"I Kissed a woman with no teeth"
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 7 ก.พ. 2025
- I simply don't want to believe my ears. This lady shares what she calls experiences but what I want to believe are at best simply imaginations.
Please click this link to subscribe to my channel www.youtube.co....
KINDLY SUBSCRIBE, COMMENT, SHARE AND TURN ON POST NOTIFICATIONS #realstories #documentary #confessions
FOR SPONSORSHIP, COLLABORATIONS AND OTHER ENQUIRIES: please send a mail to:
thetimiagbaje@gmail.com
Please follow me on
Instagram: @timiagbaje
Facebook: Timi Agbaje
Twitter: @timi_agbaje
Tik Tok: timiagbaje
www.timiagbaje.com
More amazing content to come. Stay tuned
Timi this one dey use you catch cruise ni o aje! You don finally interview your boss😂😂
I totally agree with you
Timi face expression is always give me joy 😂😂🤣timi the girl is crazy 😂😂and I love her vibes ❤️❤️
How(Timi) no dey laugh still amazes me
Frist here today, haaa I laughed so hard from the start to the end 🤣🤣🤣🤣🤣the girl is cute 😍
😂😂😂😂
This girl na cruise 😂. Timi don tire 😂. E show for him face 😂
Na where one person own stop, na hin another person own start. Timi, this one cruise pass ur own ooo 😂😂😂
Person wey dey take ice, didn't expect anything better 😀😀😀, But Timi you dey try o
Timi, na we ask for interview with girl for street but this one don belle full us 🤣🤣🤣🤣
Timi, say na YABA LEFT u dey see these guys? U dey give us joy bro
Walai she dey use you catch cruise 😂😂😂
Miss your video , always nice watching them
More to come!
Oh my gosh..your intro is enough to get viral..try cut it out and share that part thru all social media..Trust me on this! Timi Agbaje
This girl is a comedian !!!!! From her replies to Her hand gestures everything bout her funny clown 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂. Take her seriously at ur own risk. 😂
You don dey script this thing mtcheeew
Timi process that 5 years time answer. 🤣 🤣 🤣 E say, "shey na 5 years ago abi 5 years after"?🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
She kon say, "na 5 years i go"😂
@@rufaikenny7206 🤣🤣🤣🤣
Timi she say make you try am with boy, we de wait for update ahbeg 😆 🤣 😂 🏃♀️ 🏃♀️ 🏃♀️
Timi I fear 😨 this one oooo get ogbaa real good 😆😆😆😁😁😁
Omo 💔💔 may God help this girl..I really feel for her
This girl, wetin happen wey you dey whine our lovely brother ( Timi ). Timi, this girl just dey catch cruise 🤣🤣🤣🤣🤣. Very funny girl, Timi meet em boss 🤣🤣🤣🤣
She really needs help honestly 😢😢🥺
God help wetin I just watch😂😂😂 where u Dey see all this people 😂😂😂😂he say na craw craw for yansh
Everybody for Nigeria don craze. Buhari sef no well. Up nepa
I love this crazy vibes 😂😂😂
This girl dey carry u play 😂😂😂
After spell regret which she (Rawwve ) the next thing he said was that u de smoke 🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣
This girl Dey wyne Timi ni I swear 😂😂😂💔💔💔😂😂😂 the girl na cruise 😅😅😅
This girl na werey oloshi😂😂 she dey yarn apata😂😂😂😂
The one wey funny me na "where do you see yourself in 5 years time" I hear PRISON
This one werey well well pas TIMI😂😂😂
This girl na cruise
Is this girl okay at all?
This one na werey
This interview pass Timi , he brain fail to process
Timi ei Dey sweet me ooo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Issokay o... Shuku sheke😁
She no get question but she dey ask you if you dey papapa
Timi don tire for d girl self 🤣🤣🤣
Where you for dey see this kind people
They both look alike
Where Timi dey see all this kind person interview self 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂
She sabi catch cruise I no die😂😂
She dey use you catch cruise jare
She say ice dey give am joy🤣😂
Bros timi, this one big pass you, 😂😂😂😂😂😂😂
This one just they confused my brain, wako
Ice means mkpuru Mmiri
Jimi this one wan la you ooo🤣, hope you're on
Hahaha 🤣😂🤣🤣 Timi nor come kill person with laugh 😂🤣 the way you are rolling your eyeballs
😂😂😂😂
I am speechless 😂😂😂😂😂😂
Same here😂😂😂
The girl na thug
Na work of ice be that true true 🤔
I wonder where this guy dey see these his characters.
This one na OGBA 😂😂😂
You don't see better crazy person interview today 😂😂🤣, this girl da smoke ikpurumiri
this girl don carry timi trabayeeeee,,,,,,,
vawulence...many..many craze people dey naija unknownly.......
I love her vibes
Lost generations.
“Wetin be your name? “
“I don forget”😅
I didn’t know if to take her seriously or just laugh.
The girl na vibe jawe😅😅
Where you de see these kind population from? 🤔
This one hard oooo🤣🤣
Werey ree oo 😂 bro timi don jam agbako
Omo where u dey find this kin people ni😂😂😂
Where do you see yourself in 5 years time? Prison 😂
Like, she don even prepare the crime for the future. 😂
Na werey girl be this
This is ICE wey she Dey take reaction if he dn too much for person head am once victim
Are u sure this lady is okay sha 🤣🤣🤣🤣.... What is your name "I don forget"
Someone should please check up on that girl
Timi where u dey see dis people 😂😂😂😂
When you hear Sukura know something is up
Tall like you😂 Timi grab ur copy now!!!!!!!😂
😂🤣😂😂
Timi you don jam agbako today 😂😂😂
OGA TIMI,
THIS YOUR GIRL IS EITHER CRAZY OR PRETENDING TO BE.
SHE SEEMS NOT TO BE ALRIGHT.
Iya Adugbo 😂
Second here today
Where you de see all these people fgs😂😂😭😭😭
Fo kuli e 🤣🤣🤣
This girl just dey talk rubbish 😂😂😂😂😂😂😂
This one nor normal
End time indeed, can you hear the spelling of regret?
You don finally meet your match. You nor dey speechless now hahahahahahahahahahaha
She Don do oooottt😅😅😅🤣🤣😅😅😅😅😅
Omo but this girl is fine,am I the only one that feels like she’s catching cruise with some of her answers
Seriously I feel that way too
God Abeg indeed
😂😂😂😂 nawa ooo
She don use you catch cruise 😂😂 she never reach that age normal she kolo for street😂😂
I love this girl gan
All I can say is WOW 😂🤣😂😂
Bossy whe yuh find Dem people yah
May God save her.
This one is not normal o
This is Bros Shaggi little sister 😎
Timi sha no pass boundary make u no collect😂
You don finally meet your senior
You don meet yur mach tdy bro
This girl use timi catch cruise 😂😂😂😂
I weak o😂😂😂😂😂
Sukura kilo ko si o, eh!
Suku shaker, I am shoe maker...real Joker😁
Make una help dis girl say no to drugs
Omo this got go be a skit you kiss old woman without tooth
Shukura no go kill me😂😂😂