In respect to saying Mikel won more trophies than Fernandez has so he can have ridiculous opinion over a player that’s clearly better than he ever was. Is like say because Kingsley Coman has more trophies than Mbappe he is a better player and so he can have an opinion over Mbappe. Mikel was lucky to have played in an era where Chelsea were dominating, if Fernandez had played under SAF he would have had more trophies and accolades than Mikel and that’s FACTS
All of una way they laff wetin you get to show you don win league abi the champions league and clubs world cup, first match una dey do like this , it's a shame Una de fall my hand
Una Dey Nigeria dey talk say grealish no sabi play ball 😂😂😂pep when keep am no get sense ? Grealish na big game player o, una go eat una talk later in the season 😂😂😂
@@ojotimilehin362Bro!! Only first 3 minutes dem use start the program with small cruise oo!! If you see the way I laugh when Godfrey and Dani dey whine themself ? Why people dey sad like this self?
Football Fans Tribe, FIRE VIDEO!
Welcome back
"keep quiet there "........ DANI 😅!!
Please sometimes you can open call for 2or 3 call 📞 to participate also its good idea 🙏🙏
First 7 minutes nah curing 😂😂😂😂
Una don kill me with laugh oo🤣🤣🤣🤣🤣
Grealish sabi pass o many of una dey talk like say na everybody dey score, grealish na fine baller
Fish pieeee nawa oo😂😂😂😂😂
This year transfer all clubs just wan use sense😂😅
Salah is still good but I feel if at anytime he needs a replacement I think only kubo can replace him
I nor get patience for this Tox, it’s taking too much time to start
Injury no make Gundogan go for the worldcup 2014
As arsenal dey laugh Chelsea now e sure for me sey Chelsea go first arsenal win league
As a Madrid fan Chelsea isn’t winning the league anytime soon
I don miss Karibi 😂😂
In respect to saying Mikel won more trophies than Fernandez has so he can have ridiculous opinion over a player that’s clearly better than he ever was. Is like say because Kingsley Coman has more trophies than Mbappe he is a better player and so he can have an opinion over Mbappe. Mikel was lucky to have played in an era where Chelsea were dominating, if Fernandez had played under SAF he would have had more trophies and accolades than Mikel and that’s FACTS
Chelsea will be better
and will win the league before Arsenal
😂😂😂
this Guy dey use us do Comedy 😂😂😂😂😂
day play , normally Chelsea nor be club 😂😂😂😂😂😂
All of una way they laff wetin you get to show you don win league abi the champions league and clubs world cup, first match una dey do like this , it's a shame Una de fall my hand
Partey only lost 2 balls
Una Dey Nigeria dey talk say grealish no sabi play ball 😂😂😂pep when keep am no get sense ? Grealish na big game player o, una go eat una talk later in the season 😂😂😂
Juventus have moved away from old men and a fluid football
U guys are just laughing without any meaningful analysis, come on guys let’s be serious, there is time for everything
Stfu ode. What are you watching
wahala make dem no laugh again?, omo Tinubu don do this wan strong thing.
@@ojotimilehin362Bro!! Only first 3 minutes dem use start the program with small cruise oo!! If you see the way I laugh when Godfrey and Dani dey whine themself ? Why people dey sad like this self?
Nawa o carry your over seriousness go somewhere else o.... Person die? Lol 😅
Don't take it personal bro .....