Despite say innoson don get money pass his elder brothers gabros wey train am for business.he still stay loyal to him and still respect him as his oga and elder brother.
Anyi don,u are a very smart man.u perform for innoson a billionaire in dollars for free at his event.i always know u are wise even when we met at dubia.i called u at the Gold market u came and took pictures with me with out pride,u are so down to earth.oga anyi don u are smart...
Guys wat are u learning from this.did u see how innoson and his brother are so happy that anyi don perform free for dem.despite the fact that dey know say na chicken change to innoson.u see even rich men loved it when u give Dem something.nt everytime poor man go dey kill bigmen with billings.
Im ecstatic that Africa can now produce its own cars, SUV's, busses good luck Mr. Innocent well done.
I love u innoson.u are my mentor.
Yes o innoson if u are not humble and loyal u can't be rich.
The parlor na football field 👍
Igbos are bless
Despite say innoson don get money pass his elder brothers gabros wey train am for business.he still stay loyal to him and still respect him as his oga and elder brother.
Anyi don,u are a very smart man.u perform for innoson a billionaire in dollars for free at his event.i always know u are wise even when we met at dubia.i called u at the Gold market u came and took pictures with me with out pride,u are so down to earth.oga anyi don u are smart...
Guys wat are u learning from this.did u see how innoson and his brother are so happy that anyi don perform free for dem.despite the fact that dey know say na chicken change to innoson.u see even rich men loved it when u give Dem something.nt everytime poor man go dey kill bigmen with billings.
The parlor too big