YungZee killed it, Erigga buried it. The party is in the Chorus for me. 🎶🎵Dem say Erigga this Erigga that o, dem say Erigga too dey talk raw, but them no dey fit to next him track o, Erigga International.🎵🎶. Erigga is a phenomenon, sha. Goose bumps every time I listen to this.
Brothet Me Even My Girl Ask Me About Erigga Did Him Make New Song? So I Qickly Go To You Tube And Type Erigga New Song Suddenly This One Show Last Two Months So I Quicky Rush Like And Commenting In The Middle Of His 2and Vs
Erigga is special in his own musical way, he's a class of superb masterpiece and a Rap legend . He might not get the national recognition but he's known locally, respected, appreciated and honored. Big respect Erigga.
The most underrated naija rapper just because baba no b yoruba...urhobo big men no dey like wan help...if to say wizkid na urhobo...nobody for know am self
Gather here if you love Erigga!
YungZee killed it, Erigga buried it. The party is in the Chorus for me.
🎶🎵Dem say Erigga this Erigga that o, dem say Erigga too dey talk raw, but them no dey fit to next him track o, Erigga International.🎵🎶.
Erigga is a phenomenon, sha. Goose bumps every time I listen to this.
The most underrated Nigerian rapper!! 😭
NO BE LIE... 😢😢😢
Q
Its never underated
That's my country for you.
Baba never fail me, peper boy for life♥️♥️♥️♥️♥️
Erriga is the Face of the URHOBO tribe and PIDGIN rap♥️♥️🔥🔥🔥
❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️✊🏼✊🏼✊🏼✊🏼 UHROBO WADOOOR
My Best Rapper In Nigeria Is Erigga
Are you with me ??
The guy killed the chorus 🔥 🔥 🔥 🔥 and Eriga murdered the rap as usual 🔥... Wicked combination.
This video got me emotional..🥲🥲 always a fan of ur music.. Area to the world.. God bless🤙
This hit will be repeat 24hrs, hit the like if you love paperboy
Them say if video too make sense them go watch am two times, but this one we go watch am 100 times 🙌🙌🙌
Who else like before listening to the song cos they saw Erigga?
What are you saying.... This song is from his album
@@asabagist735 not really
I dey download erigga track before I listen am
Brothet Me
Even My Girl
Ask Me About Erigga
Did Him Make New Song?
So I Qickly Go To You Tube
And Type
Erigga New Song
Suddenly This One Show Last Two Months
So I Quicky Rush Like And Commenting In The Middle Of His 2and Vs
Erigga na man you be💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪
Only one paperboi
I am pleased with all the talented Urhobo artists preserving our language by using it in their art
Ose miguo🙌🙌💯❤️❤️❤️... The song abeg steady repeat ❤😊
Mad ooo
Am speechless,this guy is just a unique person in the Nigerian industry,I don't regret using you as my role model.
Eriga take am easy with sound, is for legend not songs ... sound is for legendary like you bro.. welcome.
Erigga is special in his own musical way, he's a class of superb masterpiece and a Rap legend . He might not get the national recognition but he's known locally, respected, appreciated and honored. Big respect Erigga.
Make. Ona try Dey talk wetin sup oo erigga you play this kind hands so? Shoo😮 you do things before you blow oo, once a soja always a soja 👍
Pikin wey him Mama put for back no Know sey road far
The video so different..... Which one be gun, robbery and love.... Baba Erigga.... Easy bikonu 😂😂🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️
Lol... U nor go understand
Who won try you ,trailer load of ofovwi, damn erigga na beast ♥️♥️♥️
Erigga get mouth pikin wen mama carry for back know nor say road far 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😋😋😋😋😋🕺🕺🕺🕺🕺I love that point
Las las my jam don get video....... Erigga for president.
King Paper!!
