this jojo Felani show is very educative and expository because it teaches or reminds people of many things as well as exposes the backwardness in our universities.
The last girl that got the jackpot money is a pure definition of brilliance and luck. She answered most of the questions correctly without being convincingly sure weather she was actually correct. Congratulations to her.
Ask me simple questions, i want use the money buy kpomo. Your kpomo don dey set 🤣😂🤣😂🤣😂😂😂🤣 That kpomo dey the girl important pass. I hope sey nobi kpomo full her brain. I don laugh tire😂😂😂😂😂😂😂😂 Weldon Jojo and team with the sponsors.
I say make you ask me simple question,i dey find money wey i wan use chop KPOMON.😂😂😂😂 see as kpomon take dey sound for calabar people mouth.very funny 🤣🤣
Whoever’s reading this , I pray whatever you’re going through gets better and whatever you’re struggling with or worrying about is going to be fine and that everyone has a fantastic day ! Amen 🙏
Jojo. Keep doing good. Have you considered going to nysc orientation camps? Idk the possibility but i mean, you could try it. Might give you sponsorship, visibility and even raise the bar for you as you'd get to not just interact with Corp Members but military personnel, as well as other high ranking NYSC officials. All the best, The Boy with the Mic.
People saying that this set of questions were tough enh, apart from the one about the owl (which e go hard for average pesin to sabi) the rest of the questions were basically elementary. Asin e get some small pikin wey go answer am. UNIUYO dey dull sha. 💔
No be you go akwa ibom? They no know book, and in business they're not risk takers but they're good with Hospitality. Last last nah person who's not from there made it to the last.
Na secondary school students full town campus o 😂😂, Jojo go to Annex and permanent site that's where the real challenge is . Like that last lady is a law student and law students are in Annex also other Departments. Take the challenge there and see how you'll run out cashless 😂😂. Proud product of Uniuyo ❤
"Hold the card first and you'll be given the equivalent in cash later". The guy waka comot. Shows that some people are only interested in money. He didn't even calm down to listen to the instructions.
She didn't even use her life line and won jack pot
What a combination of beauty and knowledge. WOW
In fact this platform is very educative. I'm a Ghanaian but I've learnt a lot watching you. Keep up the good work. God bless you 🙏
“Na him dey disturb us for village”😂😂
The last girl did it without lifeline 🔥💯
Not me shouting lakaka after every wrong answer😂😂
You dey fine money wen you wan take chop kpomor😂😂😂
That lakaka sound 😢😂😂😂😂 it's crazy 🤣🤣🤣
JoJo i really enjoy how you educate us 😊😁😄☺️🙏
😂😂😂😂 jojo ask me simple questions
I Dey find money whey I go use shop kponmo 9:06
Just followed you from Facebook
Really Love Your Skits😊
I’ve learnt a lot and still learning ☺️
I no be sayance student😂😂
I dey find money wey I go use chop kpomo😂😂😂😂
Kpomo she no see
That last girl fine sha oo..n lucky
That guy that said Dubai forgot about the life line, jojo always remind them of the life line
So the green in. The Nigerian flag means wealth. I learnt today. Thanks Jojo
I thought it's agriculture
@@AbasiamaSampson-xz7vesame here o
Funny people 😂😂😂..... I dey find money wey I go take chop Pomo ...... The mockery sound at the end after she failed got me lol 😂😂😂😂😂
I love Jojo's voice
The way he speaks gives me joy
Na the kpomo girl make me like the video 😂
This jojo😂😂 “you’re guessing I’ll now told you “
this jojo Felani show is very educative and expository because it teaches or reminds people of many things as well as exposes the backwardness in our universities.
Jojo's show not jojo himself
Wow, we learn new things every day, thank you Jojo
I will keep following you JoJo my man 🥰👍
You don't know the answer to a question and it's taking you time to believe someone you called for help. Nawao..😢😢😢😢
Asin eh
That's naija for you bro.😂😂😂😂
Hahahahaha e weak me too ooo
@@federalman2674 nah
The person in particular is foolish
😂😂😂 that's trust issue 😂😢
Black beauty with brain 😊❤
That boy that say Nuskka make me laughing 🤣🤣🤣🤣🤣
JoJo abeg I dey look for money to buy kpomo 😂😂😂😂😂 that girl funny die
Hahahahahah 😂🤣 that one wey get voice like Vin diesel shake hand finish forget say him get questions to answer...
Your ponmo don Dey set, your ponmo don cut😂😂
🤣🤣🤣 you bad sha
The last girl that got the jackpot money is a pure definition of brilliance and luck. She answered most of the questions correctly without being convincingly sure weather she was actually correct. Congratulations to her.
Make u ask me simple question because I Dey find money wey I go use chop ponmo😂
this school gives the most ridiculous answers to questions😂😂😂
Lakaka..... Jojo be doing God's work. Thumbs up bro
I like that too😁
We need to talk about GOD at slightest opportunities👍🏽
Ask me simple questions, i want use the money buy kpomo.
Your kpomo don dey set
🤣😂🤣😂🤣😂😂😂🤣
That kpomo dey the girl important pass. I hope sey nobi kpomo full her brain.
I don laugh tire😂😂😂😂😂😂😂😂
Weldon Jojo and team with the sponsors.
