Normally, Chelsea dey wasteful when it comes to signing players, Enzo wey him market value no pass 70m euros them dey buy for 120m euros what rubbish abeg Shebi Chelsea fans Don dey complain of Enzo now, abeg make we know wetin we dey compare ooooo
This comparison is insulting. Pedri starts for first place Barca in Laliga. Enzo getting benched by Caicedo and Lavia for 4th placed Chelsea in their league.
Abeg wetin tunde dey talk naaa, abeg who be Enzo for where Pedri dey play, you even Wan finish yourself you still dey disrespect Iniesta everybody know that Messi finish the work of the argentine in the word cup. Enzo suppose Don carry Chelsea win EPL title and he suppose Don carry them win Champions league naaa. Baba no dey disrespect PEDRI ooooo
Baba Pedri Sabi play ball pass Enzo abeg, Pedri is very fit current. Baba u don know what you are saying, what is the meaning of Barcelona debt. Can you tell us what is limiting barcelona from buying players currently? Even with Barcelona limited resources, Pedri still lead the club to Laliga title Victory. Abeg let's be fratual in our selection of speech. Thanks
Yu guys should saying trash already,hw is pedri beta dan enzo,a World cup winner nd young player of d tournament...jst imagine if enzo was in Madrid will u compare both...Pedti is a gud player but not to say he is better perhaps both dnt play dsam wings....Abeg oooo mk una nor compare again cux presently both are going through a lot wit injuries nd family issues...
This Chelsea fan is just making comedy and making himself happy…. Just spilling chilshit 😅 PEDRI will school all ur current midfielders in basic football not to talk of ENZO
This is a disrespect to Pedri
For someone who was bought a record fee of €121M that is worth €75M Euros now tells how bad he is as a player. Enzo is nowhere near pedri please
Pedri starts in any team in Europe today. can’t say same for Enzo
Hmmm
I no go lie as a Chelsea fan pedri Na big name o
Tunde na just comedian I swear
Lol 😂 this guy funny but on a real the value of Enzo has taken a huge nose dive
Insult to pedri....this guy sef....
lol
I'm a Chelsea fan but please Enzo is no where near Pedri
Una don too underate Pedri I swear …
Which one be Barcelona Pedri and you dey show Gavi picture.
Wetin una editor smoke 😂
Football lovers , Una don too underate Pedri ….
Today people judge even defenders by scoring goals…
I don’t even understand what the Chelsea fan is even talking about honestly.
Dude Pedri clears 😂
You said Barcelona is in debt and at the same time; it's still rated among the Top 5 richest club in the world.
Normally, Chelsea dey wasteful when it comes to signing players, Enzo wey him market value no pass 70m euros them dey buy for 120m euros what rubbish abeg Shebi Chelsea fans Don dey complain of Enzo now, abeg make we know wetin we dey compare ooooo
This comparison is insulting. Pedri starts for first place Barca in Laliga. Enzo getting benched by Caicedo and Lavia for 4th placed Chelsea in their league.
Abeg wetin tunde dey talk naaa, abeg who be Enzo for where Pedri dey play, you even Wan finish yourself you still dey disrespect Iniesta everybody know that Messi finish the work of the argentine in the word cup. Enzo suppose Don carry Chelsea win EPL title and he suppose Don carry them win Champions league naaa. Baba no dey disrespect PEDRI ooooo
Iniesta awwww Ma guy spoil sef it’s just an inflated ego 😂
Baba Pedri Sabi play ball pass Enzo abeg, Pedri is very fit current. Baba u don know what you are saying, what is the meaning of Barcelona debt. Can you tell us what is limiting barcelona from buying players currently? Even with Barcelona limited resources, Pedri still lead the club to Laliga title Victory. Abeg let's be fratual in our selection of speech. Thanks
This Tosin was never objective in whatever he spews out on the show
Yu guys should saying trash already,hw is pedri beta dan enzo,a World cup winner nd young player of d tournament...jst imagine if enzo was in Madrid will u compare both...Pedti is a gud player but not to say he is better perhaps both dnt play dsam wings....Abeg oooo mk una nor compare again cux presently both are going through a lot wit injuries nd family issues...
It's obvious u don't watch football, Pedri its way better than enzo. If pedri was from Argentina, enzo would not see starting 11 of any game
This Chelsea fan is just making comedy and making himself happy…. Just spilling chilshit 😅
PEDRI will school all ur current midfielders in basic football not to talk of ENZO
wow
This Barca fan na mumu, u just dy cap rubbish , thinking you can compare pedris quality to Enzo
This is nonsense