Whenever I see the combo of Woos, Small Stout and Strong person. I get very excited cos I am certain they would produce bangers 🔥🔥 And this one is just up there too mehnn 😂😂😂😂😂😂😂 I laughed very well
This is very hilarious 🤣... laugh wan kill me... woos at it again, I keep repeating the play button.. i wish my voice will be heard 😢😔, oh lord please help us to fulfill our dreams and destinies AMEN support 👍👉#mavinzzy
Small stout; when i dey small, no time wey we no chop sacrifice Me; no wonder small stout is very short, na the sacrifice hin eat wey no allow him grow
You be bad influence for my life ...na you dey spoil my life got me 😆🤣😂😹
This woman wants all daddy wa money 😂😂😂bad woman what will mummy wa chop 😂😂😂
Na small Stout go kill me for this life. 😭😭
Boss make I come meet you na am a funny boy
Laugh wan finish me for here ooooh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
You always get entangled with SACRIFICE OF THE GODS.. Una get mind ooo.. SMALL STOUT n OFFICER WOOS... NICE COMBO
na true Woos. Na Small Stout fault..😂😂😂🤣🤣 next time no listen to am
“You be bad influence for my life” 😂😂💔
Na person papa dey don tie him destiny for here.... Woos 😂😂😂😂😂
OFFICER WOOS, SMALL STOUT, and STRONG PERSON.. You guys killed it... I love love you guys alot
Hello sandy
@@solomonjunior6830 hi
Nice want ❤️
Nawa oó, when no be say na Inside ti oluwa nile, chopping ebbó with irumole....lolzzx
Whenever I see the combo of Woos, Small Stout and Strong person. I get very excited cos I am certain they would produce bangers 🔥🔥 And this one is just up there too mehnn 😂😂😂😂😂😂😂 I laughed very well
I weeeta
Iswrrrr😂😂😂small stout na cruise on e own
Woos ! Small stout you be bad influence for my life, 😄 🤣 😂 😆
She said "Koma yo"😁😁😁
Ila niyen
Even Strong Person was not strong enough to handle it 🤣🤣 I thought he was fasting and praying 🤣🤣
Small stout Sabi Economics ehn🤣🤣🤣 he can economize gan... Weray say microwave 😂😂😂😂
Hahahahaha 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 small stout is funnnyyyy
I always love officer woos camedy, anytime I see small shout nd strong person,🙌🤜🤛
Why small stout still dey bend waka nah 😂 😆 woos dey bend waka small stout self dey bend wakA… orisisisi
Na laugh I just dey laugh since oo😂😂😂
Chai ...... Yaf won kee me with laf 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂 ekuru tutu!!!..Officer woos is something else,I swear !.🤣🤣🤣
😂😂😂 officer woos,small stout eat sacrifice 😂😂😂😂 but your comedy is funny 😂😂😂😂😂😂😂😂
Imagine shooting this skit and the Plate of the sacrifice really disappear from her hand.
The Gods then appear 😂😂😂
Like play like play ooo 😂😂
your imagination is wicked oo😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Officer Woos
Small Stout
Strong Persin 🤣🤣
Love you guys🇿🇼
Woos never know say small stout na small god ooo,he dey chop sacrifice pass🤣🤣🤣😍
You be bad influence for my life got me😂😂
Great love from Sierra Leone 🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱
Strong person 🤣🤣🤣🤣🤣but you say you dey do 2 days fasting how come 😂😂😂😂😂
I wonder what keep people happy if not officer woos comedy 😍😂
I almost died laughing small stout woos and strong are the greatest love 💕💕💕💕 from Trinidad west indies
hi
@@opeyemiamonota7371 how are you
@@romeonwaoma312 Fyn
God forbid!!! The thought of it irks me to start with 😂, y’all even got lucky sef.
You be bad influence for my life😆😆😆
I like how strong person hail officer woos 😂😂😂❤🇿🇦🇿🇦🇿🇦
Love from Sierra Leone 🇸🇱
❤️❤️❤️
Hello how are you?
