this brother myke talks too much, and he acts like a chameleon, tomorrow he will say he want to apologize to VDM meanwhile VDM doesn't know if he exists.
I love VDM die but this story no pure at all how dem go just hack account like that 😂 dem no thief your ATM nothing na tru external app dem take hack am I need explainations
This boy you nor just get sense at all. So what if eventually them catch the guys that hacked the account. You go still come out to beg because na only how to beg,you dey do for social media
And if he disgrace ur family will be lifted frm penury right? Pple like u have grown up to see integrity n uprightness as a bad thing…u n ur co travelers can continue dreaming n waiting for d disgrace.
I don’t understand why you all way do this please stop it everybody make mistakes. VDM he is good guy okay. What are you doing to help people 😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮
this brother myke talks too much, and he acts like a chameleon, tomorrow he will say he want to apologize to VDM meanwhile VDM doesn't know if he exists.
😂😂
Guy what's your problem
TRUST MIKE AT YOUR OWN RISK 😂😂
Oga nah prank try get sense
This guy eh! You go finish people for this internet 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Are not Mumu. Nowwwww😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Mike you be mumu
I just saw this news now now on VDM TH-cam
Vdm no dey hear word right from the day one i knew that NGO account can be hacked but if will as a vdm fan tell him something he will not believe
Guys let unsubscribe mike he fool of hate n envy….he spread bad energy…
Vdm you are my good brother, your recent dooings will soon make you lose relevance, most people like myself will not take you serious any longer.
Broda fool at 100
Naijas to dey gullible sha 😂
go and sit down mumu
😂😂😂😂
38 years, you are very close to 40... I believe you know what that means
😂😂😂😂😂
He has two more years to get sense 😂😂😂
I'm going to unsubscribe from this guy, negetive energy and jealousy is too much.
Very Dark man na guy man.
Don't use that app anymore. When you finish your project, you can give account of what you use the money for.
Today is 1 January 2025 are you still laughing now at your stupidity
😂😂😂😂😂😂 how much you contribute
It doesn’t matter what you say about VDM 😮😮😮😮. Before you talk about VDM talk about yourself what you did in the past do you think we done know
I love VDM die but this story no pure at all how dem go just hack account like that 😂 dem no thief your ATM nothing na tru external app dem take hack am I need explainations
On top that which bank can allow over 100m as transfer
im unsubscribing fromthis mans channel ,because you think everything is content you are making me hate you
😂😂😂😂😂
Mike u need help 🙏🙏🙏🙏🙏
Mumu na ur name
This boy you nor just get sense at all. So what if eventually them catch the guys that hacked the account. You go still come out to beg because na only how to beg,you dey do for social media
So irritating I swear
U know why I nor like u, u too dey talk anyhow, today u go join VDM tomorrow u go talk against VDM, mumu man
Normally this Broda Mike no get sense at all.u talk too much.try they make point ok
Bro mike no u bein dey worship vdm den,now u don change mouth,guy go sleep na mouth u just get.face d law go arrest am na
Lil Smart has exposed the weakness of VDM
Fool
VDM how market I said it, you will be disgraced on social media. This is just the beginning 🤣🤣🤣🤣
Shame on you
And if he disgrace ur family will be lifted frm penury right?
Pple like u have grown up to see integrity n uprightness as a bad thing…u n ur co travelers can continue dreaming n waiting for d disgrace.
No carry this brain crossover ohh bro
No carry this brain crossover bro 😂