Because of my love for brainjotter and the intelligence he puts in his sits I had to go find all skits he had ever Done and I proudly watched all!! And guess what? I was not dissapointed not even in one!!!
I dey pick money now 😂😂😂if they spray me,shey make I leave am make agbabiaka boys come pick am Let's call on the parents of the birthday 🎂 celebrant ,am confused self 🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂❤️
That lady nearly laugh out loud she’s just holding back 😂😂😂🤣🤣
"Is it your distraction?"
"Is me they are distracting"😂
"Ur forehead be like wetin dem use separate fight"🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
This guy's content is compared to none, he even does it without laughing 😂. And also his "abeg gettat" is mad😂😂
I love the guy so much
Aswearugad
OH MY GOD
He's not the content creator.
If he no laugh make I die . If you see behide the scene you go see
The guy says, ",Call the security."
Brain Jotter, "Security way we don kill"
😂😂😂😂
Na that one funny me oo
Couple: Make us laugh
Brain jotter: your forehead be like wetin dey use separate fight 🤣
Because of my love for brainjotter and the intelligence he puts in his sits I had to go find all skits he had ever Done and I proudly watched all!! And guess what? I was not dissapointed not even in one!!!
This is the bride and the groom of the birthday celebration 😂😂😂😂
That one off me😂😂
😂😂😂🤣🤣🤣
Shey the pastor is gonna ask: is anybody against the wedding... 🤣😂😅
Brain jotter should be respected coz his ways of doing skits is different from all..❤️🇸🇱🙌🏽
Ladies and gentlemen I'm here with the birthday celebrant on this wedding occasion...😂😂😂😂🙆
😂😂😂😂
Who else noticed that Brain Jotter has got another green wear?
I noticed ooo🤣🤣🤣🤣
I noticed oo😂😂
I've not take notice o
Me with his new green wear he became worst I mean so hilarious 😂😂😂😂😂
The green jacket on green shirt for me 😂😂😂😂😂😂
"It's not a joke, that's the reality"....Brain please how can you insult someone so intelligently??😆🤣🤣🤣🤣OMG
Jotter is professionally sick. I mean no insult plz. I just can't find a better way to describe the experience here. This is super hilarious,🤣🤣🤣🤣🤣
No need for any apologies ... we all know the boy "nor well" 🤣🤣🤣
As innn he no near well at all😅😅😅
Pls don't apologize.. he's sick for real. 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Normally he dey sick since he start comedy 😂😂
No need to apologies, this guy na bastard 😂
lol! i swear.... BJ is really crazy. I can't believe i've been watching this repeatedly... That money picking part is damn hilarious
Brain jotter is a fool 😭😭 I'm in tears 🤣
Brain Jotter is the best comedian I swear😂😂🤣🤣
He and Sabinus
Oga, he said his boys are downstairs, u are seriously following him down abi. I see another drama happening 😂😂😂😂😂😂
😆😆😆
😂😂😂😂😂 when Brain Jotter's accent changes 😂😂😂😂
Guyyyyy 😂😂😂 is it not me that's MC if I insult you .... Who gonna pay me for this one 😂 I just love Brain jotter , his accent and all damn 😂
"Call security"
BJ:"security wey we don kill😂😂"
"Is it your distraction"
"Is me they are distracting" 🤣🤣
May I know you
Brain Jutter: Nobody dey owe me any money🙆♂️😂😂😂
When will this guy be serious for once in his life ? 😂😂😂😂
He's unseriously serious 🤣🤣🤣
The way he sat 🤣😂😂 during that make us laugh
We are waiting for the wedding day oo boss💔😂😂😂😂
Mehnnnn...its the emotionless expression for me😂😂😂😂
His accent is sensational😂
Brainjotter na wedding Dem day do no be birthday 😂😂😂
You're too funny swears 😂😂😩😭♥️💖
I like this his subtle threats....men go dey catwalk come outside on the wedding day 😂😂😂😂 if that guy get sense make him better give am transport
😂😂my boys are waiting downstairs....this guy is something else ...I have laughed my lungs out
😂I’m down🚼 joor... say.....no they are spraying me money 💴 😭🚼
Let's take a minute to talk about his ability to always maintain a poker face 😂 and
My dear, that facial expression is priceless
It is absolutely incredible how he does it!
This guy is comically insane! He is surely making it
Brain jotter shoot again, you forgot to say "getaat abeg" 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Honestly I love this guy's skit more than any skit I swear 😄😄
🤣🤣 him say na "security wey we done kill"🤣🤣
Brainjotter i just dey follow u everywhere😂😂
Who gonna pay me for this one 😂😂
... 🤣🤣🤣abeg help me ask the birth day celebrant.
