Festina, just continue to be silent and focus on praying for your late friend Sharon's kids ... leave izzy with her lies.. it is obvious that izzy was Sharon's worst enemy. Na sharon spirit dey work so ooo..
If you wan do video do nobody force you with this ur cry nobody dey hear all of una wey use sharon make money her spirit go trouble all of una abeg shift yeye cry

Faustina Peter is ok it's okay Lizzy's devil
Sis festina please make una rest for the matter is OK stop trying God Almighty is a battle fighter leave for God it's well take courage 💪 ❤️
MAKE UNA LET THE MATTER REST OO, MAKE SHARON FOR REST IN PEACE OOO