ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
E get why God no gree make I follow do this one shaa because I for wait warri boy for road 🙄🤣🤣🤣
This is the most sentimental judge ever trying everything for the Igbo boy to wins
If na you Sam Larry kill dey no for do justiceMad dissPride you too good
Omo this warri boy bad abeg this will be third times seeing this guy flows you bad no worry 💥💥
Warri boy you too good Why you been dey form sef😂😂
I came from TikTok…..Warri boi pls you need a bodyguard jst an advise
Omoh i be Igbo boy but no competi warri boi be the master, kudos to both of them 😅
Both are good, i enjoyed the warri boy more.
The Mc was trying all means to make sure Big be the winner😅
Warri boy is the best and the master ,the Mc is just trying for igbo boy to win
warri boy abeg oomake Sam Larry no catch u oo😂😂😂
Omoh this guys sabi repeat verse for all their contest
Warri boy i want hear you allday
I love this 😘💕
Warri boi,I swear you sabi flow joor kudos to both of you
E be like the judge no dey hear the warri boi linez his name is actually PRIDE why the ibo boy is EZE NDIALA
Both were great
The two good but warri boy sabi❤❤☑️
Omo they are good
If na u samlarry kee, dey no go fyn justice😂😂
Igbo boy
Warriors boy on fire. Big ups to both.
Best rap battle
Warri boy is fucking good !!
Na ojoro. Why the worri dey always start first. That thing na advantage for the Igbo boy
This warri Boy I hope you came withBodyguard
Warri boy for life 🥰
Warri boy is 🔥🔥🔥
Warrri don finally win 🏆
Both of them are good but Warri boy wins
❤❤❤❤❤ Warri for life ooooooo
Warri boy no day carry last
Police man with one bullet no the shot anyhow 😂😂😂😂
Why yoruba boy no dey dis show
Warri killed it ❤❤❤❤❤❤
Oga na warri win guy 😆 🤣 😂 😹
Omo ❤❤❤
Warri boy this is too much for this guy na
❤
Cant say the best among them they both try
Abeg make una give am to Warri joor
Warri boy no fit make heaven, i swear 😂😂😂😂
Ajeh because he too sabi😂😂😂
Igbo ❤❤❤
I be igbo but warri is the master here
Igbo
Must the ibo guy win? These guys are too tribalistic I beg
Both Dey okay
Warri boy you good 😂😂
You too go rap
I be igboby oo Buh warriboy mad
Cwhy are they repeating the same verses they are bogus
😂😂😂😂
Worry boy ❤❤
But one get more time
No winner ooooooooooo na 50/50
Na warri boy win oooo
Worri boi kill it
Warri mad ooooh😅😅😢
The second boy kill am
This warri boy got same lines old shit
Worry boy
Warri! 😂😂😂😂😂
Why giving warri boy more timeIgbo boy win joor
u don't know anything about rap oga
Warri no dey carry last ❤❤
@@victorpatience2560 Una last be like ekpoma motor
Warri boi you too much but no feet war edo boi and auchi boi ❤❤❤@nasjostle
#nasjostle
Please someone reply to my comment with the warri boy's social media handle
E get why God no gree make I follow do this one shaa because I for wait warri boy for road 🙄🤣🤣🤣
This is the most sentimental judge ever trying everything for the Igbo boy to wins
If na you Sam Larry kill dey no for do justice
Mad diss
Pride you too good
Omo this warri boy bad abeg this will be third times seeing this guy flows you bad no worry 💥💥
Warri boy you too good
Why you been dey form sef😂😂
I came from TikTok…..Warri boi pls you need a bodyguard jst an advise
Omoh i be Igbo boy but no competi warri boi be the master, kudos to both of them 😅
Both are good, i enjoyed the warri boy more.
The Mc was trying all means to make sure Big be the winner😅
Warri boy is the best and the master ,the Mc is just trying for igbo boy to win
warri boy abeg oo
make Sam Larry no catch u oo😂😂😂
Omoh this guys sabi repeat verse for all their contest
Warri boy i want hear you allday
I love this 😘💕
Warri boi,I swear you sabi flow joor kudos to both of you
E be like the judge no dey hear the warri boi linez his name is actually PRIDE why the ibo boy is EZE NDIALA
Both were great
The two good but warri boy sabi❤❤☑️
Omo they are good
If na u samlarry kee, dey no go fyn justice😂😂
Igbo boy
Warriors boy on fire. Big ups to both.
Best rap battle
Warri boy is fucking good !!
Na ojoro. Why the worri dey always start first. That thing na advantage for the Igbo boy
This warri
Boy
I hope you came with
Bodyguard
Warri boy for life 🥰
Warri boy is 🔥🔥🔥
Warrri don finally win 🏆
Both of them are good but Warri boy wins
❤❤❤❤❤ Warri for life ooooooo
Warri boy no day carry last
Police man with one bullet no the shot anyhow 😂😂😂😂
Why yoruba boy no dey dis show
Warri killed it ❤❤❤❤❤❤
Oga na warri win guy 😆 🤣 😂 😹
Omo ❤❤❤
Warri boy this is too much for this guy na
❤
Cant say the best among them they both try
Abeg make una give am to Warri joor
Warri boy no fit make heaven, i swear 😂😂😂😂
Ajeh because he too sabi😂😂😂
Igbo ❤❤❤
I be igbo but warri is the master here
Igbo
Must the ibo guy win? These guys are too tribalistic I beg
Both Dey okay
Warri boy you good 😂😂
You too go rap
I be igboby oo Buh warriboy mad
Cwhy are they repeating the same verses they are bogus
😂😂😂😂
Worry boy ❤❤
But one get more time
No winner ooooooooooo na 50/50
Na warri boy win oooo
Worri boi kill it
Warri mad ooooh😅😅😢
The second boy kill am
This warri boy got same lines old shit
Worry boy
Warri! 😂😂😂😂😂
Why giving warri boy more time
Igbo boy win joor