When Oba asked d mother of the child not to let atakoro take her daughter to d office, atakoro asked d woman not to believe Oba that he was joking. I can imagine d evil that boy is doing. If I catch that atakoro 4my area, e nogo do dat nonsense wy him dy do ever again 😡
Na for yewa water in igbogbo ikorodu him start even him don do water put black ebu and put fire 🔥 you know 419 trick na
Him go do osanyin wey be say na lie ,me don confirm am face to face before for 24 igbogbo ikorodu
Atakoro wonu ado oni ro iro poju WAYO babalawo
Yahaya Gambari , also open the secret of that same atakoro, with fake things, he said he using magic stone
Wetin him get na to spoil bike and car wey him never buy keke
Na igbogbo ikorodu him start am,na confirm fake I know where you can get him
They have use the girl hand for ritual 😢😢
This FBI dey talk like bolo
Atakoro get something inside cupboard
Beware
When Oba asked d mother of the child not to let atakoro take her daughter to d office, atakoro asked d woman not to believe Oba that he was joking. I can imagine d evil that boy is doing. If I catch that atakoro 4my area, e nogo do dat nonsense wy him dy do ever again 😡
Oba he should go back there with the girl and confess to everyone that he lied
Atakoro Ogun kill you😂😂😂😂
The guy is fake and he's intimidating them
Oba that guy is a fake
Who is the guy please
He is fake,,,,asunkun rojo