MY PIPO😱 AKOBEGHIAN DON COME OUT DISGUAGUA ALBERT OBAZEE AND FRANK VICTOR WOTOWOTO😱
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 10 มิ.ย. 2024
- #edosaga #edopipo #entertainment AKOBE DISGUAGUA ALBERT AND FRANK WOTOWOTO #eddymurphy #dqueenstalkshow #proudmumgisttv #mamanamama #enogieispriceless #ik1ofgermany #akobeghian #albertobazee #atiti #ritaayemiomotv #iyoreoneofparis #veratelevisionprogram #ivieniivie #mummysuzysuzy #johnibizugbe #frankvictor #mamaboyi #mamajoy #donprincecomedynews #ivieeriyo #atiti #sandraaigbogun #sarahtboz
Oga we all know say lazy man most fight for he or her pocket, because of laziness he can't work in UK
God bless you my lovely legend and don’t worry dem will go down for ur matter.
Yeye man enter house 😂.
Albert Obazee the Political begger 😂😂😂
Amen o
Blood of Jesus nor dey stand for bad things,if you nor know God nor insult devil the world of God say honour ur father and mother so dat ur days may live long and the same thing too respecte ur Elders.Epa Akobe na Albert mate why Albert go come out dey insult Akobe make una dey talk truth.
Gov Obaseki no be akobe mate why akobe go dey mock his decision? The Bible says "honour those in authority"
Oga you too much and you get mouth your face show and your shoes 👞 shine ✨️
Bros curse the man not him mama please. Mothers are special to everyone
He who God has blessed no man can curse. Akobe don't dare someone who has the blood of Jesus as a coverage otherwise you will regret your end.
Blood of Jesus nor dey cover or fight for stupid and nonsense person like Albert
Mumu enter house obvious u don't rest your mother, Oga speak two correct sentences,