😂😂😂😂ask me simple question I dey find money wey i go use chop kpomo 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
The Last was the most Fortunate person of the Double it Friday Game show 🙌
Just ask them anything about dogs.😂😂😂😂😂 make una dey read o...😂😂😂
Jojooooooo! You asked that guy different question and we're seeing another question on our screen.... editors should take note!😂
Woow she didn't expect the wins 🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉my destiny helper
Amazing,very educating
I say make you ask me simple question,i dey find money wey i wan use chop KPOMON.😂😂😂😂 see as kpomon take dey sound for calabar people mouth.very funny 🤣🤣
My destiny helper oooo😂😂😂😂😂😂
Whoever’s reading this , I pray whatever you’re going through gets better and whatever you’re struggling with or worrying about is going to be fine and that everyone has a fantastic day ! Amen 🙏
Thank you 😊
'YOU,RE MY DESTINY HELPER ' Ohhmmy God.❤
The last dark girl is so beautiful and very intelligent. @jojofolani when will you come to futo,Owerri,
Finally my Alma Mater 😂. Make I see if Children wey dey go school still sabi book.
Jojo oooooo
You enter UNIUYO, my uni and I no dey around 😭😭
Interesting....welcome to Akwa Ibom state Jojo 🎉
The last girl answered like she's consulting oracles/spirits before she answers
Bravo Jojo...
I dey find money way I go use chop kpomo
JoJo, nice Job
Please, always remind them that if they lose they'll lose the money, thanks
I always say it in the intro. Can't be adding the introduction for every new participant
@@jojofalani okay 👍
Like how is uyo nsuka😂😂😂😂God abeg ooo
Shame don catch me for my school ooh😢😂
Destiny helper oo
Your kpomo don dey shine
That Statment got me
Their accent dey kill me🤣🤣🤣😂😂
Jojo i still won remind you to come UNJOS abeg na there i deyoo.. Abeg i take God beg you.
Shebi na your SUG go pay e transport from Port Harcourt to Plateau state??!😏😏
@@effiongrafael90 He get money to give away. He fit enter flight come Plateau state.
Honestly this is the funniest episode ever, Calabar ehhn, 😂😂😂
Jojo. Keep doing good.
Have you considered going to nysc orientation camps? Idk the possibility but i mean, you could try it. Might give you sponsorship, visibility and even raise the bar for you as you'd get to not just interact with Corp Members but military personnel, as well as other high ranking NYSC officials.
All the best, The Boy with the Mic.
Come to university of Ilorin
People saying that this set of questions were tough enh, apart from the one about the owl (which e go hard for average pesin to sabi) the rest of the questions were basically elementary. Asin e get some small pikin wey go answer am. UNIUYO dey dull sha. 💔
Which country the world's tallest building is in is not so easy though
“Ur kpomo don dey set” omo another thing come my mind 😅
😂
😂🤣
You're a bad child😂😂😂
@@lilianoforma9969 anti you don see am now 😆
Jojo You too pressure Miracle 😂😂😂
No be you go akwa ibom?
They no know book, and in business they're not risk takers but they're good with Hospitality.
Last last nah person who's not from there made it to the last.
Try go secondary school students and ask these questions to SS3 WAEC candidates 😂
That last lady is so beautiful. I love beauty with brain
Please, I would like to give 20k to the girl for kpomo
Omo
God bless you abegg
Was thinking about her towards the end .
I love how real she was
Thank you
Country hardd😂😢
God bless you real good for this.
My heart was with her
JoJo, kindly reply to me with your account details. Is for the girl that want to eat Kpomo
Please send a DM on Instagram @jojofalani
@@peternwachukwu3045 Appreciation
Jojo abeg come RSU F&G hostel boys wey go chop ur money dey there
F&G boys go just cast my questions 2 seconds
@@jojofalani just come challenge me na
I now know I'm very brilliant seeing these questions. To think that I've left school since 2015 😅
I thought your giving me money but your here giving me card 😂😂😂
Money man: who be this guy 😂😂😂
Your kpomo don dae set 😂😂😂😂.... JoJo you're a bad boy 😂😂😂
I don laugh tire😂
Akwa ibom girls and kpomo na 5&6,
I don finally come here from Facebook oo
I go do Thanksgiving for this matter 😁
Say ginger ‘Dinger’ say ginger ‘Dinger’ 🤣
Come to unijos
Jojo 😂😂😂 who wan win money Dey dinger
The guy that left because he was given money card,howfar?😂
Na werey 😂
Jojo you go ask questions for Uniuyo convocation park, what were you expecting 😂😂😂😂
Now you sabi book😂😂😂
I am liking how you are reminding them of their lifeline 😂
Well done 😊👍🏾 I'm done with school and you didn't get to come to my school 😢after much comments on it.
The questions are really tough a bit....
Well done Jojo
Dinja 😀
Me too is looking for money for kpomo oo😀
Na secondary school students full town campus o 😂😂, Jojo go to Annex and permanent site that's where the real challenge is . Like that last lady is a law student and law students are in Annex also other Departments. Take the challenge there and see how you'll run out cashless 😂😂. Proud product of Uniuyo ❤
@jojo 28july na UNN matric abeg show up
Keep the good work bro
That Country of tallest building in the world, many people no for know say na that UAE. Na dubai many people sabi or Paris sef.
This people saying ginger no be ginger, na garlic dey be.
Come to heritage polytechnic eket
To get admission na water nowadays cause wetin be this 😂
Please come to college of nursing science,Anua
Jojo waiting come later sup with that guy way talk say na card you de give instead of money 😅😅😅😅
Jojo I great you bro ❤❤❤❤❤❤❤😅😅😅😅
JoJo - Say ginger
The fine girl said - dinger
😅😅😅😅😅
She wan chop kpomo 😀
😂😂😂
Dinger Jojo😂😂😂😂
I no be Sirhiace student.
That guy that complained that you gave him card instead of money you supposed to explain for him well
"Hold the card first and you'll be given the equivalent in cash later". The guy waka comot. Shows that some people are only interested in money.
He didn't even calm down to listen to the instructions.
That's how he's likely to miss a life changing opportunity.
perhaps he thought they were trying to scam him or waste his time.