I like the ending of the movie. What is good for the goose, is good for the gander. Countries that progress are countries where nobody is above the law. Nigerian elites are above the law.
This cute abiola I too love you oo,,you too much ooo😁😁😁😁🤣🤣🤣this is confirm self punishment, this is a suicide journey oo,that kind of small food for a whole day??na die una dey 😁😁🤣
Hahahaha 😂 after watching is av come to understand that ur stingyness is within yourselves 😂😂e no reach where una babes dey, make I hear say una no give babes money.....una go flog una selves tire 😂😂😂😂I can't just stop laughing, nice one guys, God bless you all
Did you know I had to watch the last part again and again because I couldn't stop laughing😂😂😂😂😂😂👏 The funny part is that the boss put his hands in his pocket just to prove his leadership😂😂😂😂😂😂
The Food is sweet without meat 😄 That's statement got me Yasin 🙏 Lawyer Kunle you Glory wey dey shine will not fade Inshallah untimely death will not take you away from us
Omo😂God bless you bro😍thanks for making me smile tonight 😹🙏God bless you forever🥰❤️Continue making us happy😃 ABEG NO GO OSHODI ooo😹💔 dakun okomi ma lo si oshodi ooo🙏😹
This fucking interesting @thecuteabiola may God grant you more knowledge buh sir if you continue with this association Na konji go finish you buh I hope soapy will be good for you sha
THANKS FOR WATCHING 🙏 SEE THE WAY THEY FLOGGED ME. No respect for their Oga! please don’t forget to sha comment and subscribe 🙏
Make me sef come join for your skit 😂😂😂 good work put together SMAN
❤️
Why u sef go give ur babe 20k 😂😂😂😂
😹😹😹😹😹😹
write a story about this oshodi vs lawyer kunle 🙏❤️🛐
I like the ending of the movie. What is good for the goose, is good for the gander.
Countries that progress are countries where nobody is above the law.
Nigerian elites are above the law.
Gather here if you love TheCuteAbiola’s contents 😍
Am here
Much love boss 🥰🥰
Much Love ❤️
This SMAN should end before next month o 😆🤣.. na all of dem beat oga oo dis one sweet me🤣😆😆🤣 @thecuteAbiola
Lol. E no go end ooo 😂
Oga move jare😂😂😂 stingy men association we no dey give Shi Shi😂😂 but they didn't beat cute abiola to my satisfaction 😂😂
Na 100k you suppose pay as fine.... only you 20k for puna 🤩🤩🤩🤩
why didn’t I see this early?.......deserves a million views
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🇬🇭🇬🇭
Lawyer kindle abeg no kill person 🙈🙈🙈🙈
This is still best TH-cam content i have seen this year 😂😂😂
Love u 😍
WHAYASAY✊🏾
🤣🤣🤣🤣🤣🤣afi suuru jare,very funny.. Stingy man association (we no dey give shishi) not knowing say oga dey give plenty.. Alubarika pupo baba mi
The ending is the sweetest part. Laughing my arsenal out 🤣🤣🤣
I swear to God who made me. In the whole Nigerian comedian have always loved ur videos sincerely 🙏 no 1best comedian in Nigeria 🛑❤️❤️💯💯💯
Thanks a lot
Lavish for 190 naira 😂😂😂😂 lawyer kunle deserve an award
Awwwn
I swear lawyer kunle cannot make heaven oooo 😂😂😂😂😂 15 times of watching in a roll
Leader con be cheerful giver oo 😂🤣🤣🤣
You still con Dey wuge Ontop Cain wey your mind and body no fit receive 🤣🤣🤣
Hahaha the only painful part is that this skit end😂😂😂😂😂 Stingy men Association we no dey give shi shi 😂❤❤
At all at all we no get
You will starve oh even market women will not sell to you use ur brain oh remember ur mama oh
@@Ellaenchanted20 u wan turn comedy to anoda tin
Na wa
This association weak me oooooooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 I don laugh tire..... so lawyer kunle na 20k you send..... 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 more grace bro
King of content 🤣🤣🤣I enjoyed this so much 🤣🤣🤣
Wow!!!
