I’m a Man U fan and I’m the only one who has the right to banter Chelsea if another premiership league club put body we go change am for am. Chelsea is complete bro
Who don notice say wen Chelsea de play arsenal all man u fans go join support Chelsea and even wen Chelsea de play man u all arsenal fans go join support Chelsea 😂😂 Chelsea is so loved
I love these guys. The passion. I'm Filipino from America and I think this is one of the best football culture.
First time I'm seeing a Filipino on a Nigerian Channel. Big Ups my guy 🇵🇭🇳🇬
Ómô see Dani........... I love ur vibe always.
Me sef, I dey watch the video sake of Dani. I just Love him.
That guy when person tear he shirt no gree come out again ooo😂😂😂
He Dey Lagos
This one nah ph
@Princeani-ji1uc ok
@@Princeani-ji1ucyeah
Dani and Mekele we solidly behind una I love you both ❤❤
Chelsea forever
One thing love these African fans them love football like most of us Jamaican 🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲
Omo Chelsea have fans, see the difference when Chelsea both teams scored
From Ghana but I wish one day will visit Nigeria Game Center to watch such a match cause really love their passion for the football
Undiluted passion and emotion from Dani but we should have won yesterday. I didn't know Henry is a fellow blue in disguise 😁😁😁
I’m a Man U fan and I’m the only one who has the right to banter Chelsea if another premiership league club put body we go change am for am.
Chelsea is complete bro
If arsenal make top 4 this season make them thank God
We will see
Tox na Chelsea fan if U see the way he celebrated Chelsea U go know but I love the way he does his job ❤❤
I love makele reactions whenever them score chelsea that's the passion of being a blue 💙 💙 fan
Chelsea fans get mouth all over the world 💙💙💙💙💙💙💙
Who don notice say wen Chelsea de play arsenal all man u fans go join support Chelsea and even wen Chelsea de play man u all arsenal fans go join support Chelsea 😂😂 Chelsea is so loved
Good observation tho 👍💯
and arsenal are the most hated right??
@@erikecool95yes
That's what you want to hear
😂😂😂😂😂 these guys are very funny and super cool, I love de vibe from these guys, u ar de best guys
See as Henry dey celebrate with Chelsea 😂😂😂
Best football channel
awesome peaceful vibes...love it🤣🤣
100 percent blue
The club the most promising fan
I Soo much love my country and it passion
Proudly a nigeria❤❤
Dani Henry was supporting Chelsea na wa o 😂
I think we Chelsea fans are all the same
I swear Danny dey always give joy with him vibe 😂😂
Up Chelsea for life 💙💙💙
Great one guys 💙
Na this video confirm for me say Tox an chelsea fan!
Na lie Tox na Arsenal fan
He's an Arsenal fan man. OG gunners fan 😂
He's an Arsenal fan bro
That guy on white dancing 😂
Dani hard fan🥹
Dani Werey 😂😂💙💙
Up Chels
Ow we love football it's said football unites people its true in % for me and you its the same for you gather here❤⚽️🇸🇳
As a Chelsea fan, I'm so happy to see Henry cheering when we scored in his "blue" Manu shirt🤣🤣
What a nice game up Chelsea🎉 we're winning the league this season look at our next five games sweet 😎
You never learn 😂😂😂
Wetin u dey smoke?😮😮
which league are you winning?
I am chelsea fane i relly i love this pepale💙💙💙💙💙💙💙
I just wish I was there,I'll surely lost my voice in a sec 😂
That guy with white shirt check him shirt before him celebrate for Chelsea 😂
8:33 anya mmiri😂
😂😂
I knew henry was a lowkey chelsea fan😂😂😂😂 everybody loves chelsea
Omo dani no suppose comot shirt ooh 😅
Football is passion
Anything for Chelsea dey dey different😂
6:39 my man dey check weda in shirt still dey intact
2:32 Gusto got blood in his hands 😢
Henry Dey sing for church?😂
💙💙💙
Although I'm Chelsea fun oh boi Henry you are the best 😂😂😂
Kuro dey busy dey check im bet wey don cut 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂
First time way I see Henry dey support Chelsea wetin happened
💙💙💙💙
Dani’s moment🤣🤣
Our defense won make dani cry😥😭
We move 💪💪😊
😂 😂 😂 ☺️ That's why we love this game
Henry was supporting Chelsea, wonders will never end😂😂😂😂
Very Akward o
The blues💙💙💙💙💙💙💙💙💙
This Tox, you be Chelsea fan??
Na the fact say Chelsea no Dey make men joy last 😂😂😂 against man United same thing 😂
This Chelsea fans there are two funny❤❤
Which club Tox dey support?
Omo no be small war ooh
Dani.....no off shirt again😅
This Arsenal guy is soo mouthy🙄
THE ONE WEY HENRY SUPPORT CHELSEA TODAY, HMMMMM 😂
Wetin dey always press for phones 😂
Was henry sypporting chelsea??
NA ASSNAL FAN DEY TALK THIS TIN @5:28 no wham we go see by the end of the season 😂😂😂
Godfrey don see who be Chelsea
Dani please no try remove clothe again oh 😂😂
😂😂
Chelsea for life
My ten thousand naira 😂
See as kuro rush as havertz score
Upon arsenal never win any European cup the still the make mouth pass anybody for the world
Her: he is probably out there cheating
Him & the guys:
See what Chelsea as Don to Dani
Who is chelsea in football meanwhile you are not recognised in Europe 😂😂
That one man utd fan there🤣
Football is a religion.....see joy naaa😂😂😂😂
dani off shirt, see passion o😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹
E be like say e get one Man U fan wet dem hot for eye oooooo😅
From the look of things Tox na Chelsea fan😂
Who is tox
Everyone dey check their shirt if dem no tire am
Chelsea fans we too loud. See as our celebration loud pass 😂😂
Am top 3
Arsenal no Sabi celebrate Goals make una come learn from us CHELSEA 😁😀😁
Why Henry de support Chelsea ?😅
Chelsea FC front seats 💺
While Arsenal FC Back Seats 🪑 😂😂😂😂
Very intriguing and interesting
Even Henry wey no get players de make noise, always making noise in his videos
Dani don loose im voice
Fans tribe or nothing
Godfrey jubilation for fake pass real goal😂😂😂😂😂
😅😅😅 I swear, I think say na only me see am
😂
Arsenal just escape 😢
Omor Chelsea fans plenty i swear
See noise 😂😂
Godfrey tall pass person? 😂
Why will Chelsea fans take all the front rolls … this is unfair
Are there no teams in Nigeria. Sleeping giant!
Ajeh Arsenal fans no reach 20 here😂😂😂😂
The only trophy for arsenal is to play gd football hahahaha
Any girl that has a boyfriend and he's not a lover of football. Run for your life.
Godfrey na just one anyhow guy. Talks from both sides of the mouth
kai havertzzzzzzzz🤣🤣🤣🤣😭
😅😅😅😅😅
I think you guys need a ceiling fan