My best comedian......his facial reaction is 100% real
He Don add green jacket to the green shirt 😂😂
The jacket fine
⭐️⭐️😁
Packing money 🙆😂😂
Brain jotter you dey madddddd 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 You dey rehearse how you go pick money 🤣🤣🤣🤣 You're just too good bro 🔥🔥🔥🔥🔥
I don tire for this @brainjotter guy😂😂 see me wey dey sick u dey let me laugh in tears...waw! Thumbs up bro❤️❤️
You re great bro🙏🏿🔌🇬🇭
Great contents 😂 I love your jacket thou
🤣🤣🤣🤣🤣
I laughed so much my colleagues came to watch
Groom:that's a distraction
Brain jotter:is it you dey distract?🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
You're doing great 😃 LOL much love from the United State 🇺🇲
I don give up this guy I swear 🤣🤣🤣🙆🏽♀️🙆🏽♀️🙆🏽♀️
The money picking part 🙌🙌🙌😂😂😂
The part that really got me " wetin the audience thief"😂😂😂😂
Couples :where are u going ..?
Brain jotter:what are u doing ..?😂😂😅😂
This guy don blow how I wish I discover my talent like this Kai Atleast hungry no be dis boy problem again more success to you bro
It’s a real brain 🧠jotter he go dey do am with seriousness 😂😂😂😂😂😂
brainjetter you too funny . infect you are the funniest comedian in Nigeria
"Infact"
Man Ghanian huh? 😂
@@sheikhmuhammadali 😂😂
You're always my role model I love you big bro continue to dey give me that inspiration.
Your forehead be like wentin dey use separate fight 😂🤣🤣🤣😂😂😂😂🤣🤣🤣😂😂 my favorite comedian I too love 😘💕💕💕💕 you 💗💗💗💗
It's always the soundtrack for me😄, asin everything about this guy dey funny.
Am I the only one noticing the jacket?? That's another level of miserable-green 😂 😂
It is the way he was arguing with them for me😂😂😂😌😌😂😂😂😌😌😂😂.
😂😂😂😂 I need you for my wedding abeg
It's the way he changes his sound of his voice for me 😂🤣🤣 ❤️❤️🇱🇷
Dey tell am make him crack joke, him start to dey yab bride. "Your forehead look like wetin dem use separate fight"😂😂😂🤣
Your head be like wetin dem use separate fight,your two eyelashes dey touch😂😂😂😂😂
His facial expressions are purely gold 🤣🤣
This guy knows how to threaten people.
Birthday ceremony of two love birds 😂😂😂😂
Jotter's the best👍
Please make me laugh 😂
You always crack me up each time🤣🤣🤣 ...you're too good jor❤❤❤
that one consign Una, we dey laff😅🤣😅😅
Your fourhead be like watin they use separate fight 🙆🙆🙆
“Security wey we don kill”😂😂how ? Who even calls ogbomosho boys to all his supposed events... 🤣
Love love that brainjotter accent. Very funny to the ear
Omo.. Your shoot and Camera is always a Killer! My best comedian right now
U dey whine hmm😂😂😂
It’s the added green jacket for me😂😂
Did I just hear birthday celebrant and said bride again😹😹😹😹😹😹😹 brain na fuuuuul😹
Brainjotter din make me laugh ooo
Which one be 'you dey whine hmmm'😃😁
Baba won show dem say their wedding go sweet like hmm😃😁
Brainjotter no dey disappoint at all
Call the security! Security wey we don kill🤣
The agbabiaka boys hit me real hard 😂💔
First to comment from Cameroon 🇨🇲
Call the security. Security wey we Don kill 🤣🤣🤣🤣🤣🤣...
Your fore head be like wating them dey use separate fight😂😂😂
Dey don sell this guy destiny🤣🤣🤣you can never make it🤣🤣🤣🤣🤣which job u fit do like this🤣🤣🤣e dey wish long life and prosperity for wedding ceremony
Kai, can't stop laughing 😆 🤣 😂 😄
Security when we don kill jotter kolomental🤣🤣🤣🤣
😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣Brain Jotter u dey craze
.... 🤣🤣🤣🤣 Oh my God, o boy nah you dey find MC and you don see am
This guy is something else God,the way he does his things without laughing that amazes me the most
Na your distraction or na mi den dey distract🤣🤣🤣
When he begins to node his head...and say 'okay okay'. Then more confusion is on the way
I swear
Na them find trouble oooo😂😂😂😂
I love the combination of brainjotter's cloth in this skit
I dey pick money now 😂😂😂if they spray me,shey make I leave am make agbabiaka boys come pick am
Let's call on the parents of the birthday 🎂 celebrant ,am confused self 🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂❤️
If they spray me I'll pick nau😀🍷
That one concern you nah🤣🤣🤣
Doing it effortlessly is what thrills me.❤
Birthday wedding celebrant, call the security "JOTTERS" security wey them don kee🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Brainjotter be serious for once naaw😂😂
Which one is na who go pay me for this one?
Security wey we don ki