ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
Gather here if you love ozain😂😂😂
Ozain na werey oo 😂
Godd😂i can’t laugh alone 😭😂😂
Uno suppose dey allow ozain abuse Dem ajeh 😂 e don too much
Wetin ozain go cause for this world ehn 😂😂😂 aswear God go judge ozain personally one on one on judgement day nio 😅😅😅
😮😅😅😅ozain na bastard
The girl for middle just dey maintain her laugh😂,ozain na baba🎉
I swear 😂😂
if you are here for ozain 200 like this comment
Ozain fans gather here ❤
Am here
Thanks very much for bringing my best comedian 😂😂😂😂❤
I come from TikTok to watch full video this Egbon ozain na werey 😂😂
Ozain 😂😂 I'm out of word with all your creative ❤❤❤
Ozain 😂🤣🤣😂 The guy knows the right words for the right moments. He doesn't miss 😂🤣
Aswear that guy/lady self no small 😂
Omo ozain no need script to deliver at all I too love you my painkiller ❤️❤️❤️❤️❤️
Omoh a full 50 mins laugh with una tv Abeg bring ozain with Jarvis that girl wey dey enter isbae u
She no go understand Yoruba and she go dey respect ozain
Nah because of one ozain I dey here oo😂❤
Aje 😂😂😂😂😂
That middle girl don laugh tire 😂😂😂😂😂😂😂😂
Abeg shey ozain go school for abusive word ni😂😂😂
I can’t wait Am here because of ozain😂😂🎉
Ozain just they enter them anyhow he dey give them back to back😂😂😂😂😂
this ozain nah werey whalai.. he just dey make person laugh!
Oti Olor wedding ju tent lor 😂😂😂
OmoThe guy mad frfr 😂
Ajeh. E really enter
Aswear if you no understand Yoruba you don miss a lot 😂😂😂😂😂
OZAIN nah werey...Ozain:- Spell cologneMiddle Lady :- Column
Erekere don die for where he sit down, Erin ti pa werey 😂😂😂😂😂
The host self know ogba is in d house..... They can't hold the laughOne Ozain for live ❤❤😂😂
Love ozain well well keep go on God well help you my brother ozain
One day I will meet this ozain shaaa As ozain dey post video I dey thanks God nhi my joy giver
Ozain don cook all of Dem 🤣🤣🤣
Oh God!!!😂😂😂😂😂😂 ozain ti pami. Mio le gbe Gwagon sinu Gwagon. I died. To ba fe lo body spray, wa need to ike oda meta😂
Abeg, who born Ozain, this guy no dey lose, even sparko and jigan collect from him hand, he get reply for every word
Ozain is very funny man .. very crazy can’t stop laughing 🤣🤣🤣🤣🤣
Na the atinuke ololo dey sweet me pass 😂😂😂😂
Then no born me well make I kno watch 😂😂😂.. OZAIN NATION ❣️❣️
I no sure if one blind date funny reach this ozain own 😂💔
Nah every word ozain get reply for he no dey miss at all 😢😂😂😂
If you watch this funny video from the beginning to the end gather here😂
Ozain you no go fall ,nah Ibadan we be now we no dey gree.
