joy wan finish you coach BI 😂
Na all of us get peace of mind with all Chelsea team
When will chelsea lose😢
George truly resemble saka😭😂💔 and na both feets him de use
Coach I notice same too the Felix nd nkuku duo no dea work them no dea like pass to their self
They need to do doping test for Cucu..
That guy dey take something 😂😂
💙💙💙
Big blue 💙
I swear 😂😂😂😂😂😂no be small rock 😂😂😂😂
Hope Cucurela is not on drugs😂 as well because he was appearing here and there 😂in attacking spaces🎉❤😅
what a presentation, u are too much. up blues
I trust Enzo maresca to handle the both of Felix and nkunku.that their nonsense needs to stop
I'll wait until your video drops.
I heard their coach and sticker are Chelsea fans
Joao Felix and Nkunku duo do play selfishly. Maybe because of the 10 position or space
❤😂😂😂 blue 💙🔵🔵 10 and 10
Make real Madrid no come raid this our team oh.😭😭😭
Winning choke😂
KDH GOOD OHH COACH BI !😂
Nah really Enzo massacre 😂😂😂
🎉🎉🎉🎉
Cucu and George pair well today Abi na only me see am
Felix is too selfish, and that won't help the kind of game Chelsea play.
Finally
3:24 even me o
😂😂❤🎉
3:47 me
Yes Felix and Nkukun Dorn pass to each other and it's Felix fault because he's always selfish and doesn't pass
😂
Happiness wan wound me
Joao Felix on him own na selfish player; he too like to de dribble and most times they are not successful dribbles but then again I nor really blame am.
U nor Dey shame say them even score una
We have sold our clean sheets mate 😂😂😂😂
@ChiwenduEmmanuela oh I see 😂😂😂
😂🤣😂🤣😂
We don tire to win 😂😆😀
I go lie for you ?🤌🏻😂