DAVOLEE - My YBNL Experience and

แชร์
ฝัง
  • เผยแพร่เมื่อ 26 พ.ย. 2021
  • #Davolee dey yan #EmmceeRnb about all the real issues wey happen between him and #ybnl.
    E also talk say for inside e latest album #EarningWish many of the tracks they throw more light un top all the gbege.
    If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.
    #naija #naijacelebrity #naijalagos #naijacelebrity #naijafm102 #EarningWishTheAlbum

ความคิดเห็น • 21