Sabinus Finally Meets His Son That Is Worst Than Him
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 5 ก.พ. 2025
- 1xBet is not only about betting. You can play 1xgames and casino and win money too.
Register on 1xBet with my promo code MUMU300 and get a welcome bonus up to 700 000 NGN and 150 free spins on your first deposits!
You can participate in 1xgames & casino tournaments for increasing your winnings! Drops and wins tournament allows you to get a share of the prize fund of 30 000 000 euro! Link -
You wey dey read comment abeg touch my comment❤❤❤
Rest
“Wetin me I dey repair na Benz, no be Mercedes” 💥🤣🤣
Mr Ibu left us SABINUS😂
“i no dey see u eat food na” 😂😂😂
As long as say Emma dey the video na must watch, I too go like the smalley 😂😂😂😂😂
Person wey study Civil Engineering come dey repair motor.... only in Nigeria 😂😂😂
I tire the matter
If na mechanical engineering I go hear sef 😂....no civil
You people should just accept that Sabinus is the king of comedy 🎉
No oo na that small pikin 😂😂
😂😂@@kofiyesu4357
Well said 🎉
Sabinwa😂😂😂😂
For me it's between him and mark angel
That chubby guy is good abeg. Future sabinus lol
Buy or guy?
his creativity is outta dis world,,, he doesn't need long skits,, he could mak us die of laffta wit a clip of 10 seconds
That one na plenty sef
Am so impressed seeing this little boy acting with sabinus, he even knows sabinus with gambling 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Let's get Sabinus to 1M this year 😅
This year ABI inside the next few weeks..
Same thought😊
When your son know you pass as you know yaself, na see finish 🤣🤣‼️💯👍
If you see this comment in 2050,just know I was here laughing 😂
Sabinus you don start😂😂I can't hold my self for laugh😂😂😂😂😂😂
I salute you sabinus for giving your platform to a lot of upcoming content creators.
Na Ugandan 🇺🇬 man, dey watch Sabin'wa and crew....mumu man❤❤😂😂
Oga sabinus when you go ever make am for this life 😂😂😂
Sabin😂don make me laugh and my sis dey cough laugh
Sabinus deserves an award 😂 only facial expression is laugh scatter 😂😂
That boy na genius abeg make Una show am JESUS o
Sabinus U tight😂😂😂
Hahaha 😂😂 this combo hit home with me I swear
I wasn’t expecting the last part 😂😂😂😂😂
Me too..I happy say Sabinus don get work at last
Gather here if you hear the sabinus pikin say “wetyn” 😂😂
Anything lyk skit, leave an for sabinus 😹
E for surprise me if Sabinus answered those questions correctly in real life. 😂😂😂
Sabinus, how is the family?
Sometimes I always say to myself that this team I no dey laugh but sincerely I can't keep but always laugh 🤣
😂😂😂😂 Sabi-nwa no dey ever disappoint
Zdx
5:24
Can I call a friend 😂😂😂
Are you on who wants to be a millionaire ni 😂😂😂
Emma don go play rubbish 😂😂😂
"Huge congratulations, too Sabinus!!! 🎉🎊🔥 You've hit 1 MILLION subscribers! 🤯 Your talent, humor, and heart have earned you this milestone. Keep shining, and we'll keep cheering! 💫❤️ So proud to be part of your journey! 🙌" We love you sir ❤
Boss continues to make me feel better more grace oga sabinus ❤
All my Ghanaian people should gather here ❤🇬🇭🇬🇭
Why? You dey share jollof?
@@buernorboye-doe8513 😃😃😃yes oo my gee
Sabi and Content creation is like Car and Fuel😂😂😂
However, Yall should try and vet these so called platforms before doing a paid Promo for them because most of them are scam. Whatever is too good to be true is likely not to be true. Which one is DanTown again.
The best in the industry😍🤣🤣🤣
You are doing well bro. Jah bless
😂😂😂
I can't stop laughing...
