Listen to all the things you said in this video and look at the caption you put, and you're proud of the nonsense you're posting. Na only olamide fit settle fight, which of the video there shows him interfering or reacting. Your subscribers dey suffer o
I'm supporting Davido. Wizkid look for trouble.
Unna go just dey find fake news out 😅
Where olamide talk all this baami
This one dey crazy aje bro
He no get work mumu
Person wey dn craze
How dem take drag olamide enter this matter?
Your post and your talk no gel
Usless post
Listen to all the things you said in this video and look at the caption you put, and you're proud of the nonsense you're posting.
Na only olamide fit settle fight, which of the video there shows him interfering or reacting. Your subscribers dey suffer o
This guy no get sense you dey always camp nonsense