Guys....too funny!! He finally knew the beatings were painful ..Lol
Lawyer kunle , i no dey do again!
You no fit ooo
Na the leader part I like wella...won naa werey gan ni oo🤣🤣🤣🤣😳
Leave me ooo. My body still dey pain me like this
@@ThecuteAbiolaStudios It is well our chairman lagos branch🤣🤣🤣
@thecuteabiola u are extra ordinary talented 😘😍
Thanks a lot
Kayamata kee u dia...lmao...this is too hilarious. Bless cute abiola u too much bro.
Have already known that nah Lawyer Kunle own go worse 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This cute abiola I too love you oo,,you too much ooo😁😁😁😁🤣🤣🤣this is confirm self punishment, this is a suicide journey oo,that kind of small food for a whole day??na die una dey 😁😁🤣
Am actually watching to the end to see lawyer kunle breaking the rules in a grand style
Lawyer Kunke took this "Stingy Men association" thing to another level😅😅😅 See how they were walking up and down😆😆😆😆
They no flogged you well boss 😂😂😂
Your own association strong ooo. Others na let me see what I can do... your own, we nor dey give shi shi.... na wa ooooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Lawyer Kunle, even u know say u nor go fit strong for this Association. Na small thing u take better pass MR FANTABULOUS😂😂😂😂
😂😂😂
You guys are so funny good job 👏👏❤❤
Una no dey give shishi una no fit feed una self beta tue😤😤🤣🤣🤣
Lol
Hahahaha 😂 after watching is av come to understand that ur stingyness is within yourselves 😂😂e no reach where una babes dey, make I hear say una no give babes money.....una go flog una selves tire 😂😂😂😂I can't just stop laughing, nice one guys, God bless you all
beautiful content, love the creativity
I had to come back and watch it again 😂😂😂😂
😂😂🤣🤣🤣😂🤣 cuteabiola... Mapami naa
I love your comment ♥️
Pls see my series as well as😭😭😭😭😭👍🙏
T H A N K Y O U!!!!!!!
😂😂😂😂
Ahun ni mi😹I love this❤️
Wahlai lawyer kunle no gbadun
At all 😂😂
Love you endlessly sir my mentor
🙆♂️🙆♂️🤣🤣🤣🤣👍👍very good
Thank u
ABIOLA u get lucky say I nor be one of the girls u people go for see fire I swear 😂😂🏃♀️
Did you know I had to watch the last part again and again because I couldn't stop laughing😂😂😂😂😂😂👏 The funny part is that the boss put his hands in his pocket just to prove his leadership😂😂😂😂😂😂
From the beginning I already knew it was going to be lawyer kunle that will be there trap 😂😂😂😂
I tell u 😂
🤓🤓🤓🤓🤓 like seriously
am so addicted to your skit and short videos ... world best 🙌
"This soup is sweet without meat" that's where i understand the level of their stingginess 😂😂
😂😂🥺 I swear
😹😹
WAHALA NOR TOO MUCH? 😂😂😂😂😂🤷♂️🙆♂️🙆♂️🙆♂️🙆♂️ THIS ONA OWN NA DIFFERENT TYPE OO I SWEAR 😂
Lol 😂 was not
@@ThecuteAbiolaStudios you’re doing well 🙌🏻
Kudos to you @THE CUTE ABIOLA👍👍👍
KUDOS TO YOU TOO
The Food is sweet without meat 😄 That's statement got me Yasin 🙏 Lawyer Kunle you Glory wey dey shine will not fade Inshallah untimely death will not take you away from us
Now i see why noble and hin boiz dey find u for oshodi.😂😂
His he d one he is threatening
Yeah
Brother Abiola plz don't kill me ooo🤣🤣
Lol. I won’t
Nice 👍 concept boss
Thanks boss
This Biola guy is something else 🤣🤣🤣
Lol
Sierra Leone was the country that came with stingy men association now Nigeria have followed
Stingy men you no fit spend for yourself 🤣🤣🤣
This month won't ends you in tears 🥂💯💞🙏
Amen
Amen
😂😂ends amen tho
Amen amen 🙏 amen amen 🙏
Amen
Stingy men association, they are even stingy to themselves 😀😃😅 ahun o gba dun ara ę, ara ile o gbadun ahun😂😂😂😂😂
😂😂😂
I swear
Am a new fan of the cute abiola, like dis comment
Done
Let be sincere with ourselves, this dudes are making the comedy great.