Ozain wan finish me with laugh 😂 stomach don dey pain me😂😂
Weyrey erekere don even start to dey laugh from the start when fola said ozain needs wife😂😂
Ozain ti ya weyre This one of the best episodes after pellars own 😊😂😊Ozain wan kill person 😊😊Atinuke fit Ozain
Abeg bring ozain again! I dey laugh dey dry 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
My first time of watching content in u tube and ozain make my day 😂
Dem think say dem fit banter with Ozain 😂😂rough play
If you no laugh…e mean say your life don spoil be that😂😂😂😂
Ozain 😂 …He never miss 😮. He😂 know the right words for each of them😂😅
Ozain why naw 😂😂😂 at least dey calm down 😂😂😂😂😂😂 More fame guys Maturity of the highest ,if not dey suppose don beat ozain 😆
ozain end someone for TikTok still con end three people for here😂😂😂
Ozain talk say the fT girl go need 3paints buckets of body spray to smell nice😂
I literally drops anything to watch Ozain... I just love him so much 😂
Funny thing be sey, b4 u fit get Ozain, u gat dey shameless like him. The guy no get shame, so if he drag you 😂😂😂😂, na u e go pain😂😂😂😂
Omoorh I have to leave food to watch this, moti rerin yoo 😂😂😂
Pass me the food abeg 😂
I swear 😂
The weyrey chemist wey dey complain say he dey talk too much just dey laugh o Liar oshi😂😂
Aswear ozain na GOAT 😂😂😂😂😂
Ahh this one wan cook Ozain 😅😅😅😅 let goooo😅😅😅😂😂😂
Guyyyyyyyyyyyyyyy 😂😂😂😂... I don't comment on videos but Ozain is Goatteddddddddd 🐐 😂😂😂😂
Mr. Ozain nah God created them oo 🤣😹😂😂😹
Ozain Is the best in comedy ajeh 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂Haaaa so talented I will like to be you ajeh 😂😂😂😂😂😂
I no fit Dey use Gwagon carry Gwagon 😂😂😂😂Na why we dey call am GOAT he Dey always turn up @OZAIN
Ajeh this line mad die 😂😂😂 gwagon carry gwagon khe
Ozain no go kill me😂😂😂😂😂😂😂
He's my fav
Ozain dey deliver I love that guy
24k 😂😂😂 tgat girl no get perf so nah cheap perf you come mention ahh 😂😂
HOW MANY CURSES ARE YOU MISTAKEN DROP FOR OZAIN A DAY 😂
Like 1million 😂😂😂😂
Ozain oko sparkooo cooker😂😂😂
Hw person go go wedding pass tents 😂😂😂😂😂😂
If u don't Gerrit forget about it,na only me and ozain fit understand😂
Me wey come bcoz of Ozain, how I no go know am?😂😂😂😂😂
Ozain Lord of Lamba ? You too much my mentor ❤❤❤❤❤❤
This program is laff away your sorrow.....ozain is fucking good😅😅😅😅
Walahi every one is here for ozain
Aswr 😅
More abegii dis video made my day 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Ozain my mentor, I just dey feel your vibes
Ozain nah Dj chicken brother 😂😂
Ohh God I dey laugh at the same time I dey cry 😂😂😂😭😭😭💚💚❤️❤️
Omo my 5th times Can't even leave 😂😂😂😂😂😂
Ozain is the best comedian i ever seen
Please the industry should give Ozain his crown 👑 He's naturally funny
Erekere just come laugh ni 😂😂😂😂😂
Make thunderstorm first fire person wey edit this video 😂😂😂😂Ozain don mad😂😂
Why ozain con mad like this I don laugh tire 😂😂😂
Ozain watin u dey find up and down when u have me here😢I don dey jealous ooo😢😂😂
The chemist girl don laugh tire Walahi Ozain na Baba werey 😂😂😂
Walai ozain is best comedian 😅😅😅😂😂😂
Walai Ozain nah werey he kill this episode 😂😂😂
Mr ozain na baba werey 😂😂
Ozain ma Baba 😂😂 everybody must collect 😂😂😂
Ozain Lord of Lamba ? You too much my mentor ❤❤❤❤❤❤ I love the way you
Aswear ozain beat all of them 😂😂😂😂😂
Ozain no dey disappointed ❤❤❤❤
These ladies no get any sense I’m not sure any of them dey use deodorant 😅😅😅😅😅