Area I hail o
King #paperboi this video no resemble naija things e be like Yankee happening's
Doubled liked by #NwaAnam
King 👑 paper 🔥🔥🔥💼💼💼💰💰💰💰👑👑👑🚀🚀🚀🚀🚀
Na my man be this..Paperboi for real
King paperboi old warri i salute you
Eribaba wan spray Money
King Papper...
E don tey wey ERIGGA give us love
Nice one erigga
ERIGGA 💪🏾💪🏾💪🏾💪🏾💪🏾💯💯💯💯💯
I no go talk too much oo but you too much to thy update boys will joy
You too fine pass Nigeria Jesse, Eriga you too much.
Our own
Good vibe from Erigga
Much love 💓 here Veneto Italy 🇮🇹
Their fada! Billion too small make dem bring tipper. Warri wan cause POBLEN
Austine O bullion van too small make bring tipper
Gather here for erigga
Voltage when dey cry😭👍
Banga rice for selofin.. Only Waffi understand that lol.
Early morning hot banga rice Mad fun that year.
what's the meaning?
E sweet die! Especially if them add assorted meats join
Erigga for life 🎉
The story line for the video nor follow the song, Errigga dis na love combo, you for do something like marriage gathering, more like reception
Nor be lie my brother
mronomski tv which marriage reception? How una brain be sef I no know.... go do your reception n marriage n spray your wife...
U are correct
One love uhrobo
Broda this song na blast. See eh, on you wedding day we go run barbeque for you and your men. Urhobo to the world!
Erriga bad. We are proud of you.
King erigga 🇫🇷🇳🇬🇫🇷🇳🇬🇫🇷🇳🇬🇫🇷❤❤❤❤❤
Erigga you be chairman the music industry make them clear road for you
Correct and Best orientation guy from urhobo
Our jcole oooooo
People Vibration Confirme you super star ❤
the video concept mad die the director finish work ooo nice one
Brother one love
This guy is the best. Cry me a river if you don’t agree with me.
We have been waiting
Asin Erigga too much
Lines too full ur mouth Abegg U too good I swear
Nice update boss
The Urhobo nai dey sweet me pass
Make ev3rybody de watch am like 5 times each
Abeg 5 times too small.
@@cruzmorgan1722 like 10 times sef😂😂
My boss I no go sleep ooo my eyes dey open,i day with u
Boss of all
Nice one king
Another bad one from erigga
Congratulations Erigga for ur wifey birth
King of the south!!! #nocap
Oya hit me na
Video of the year but Dey nor go give am LIFE
Wow nice one
Erriga FC ✊💚💪 .......
This vocalist is a BIG thing Waiting to Happen... The Guys Voice is exceptional
Keep up the good work beloved
Erigga u tu gud👍✌
Blast King paper
The most underrated naija rapper just because baba no b yoruba...urhobo big men no dey like wan help...if to say wizkid na urhobo...nobody for know am self
Nawedeyhere ✌✌✌✌
Nor be lie king paper✌
If you love arigga gather here like.🔥🔥🔥🔥🔥
Erigga is a pure street rapper🔥🔥🔥
My boss
I am still awake✌ erigga Baba We're still waiting ✌✌✌✌✌
#Paperking this one go well I swear
Paperboi, u no get mate aswear ❤️😏
Erigga u na boss ♥️ any of your jam na mad trips
Bullion van too ...small I must spray
Leggo🎤🎤
Paper boi oooo no go kill us oooo omo we dey feel u bro
2021 we still dey here
First time hearing the song and I must say it's the best
Jam🔥🔥🔥🔥❤️❤️❤️❤️❤️❤️opor
Boooommmm 🔥🔥🔥🔥❤️❤️❤️
Erigga you finish work abeg. I wan cry 😭😭 the ending why Dem kill the girl
B.L.A.S.T!
U nor get second like okrika for kantagwa... Mad video king paper 🔥
Nice vid..baba e dope
You fine pass naija flag
Erigga the king
Much Luv
Paper Boi