First to watch before 1 minutes oga sabi show ur boy luv na
Funny sabinus 😂
Sabinwa my favorite,one and only comedian ❤️❤️❤️
If you are and you know you are a true fan of Oga sabinus gather here leave a like >>> ❤❤
Who be first person here to watch the first Nigerian legend
Watching from CAMEROON 🇨🇲 Capital Yaounde 2024
Douala
Cameroon oyéeee!!!
Sabinus’ dream job
Chai this small boy na comedian O lol
😂😂😂 Emma know your favourite.
You dey advertise 1xbet wey the skit say your first game cut 😂😂😂😂
My favorite artist
He started with laugh and end with cry sabinus
So dis guy no still get dis job again? Wey I don dey happy for the successful interview wey the werey deliver 😂😂😂
Game wey never start don cut already 😂
Sabinus you always make me laugh 😂😂😂😂😂😂
Sabinus blue shirt don dey fade.
That shirt alone has him millions of dollar, he should not change it
Best comedian😂😂😂😂
Heavenly father please touch the body of the person reading this with healing and peace... Touch their finances and open new doors. 🥺❤️🙏🏽
Bless my day with a subscriber
For a moment I was proud of him 😂
Sabinus is so natural 💯
This guy nor go kee person with laugh 😂😂
"abeg help me check, this first match Home win"
"Away dey win 2:0".
Ano know which dey pain pass, first game or last game cutting your ticket.
Last game dey pain
Sabinus makes my day😂😂
Sabi the dreamer wanting to use Life line from WWTBM
This is ridiculous 😂😂😂
Sabinus don turn Joseph the dreamer😂😂😂
Sabinus abeg where you see this boy.
😂😂😂😂
topnotch contents no be copy and paste. King of comedy🎉
Sabinus is the real GOAT of comedy in Africa 😂😂😂
Omo Sabinus cram true true oh
Very funny Mr Sabinus😅😅
Another banger Boss
OGA sabinus❤❤❤
Sabbinus promoting bet platforms and Sabinus never won a single betting ticket lol 😂
Sabinus fans where are you 😂........
I just dey happy for sabinwa but las las he disappointed me 😂😂😂😂😂
Comedian of the year
Love you sabi ❤
Emma na boss 🎉
That’s your usual oga 😂😂😂😂
I too like that small boy ❤❤❤❤
Never tear ticket home fit still do am😂😂😂😂😂😂
Watching from ivory coast 🇨🇮😂
Benz and Mercedes no be the same motor 😂😂
Camera no clear ooh abeg😢
Please don't encourage child betting ... betting should not be for any person under 18. Just an observation
He didn’t ask the boy to go and play bet
@@kujodele4195 it is a scripted play so he should have just found a way not to allow the boy mention or refer to it. Betting is not for persons under the age of 18.
Oga laugh and move on, you come dey give us moral lessons for here😂😂😂
Papi wey Sabi...Leader
Wetin u do Emma naaaa boss😂😂😂😂😂
My boss do giveaway sometimes
So sabinus is very intelligent now😂
If you hate the fact that sabinus has changed his theme song., gather for a serious meeting 😢
One and only Sabi
Succeeding on TH-cam will be the hardest examine I've ever passed in my entire life but I have the confidence and determination to pass the TH-cam exam no matter how it might take.
I WILL SOON BE THE NEXT TH-cam GRADUATE
Amen 🙏 May it come to pass
Best ever 🎉
Sabinus always wahala😂😂😂
No be that your usual sabi.?.😂😂😂
Sabinus oo😂😂
Sabinus ehn!!!😂😂😂
English dey Sha hard senior man sabinus....🙂
We hitting 1m subscribers soon.🎉🎉🎉
Sabinus you did some thing that is very funny and you can add it up to what you say before u cry, that was in the first video, you mentioned Jesus in a very funny way.
Sabi and Emma😂
First game don cut😂😂
When i thought sabinus already got a job
Weti be this 😂😂😂😂😂