Stingy men association..... Even the water na drop
Professional video and hilarious
Hahahaha we no de eat with meat OMG 😂 😂 ordinary pure water to eat them no fit buy. Last last leader cast 😂
😂😂😂their girlfriends sef cant kip a secret......love d content🥰
Boss: stingy men association
Men: weytin concern u😀😀
Omo😂God bless you bro😍thanks for making me smile tonight 😹🙏God bless you forever🥰❤️Continue making us happy😃 ABEG NO GO OSHODI ooo😹💔 dakun okomi ma lo si oshodi ooo🙏😹
I won’t 😂😂😂 thanks a lot
U can't kill me with laugh 😂😂😂 lawyer kunle
Lol. I know
Lawyer kunle na you dem suppose beat pass
Lawyer kunle this one tired me o🤣🤣🤣🤣🤣🤣
No tire ooo😂
THECUTEABIOLA BABA I HAIL🙌🙌🙌 OOOO
Boss
NA YOU BE BIG BOSS O,I dey follow you back 2 back.🙌
Awon eleyi giran gan ooo, chaeeeee
Abiola will not kill me with laugh😂😂😂😂
Lol. Abi ooo
Your skit is number 1
Una don dey crazy this men 🤣🤣🤣🤣🤣
We know 😂
This video made me to carry only 200 hundred naira with me today
God bless you lawyer kunle
Amen ooo
You don sabi the code😹
Awun nii mi mogba 🌞😂😂😂
I swear I always love your video god will always lift you higher may you never come down
Casket of pure water😂😂
Yes ooo 😂😂
Whalah 😂😂😂😂
Big one
Well done abiola 😂🤩🥇
Thank you for coming 😂
I was about to send money to my girl, but after watching this video, I changed my mind. Now I'm asking her for money.
😂😂😂 omo! We are proud of y
🙆🏽♀️🙆🏽♀️🙆🏽♀️😂😂😂
@@ThecuteAbiolaStudios I'm a proud offline member cus I no get sub and my 200 naira daily budget no cover for sub. ✊🏾
Lol when the girl leaves you, you will wise
@@paramount_agbaceleb_ Lol let her go
Werey leader will always be a leader keh 😂😂😂😂
Yes na 😂
My leader I love you 💕❤️😘
Thank you jare
This fucking interesting @thecuteabiola may God grant you more knowledge buh sir if you continue with this association Na konji go finish you buh I hope soapy will be good for you sha
Nice one fam
This thing na poor men association please. 😁🙄🙄
Lawyer kunle arufin😀😀😀😀😀
I swear you’re the best I love this video 😂😂😂❤️❤️❤️🙏🙏🙏more blessings 🙏
Thanks a lot
Really like your work Lawyer abiola
Thanks God bless u
Those storkes of cane pass 100 ooooo🤣🤣🤣
Leader is always a leader 😂😂😂
Lolol some said god punish meat 😂😂😂
I swear you video gets more interesting boss
Bless up
We nor dey give shishi🤣🤣🤣❤️
D girls own dey their body
At all ooo 😂
THEY ARE MY FRIEND ❤️ WE GO 🤪 EVERYWHERE 😛🤪🤪
This video made my day😁😁😁😁
Wow! Happy abt that
Nice content kunle
This killed me how can you follow someone until in the bedroom 😂😂
😂😂😂 Casket of Pure water
Casket of pure water 😄😄😄😄
Lol. Yes oooo
Omo nah only me dey watch this thing ooo and u dey laugh alone 🤣🤣😂😂😂
😂😂😂
Amazing and interesting short movie ❤😍💯
Thanks a lot
@@ThecuteAbiolaStudios welcome world best😍🌍