Strong person get microwave inside this kind house 😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣Whala
😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😹😹😹😹strong person will never
Omoh what did I just watch ......!!! Damn 😂😂😂😂😂😂😂😩🎉💯😍
Love from The Gambia 🇬🇲 woos & small shout ❤️
Which Kai mess🤣🤣🤣🤣sounds be dis nau
Woos > u be bad influence to my life
Love you guys so much from Sierra Leone West Africa 🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱
I'm here ooo
Microwave in this house 🤣🤣🤣🤣🏡🏡this one funny die
Laugh one kill me 😂😂😂😂😂😂😂
😅Much love to gyz💔represent🇬🇲watching from🇫🇷
The title already makes me fall on the floor, so now I'm wondering how I should sit to watch this😂
I am so elated to see Woos and Stout again❤️🙏🏿✊💥💫😂😂😂😂😂😂😂😂
Okay now th-cam.com/video/qRJjgadlKcw/w-d-xo.html
@Macaroni see your life thy done use you😂😂😂
Small stout that’s why you no tall
All the sacrifices you eat wen you small
Woos, what is your problem 😂😂😂😂😂😅😅😅
Small stout facial expression just got me to the bones😹😹
Men this is the best of woos .... In love with this skit 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Nah when Woos wan cry I dey like pass 😂😂
😂😂😂😂
That part officer woos say you be a bad influence to my life 😹😹😹😁
😃😀
Una never see anything 😂😂😂
Strong person 😂😂i dey do 7days prayer an fasting.......
Small stout nah witch putting woos in trouble small stout my man
You be bad influence to my life😂
LOL naughty boys !!!!!! 😂
officer woose oooo 😂😂😂
I'm here wo wo woos 😅😅😅
I love small stout 😃😃😃😃
This is very hilarious 🤣... laugh wan kill me... woos at it again, I keep repeating the play button.. i wish my voice will be heard 😢😔, oh lord please help us to fulfill our dreams and destinies AMEN support 👍👉#mavinzzy
Amen .... U will make it and Ur name shall be heard ijn
@@bbbdayna3424 Amen dear thanks alot, I really appreciate 🙏♥
@@Mavinzzy uwlc dear
Hahahaha........una don let shit dey worry me!
I go tell macaroni😂😂
Ooin
Oh my God...Chief Macaroni for sacrifice..
Good to see small stout again
I like ur comedy keep it up guys 👦👍👏👌💪🙌😍😍🤣🤣😁😃😃😃
Small stout; when i dey small, no time wey we no chop sacrifice
Me; no wonder small stout is very short, na the sacrifice hin eat wey no allow him grow
All man with his bucket 😂😂😂😂😂😂
Enjoying dis from Ghana
You two have chop fresh food 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I can't stop laughing 🤣🤣🤣🤣🤣
Kudos to you guys ❣❣❣💓💓💓💓💓💓
😂😂😂😂😂 wahala be like aebo
Bad influence. Officer woos
Heavenly father I pray that you keep the person reading this comment alive saved health ND financially blessed them abundantly Amen 💓❤️💞💯🙏
Amen and Amen, u too!
Amen ooo amen 🙏
Amen
Small stout bad influence 😹💔
My beautiful girl is here miyansh
Shey small stout we not kill officer woss bayii
🤣🤣🤣I Saw Woss Today
Lol....laugh won kill person.
See as small stout back b like say hin carry bag of cement
Strong person lamba cast 😂😂😂😂😂
You too funny 😂😆😁
Una don enter one chance 😂😂
very funny LMAO.. love from Nairobi Kenya
Thanks for entertaining us
Don't trust your friends 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
no dey downgrade woos😂😂😂😂kudos boss🤝🤝🤝🤝
Na dis strong person mad pass 🤣
God bless you guys for this lovely comedy 🙏
Love from Germany 🇩🇪❤
Hello how are u
Una get micro wave sef big boys
Luv from Sierra Leone 🇸🇱
Sam
@@mohamedsannoh6396 Hey Bro
Eating sacrifice 🤣🤣🤣🤣🤣😂this is very funny
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Love u guys
No wonder small stout nor tall, Na dat ebor nor make an tall
Aafrika From Ghana 🇬🇭
strong person oh ooooo hahahahaha
hhahahahahahahahahahahahahaha
Strong person sey na test e test 🤣