I almost choked 😂😂😂wen laughing 😂😂
Even three of them at once are not his match 😂😂
EREKERE done laugh tire😂😂😂😂
Ozain nailed it 😅😅😅😅 you too much my favorite ❤
Ozain na werey OROFO self no gbadun😂e define OZAIN😂
Ozain is very good keep up the good work ❤️❤️💪♥️
The Sam Larry part got me 😂
Ah ozain want kill me oo😂😂😂... U knw what funny pass in this video is where ozain said "bobo ni bobo yii now"😂😂😂😂
Wait is he a girl??😂
No na guy jare@@BelleRooseveltKnox-kn1ls
Why eres just Dey laugh like cigarettes 🌚😂
My joy giver ozain ❤❤❤❤
I am crying so hard... Ozain is a mad man 😂😂😂😂😂
Chemist just Dey laugh But Chemist na fine girl oooo
mr EREKERE,,,,,,No show this december? ..your last year show was amazing,,,i cant wait for your next show
But ozain na baba, only him take on three ladies😂😂
Abeg next skit put ozainOzain forever
Pls bring kamo ooo 😂😂😂😂
Haha , Ozain agba werey ati give and take ogba 😂🤣🤣
Gather here if you love ozain😂😂😂
Ozain na werey oo 😂
Godd😂i can’t laugh alone 😭😂😂
Uno suppose dey allow ozain abuse Dem ajeh 😂 e don too much
Wetin ozain go cause for this world ehn 😂😂😂 aswear God go judge ozain personally one on one on judgement day nio 😅😅😅
😮😅😅😅ozain na bastard
The girl for middle just dey maintain her laugh😂,ozain na baba🎉
I swear 😂😂
if you are here for ozain 200 like this comment
Ozain fans gather here ❤
Am here
Am here
Thanks very much for bringing my best comedian 😂😂😂😂❤
I come from TikTok to watch full video this Egbon ozain na werey 😂😂
Ozain 😂😂 I'm out of word with all your creative ❤❤❤
Ozain 😂🤣🤣😂 The guy knows the right words for the right moments. He doesn't miss 😂🤣
Aswear that guy/lady self no small 😂
Omo ozain no need script to deliver at all
I too love you my painkiller ❤️❤️❤️❤️❤️
Omoh a full 50 mins laugh with una tv Abeg bring ozain with Jarvis that girl wey dey enter isbae u
She no go understand Yoruba and she go dey respect ozain
Nah because of one ozain I dey here oo😂❤
Aje 😂😂😂😂😂
That middle girl don laugh tire 😂😂😂😂😂😂😂😂
Abeg shey ozain go school for abusive word ni😂😂😂
I can’t wait
Am here because of ozain😂😂🎉
Ozain just they enter them anyhow he dey give them back to back😂😂😂😂😂
this ozain nah werey whalai.. he just dey make person laugh!
Oti Olor wedding ju tent lor 😂😂😂
Omo
The guy mad frfr 😂
Ajeh. E really enter
Aswear if you no understand Yoruba you don miss a lot 😂😂😂😂😂
OZAIN nah werey...
Ozain:- Spell cologne
Middle Lady :- Column
Erekere don die for where he sit down, Erin ti pa werey 😂😂😂😂😂
The host self know ogba is in d house..... They can't hold the laugh
One Ozain for live ❤❤😂😂
Love ozain well well keep go on God well help you my brother ozain
One day I will meet this ozain shaaa
As ozain dey post video I dey thanks God nhi my joy giver
Ozain don cook all of Dem 🤣🤣🤣
Oh God!!!😂😂😂😂😂😂 ozain ti pami. Mio le gbe Gwagon sinu Gwagon. I died. To ba fe lo body spray, wa need to ike oda meta😂
Abeg, who born Ozain, this guy no dey lose, even sparko and jigan collect from him hand, he get reply for every word
Ozain is very funny man .. very crazy can’t stop laughing 🤣🤣🤣🤣🤣
Na the atinuke ololo dey sweet me pass 😂😂😂😂
Then no born me well make I kno watch 😂😂😂.. OZAIN NATION ❣️❣️
I no sure if one blind date funny reach this ozain own 😂💔
Nah every word ozain get reply for he no dey miss at all 😢😂😂😂
If you watch this funny video from the beginning to the end gather here😂
Ozain you no go fall ,nah Ibadan we be now we no dey gree.
