Ladies and gentlemen my name is kwadwo sheldon and you know what we do on this break down right?we disintegrate the metabolism so that you can understand the conundrum level of your favorite artiste song.if the song dey bee we go shout Bars ma nigga"if the song no dey bee,3ne3 you and your family members go listen 😊❤😊
Ladies and gentlemen my name is kwadwo sheldon and you know what we do on this break down right?we disintegrate the metabolism so that you can understand the conundrum level of your favorite artiste song.if the song dey bee we go shout Bars ma nigga"if the song no dey bee,3ne3 you and your family members go listen 😊❤😊
We need a song from OliverBoy and Camidoh 🤞🏾🤞🏾
If not here then where else you go geh breakdown plus entertainment
Obiaaa nni hc oo..
Sheldon we dey beg . Breakdown Dr Cryme in Eva song
This year be YEAR OF HEARTBREAK ❤️🩹 🤦🏾♂️🤣🤣🤣
He no see anything yet😂…Love carpenter 😹😹It’s Dingowaa✌️❤️
The guy for the back dere no dey biiiiiii😂😂😂
Ojoe at the back🔥🔥🔥🔥😂😂
The song dey bee pass honey 😂
the camera angle for the pool side be mad
herrrh say and say it again err
Huh when I saw the caption, I thought sey ebi scam dem scam am oooo 😂🤣😂
The track sweet die ❤😂😂😂
Camidoh has done it again 🔥
A Dey go listen to this music again Charlie 😂😂😂😂😂😂
Songs of love, Solomon 😂
Afro sorrow 😂😂😂😂
😂😂🤣🤣
So is the temperature increasing or decreasing 😂
No competition by okyeame kwame ft kuami eugene reaction please
Naaa, they way Sheldon they enjoy himself, you for know say Sheldon take his own longest time. Broken heart go reach every body
Non like dingo 😂🔥
💚
sheldon u for increase ojooee en pay he fool pass
Okayyyy…
E go reach u soon
Today it is back to back 😅😅
sheldon fool i swesr
You won't understand if e never do you before.... You go think say ebe joke
🎉💔💔💔🔥🔥🔥
Man is one season wonder like Victor Osimhen
Abokye spray mpo…try wale nsuo 😂😂
The song dey bee waaa💯,the chorus be catchy....it will be an anthem soon❤🔥
Ever since SHELDON started advocating for King Promise he stop dey do breakdown give STONEBWOY 😂😂
Amapiano, Afrobeat den Highlife fuse together 🔥🔥🔥
Honestly Sheldon’s breakdown just keeps getting better and better😂😂.
Fr bro☺️🔥
This thing that be why I no dey watch for crowd inside cos Charley you go tear saaa 😂😂😂
My boyfriend nearly slap me oo 😅😅😅
I was laughing uncontrollable
@@queenstarvg4073 ooh sorry sorry sorry 😂😂
Next time try with the laughter err 🤣
Fear women😂😂😂
Breakfast dey bring the best in people. The track dey bee and Sheldon too en tattoo dey bee waa💯❤️
Another man is down😂😂we the boys in the WhatsApp group is not happy about this😂😂
Sheldon you for do the dance for this song oo!!! I dey feel your dance moves.
What we go take chop love we go take eat banku😂
This year de3 broken heart nkoaaa😂😂😂😂😂
Sheldon dey tear me passsss🔥🔥🔥🔥😹
Why am I laughing out loud like this 😂😂😂
Sheldon really 😂😂 somebody ein emotional trials and tribulations you dey take laugh
For now I understand that breakfast will bring good songs
The boys for the WhatsApp group are in oooo 😂
We dey here 😂
Sheldon please check out Bosom P.yung new banger 'Abele' with Co
Sheldon please check out Bosom P.yung new banger 'Abele' with Co
No real love in Ghana always in pain if you love with all your heart 😢😢
This year all the musicians dey sing break up related songs... they've all decoded the code
we tire the osu bar
I don't know what I do Camidoh and King promise
Now I get broken hearts nu them dey bring this song 😂😂😂😂😂 that food is very painful
Sheldon You mad up 😅
# Tilapia 🐟 🐠 🎣
Sheldon really dey soak Cole😅
Ojoo behind the scene screams is one in a million😂😂😂
🎉🎉😂😂Cami
Eiiiii
Hmmm
Some go happen to u ooooo
Life dey do am teaching 😅
this be hard track😍😍😍😍
Them take do me talk say dem no go date again the next week shordi Dey plus another guy 🙂 But ano go die
Chase deer 😂
This track is on another level
Big ups to KSS❤❤
Oojoooooooooooooo😂❤
Ladies and gentleman ………….yes breakfast breakfast ooooo hmmmmm
Charlie the true to self album wossop?? No reaction, or breakdown??
It’s the laughter in the background for meeee😂😂😂
The day Sheldon go chop breakfast 🥞🍳 for here eerr
Abeg Scanty then Paradise make sure u give us live update wai 😂😂😂
Sheldon please check out Bosom P.yung new banger 'Abele' with Co
Chop banku but you said you will chop love😂😂😂😂💃💔
Ojoeeeeee😂
I saw camidoh with the car he is sitting on at keta with him
Dingo with the rap 🔥🔥🔥🔥
Make e reach you then you go figa your world dey come to an end
If I talk you... shay you go hear am
Ojoe 😂😂😂
😂😂😂 mido sorry for ur loose
Black tilapia 😂
Nnka mede bedi banku 😂😂
❤❤❤❤❤
Bars ….
Bois for the WhatsApp group dey here 🔥🔥
How can get added to the wattsup group
Abeg the whatsap link