Blessing ceo na big werey 😂😂 for blessing nkechi to Dey celebrate anniversary for man wey never marry you anniversary for ordinary relationship honestly there’s no sense it that 😩
Even if na relationship end nko, must she be jumping into relationships like she will die if there was no man in her life. This one don dey too much abeg. As if her life depends on men
Chioma na olosho, what of you, olosho dey call another woman olosho even your mother wey born you na olosho no be chioma be the first person, bitter people everywhere, jealous wan kpai you for another woman marriage,e no easy,she marry no 1 Afrobeat singer with her olosho style
Blessing ceo na big werey 😂😂 for blessing nkechi to Dey celebrate anniversary for man wey never marry you anniversary for ordinary relationship honestly there’s no sense it that 😩
Blessing CEO, her problem is out of this world 😂😂😂😂😂😂
This blessing ceo too like Wahala
Blessing CEO and wahala na 5&6
Blessing u don mad ooo
See as i laugh
Beautiful ❤❤❤❤❤❤❤🎉🎉❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤😂❤❤❤
CEO 😂😂😂😂
Blessing CEO 😂😂😂😂😂 drama queen
Even if na relationship end nko, must she be jumping into relationships like she will die if there was no man in her life. This one don dey too much abeg. As if her life depends on men
7:41 Blessing CEO her mouth is something else 😂😂😂😂😂Nkechi should star dating matured men if she wants to jave her own family soon o.
Is this Blessing lady ok at all 🤣🤣🤣🤣 I watched this video more than twice
😂
😂😂😂😂😂
Na waoo body go loose count o kaiii. Slow down biko
Blessing CEO 😀😀🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Wahala woman
Blessing na mad woman 😂😂😂😂😂😂This video make me laugh
Ceo lol no welll I swear 😅😅😅😅😅😅😅
Urhobo men wen get bad character 😂😂😂
😅😅😂😂 Blessing na clout
Blessing ceo go and clan your hand ✋✋ look too bad 🤯
Blessing ceo whats ur business with peoples relationships where is ur own boyfriend show us
I swear blessing no well at all😅😅😅
I just hope Nkechi Blessing doesn’t reply this mumu girl
Them say chioma davido na pass around when she dey university 😂😂😂 I no say that girl na olosho
Chioma na olosho, what of you, olosho dey call another woman olosho even your mother wey born you na olosho no be chioma be the first person, bitter people everywhere, jealous wan kpai you for another woman marriage,e no easy,she marry no 1 Afrobeat singer with her olosho style
All types of mad people on social media. Tufiakwa
Na olosho still one Biggest Guy carry her whole sale. You who carry you? Madam rest. Who no get past? Na present matter. Listen no judge
ladyb u sabi pepper them chivido idiets i swear 🤣🤣🤣
pls keep quiet 🤫 u too go and look for ur own relationship and show it to the word stop mocking people 😒
Shiloh go help shiloh sef is scam
😂😂😂😂😂