Ozain wan finish me with laugh 😂 stomach don dey pain me😂😂
Weyrey erekere don even start to dey laugh from the start when fola said ozain needs wife😂😂
Ozain ti ya weyre
This one of the best episodes after pellars own 😊😂😊
Ozain wan kill person 😊😊
Atinuke fit Ozain
Abeg bring ozain again! I dey laugh dey dry 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
My first time of watching content in u tube and ozain make my day 😂
Dem think say dem fit banter with Ozain 😂😂rough play
If you no laugh…e mean say your life don spoil be that😂😂😂😂
Ozain 😂 …
He never miss 😮. He😂 know the right words for each of them😂😅
Ozain why naw 😂😂😂 at least dey calm down 😂
😂😂😂😂
😂 More fame guys
Maturity of the highest ,if not dey suppose don beat ozain 😆
ozain end someone for TikTok still con end three people for here😂😂😂
Ozain talk say the fT girl go need 3paints buckets of body spray to smell nice😂
I literally drops anything to watch Ozain... I just love him so much 😂
Funny thing be sey, b4 u fit get Ozain, u gat dey shameless like him. The guy no get shame, so if he drag you 😂😂😂😂, na u e go pain😂😂😂😂
Omoorh I have to leave food to watch this, moti rerin yoo 😂😂😂
Pass me the food abeg 😂
I swear 😂
The weyrey chemist wey dey complain say he dey talk too much just dey laugh o
Liar oshi😂😂
Aswear ozain na GOAT 😂😂😂😂😂
Ahh this one wan cook Ozain 😅😅😅😅 let goooo😅😅😅😂😂😂
Guyyyyyyyyyyyyyyy 😂😂😂😂... I don't comment on videos but Ozain is Goatteddddddddd 🐐 😂😂😂😂
Mr. Ozain nah God created them oo 🤣😹😂😂😹
Ozain Is the best in comedy ajeh 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂Haaaa so talented I will like to be you ajeh 😂😂😂😂😂😂
I no fit Dey use Gwagon carry Gwagon 😂😂😂😂
Na why we dey call am GOAT he Dey always turn up @OZAIN
Ajeh this line mad die 😂😂😂 gwagon carry gwagon khe
Ozain no go kill me😂😂😂😂😂😂😂
He's my fav
Ozain dey deliver I love that guy
24k 😂😂😂 tgat girl no get perf so nah cheap perf you come mention ahh 😂😂
HOW MANY CURSES ARE YOU MISTAKEN DROP FOR OZAIN A DAY 😂
Like 1million 😂😂😂😂
Ozain oko sparkooo cooker😂😂😂
Hw person go go wedding pass tents 😂😂😂😂😂😂
If u don't Gerrit forget about it,na only me and ozain fit understand😂
Me wey come bcoz of Ozain, how I no go know am?😂😂😂😂😂
Ozain Lord of Lamba ? You too much my mentor ❤❤❤❤❤❤
This program is laff away your sorrow.....ozain is fucking good😅😅😅😅
Walahi every one is here for ozain
Aswr 😅
More abegii dis video made my day 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Ozain my mentor, I just dey feel your vibes
Ozain nah Dj chicken brother 😂😂
Ohh God I dey laugh at the same time I dey cry 😂😂😂😭😭😭💚💚❤️❤️
Omo my 5th times
Can't even leave 😂😂😂😂😂😂
Ozain is the best comedian i ever seen
Please the industry should give Ozain his crown 👑
He's naturally funny
Erekere just come laugh ni 😂😂😂😂😂
Make thunderstorm first fire person wey edit this video 😂😂😂😂
Ozain don mad😂😂
Why ozain con mad like this I don laugh tire 😂😂😂
Ozain watin u dey find up and down when u have me here😢I don dey jealous ooo😢😂😂
The chemist girl don laugh tire
Walahi Ozain na Baba werey 😂😂😂
Walai ozain is best comedian 😅😅😅😂😂😂
Walai Ozain nah werey he kill this episode 😂😂😂
Mr ozain na baba werey 😂😂
Ozain ma Baba 😂😂 everybody must collect 😂😂😂
Ozain Lord of Lamba ? You too much my mentor ❤❤❤❤❤❤ I love the way you
Aswear ozain beat all of them 😂😂😂😂😂
Ozain no dey disappointed ❤❤❤❤
These ladies no get any sense I’m not sure any of them dey use deodorant 😅😅😅😅😅
I almost choked 😂😂😂wen laughing 😂😂
Even three of them at once are not his match 😂😂
EREKERE done laugh tire😂😂😂😂
Ozain nailed it 😅😅😅😅 you too much my favorite ❤
Ozain na werey OROFO self no gbadun😂e define OZAIN😂
Ozain is very good keep up the good work ❤️❤️💪♥️
The Sam Larry part got me 😂
Ah ozain want kill me oo😂😂😂... U knw what funny pass in this video is where ozain said "bobo ni bobo yii now"😂😂😂😂
Wait is he a girl??😂
No na guy jare@@BelleRooseveltKnox-kn1ls
Why eres just Dey laugh like cigarettes 🌚😂
My joy giver ozain ❤❤❤❤
I am crying so hard... Ozain is a mad man 😂😂😂😂😂
Chemist just Dey laugh
But Chemist na fine girl oooo
mr EREKERE,,,,,,No show this december? ..your last year show was amazing,,,i cant wait for your next show
But ozain na baba, only him take on three ladies😂😂
Abeg next skit put ozain
Ozain forever