lol 😂 na praise easy pass if you no know….. to play worship hard pass praise cos you need a lot of understanding, you gaz Dey in spirit too … no be praise wey b say everybody don Dey dance to loop already even if drummer no play people go still dance… I just hope say you go understand wetin I Dey talk
All those frogs saying he should play praise.....he will rip it.....his understanding and approach to drumming is not conventional....and to most of you;you classify praise to be "fast music"...weird.......
Benjamin come Church 😢😢 SMJ you are doing well. DNATH you still get mind sit for drum later 👍
😂😂😂😂
😂😂 omo
😂😂😂😂😭 omo
As in ehh, Benji don molest that drum 😂😂
Dnath na bad guy in own right if I be am with in skill level I go still sit down
Uncle Benjamin 🔥😅🙌
I lost count at some point in that chop he did for that ogo part😂😂😂
This video never get old
It takes only a good singer, to stay with Benjamin if not wahala go they oooo 😂
broo, i watched this live. omo
@@tobennaakagbusum674Really bro
I wan see where this guy dey jam praise with una
That chop he did in the ogo song where he was first only on the floor tom where dnath screamed I screamed to at that exact point
Ona for let am play praise make we see 🌚🌚🌚
lol 😂 na praise easy pass if you no know….. to play worship hard pass praise cos you need a lot of understanding, you gaz Dey in spirit too … no be praise wey b say everybody don Dey dance to loop already even if drummer no play people go still dance… I just hope say you go understand wetin I Dey talk
Dnath just de shout Jesus Jesus 😭😭😭
Ahhh my God Benjamin u will not kill us 😮😮😮😮😮
You still get mind collect the stick afterwards... Weldone.
Ni Tori Olorun Benjamin James drumming has left this realm oo .... application of bad ass basics into wickedness❤
Na service ooo. No be concert ooo❤❤❤. Will be there one day.. I love it
This Putted a smile on my face
Nawa oooooooooo😂
See dey way I de shout Jesus.... 😅
Broooooooo 😂😂😂😂 omo
@@DoctorTMG Ben is always fire anytime
Too much fire
He finishe work
This is damn illegal bruhh!!!!!.
Screaming wtf!!!!!🤯🤯😭😭
I dey shout "blood of Jesus" here😂
That's why they call him Benjamin James 😮😮❤❤
Jezzzz😭😭
Who give Benjamin drum
Daddy Benjamin is not human
❤❤❤❤❤
God is wonderful, I tap Into this grace
Benjamin you too do. Nawa oo
God bless you bros for sharing this
Daddy Ben ❤. You're Blessed 🤗
Who allowed Benjamin 😊to sit there now 😢😢😂😂
Please Sir Dnath upload the praise Uncle Ben played 🙏🙏🙏🙏
Nath played praise
Bros abeg post this praise o 🌚🌚🙏😏
Oh my God
I love that person that screamed 😂😂😂
Wowwww
Otilo 😂😂 whatttt
Omo Benjamin
🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Omohh 😮🔥🔥🔥🔥
🔥🔥🔥
😩😩 omoh 🫡🔥🔥🔥
Jehovah!!!! 🤦🏽♂️🤦🏽♂️
Ohh shit 🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️
Bruh. Benjamin is filthy 💀
He nor Dey play praise??? Make e play praise we wan enjoy am too
Too much energy
You get confidence sit drum set back again?
Not me i have closed for the day
Please who is this?
Terry apala
All those frogs saying he should play praise.....he will rip it.....his understanding and approach to drumming is not conventional....and to most of you;you classify praise to be "fast music"...weird.......
Lolz, why frogs na
@@kikiofficial5745 I'm sorry bro for the usage bro;it's saddening that people like downplaying good things most times....
But you know what they mean na
Benjamin is actually a nuisance to the Body of Christ🤦🏿♂️🤦🏿♂️🤦🏿♂️
I know right 😂😂😂
Is he christian ??
One word - Versatility. 🤌❤🎉
What is this nauuuuu😅
Nah for me
Elite chops and everything but he too over play
Most times simple is perfect
Argh!!!