Naija people wetin make una no dey put the price for the body of all de things wey una dey sell. Na your mouth you dey give price. How you dey remember all de price? Na lie lie & thief thief market naija de do. Only for Naija we no dey weigh anything before we sell. Who no sabi price go buy expensive things. Things got to change in Nigeria. Nigerians need to be transparent, open, truth, honest & stop lying & punishing our fellow brothers & sisters. All things electronics are all from China. When is Nigeria going to manufacture their own electonics appliances?
Oga shut up, how can a business man not know how much his goods are, someone that has been in this business for over 20 years, if they put price tag, you go still wan price am, omo ale
Mr. Uche, Mr. Uche I love how this man the talk
Not me sending my mom and brother to him the man is very nice And affordable❤❤❤❤❤
Why the interviewer come dey sound like Akpororo
Tested and trusted , affordable and reliable
😂Him & his wife they are nice guy's
Money good ooo just get money and you can enjoy your life in Benin
Nice one yagazie
I love this guy.
One million naira for this big fridge washing machine both to dry one hundred and 90 thousand amazing
Please make a video on electrical wire prices
Can I get a 30 kva and how much is it?
Nothing like Belgium oga simple say use
How much
I bought gas cookers from him
We know say na new Benin you dey near Batist church bye
Agent na all of una be here
Oga ndi Oga odogwu nwoke
ALL IS GOOD IS GOOD QUALITY
Talk too much.... How much are they?