Daddym said he is God😂😂😂 Chim oo Daddym knows law very well oo Biko, lily be looking at Daddym face oo na for better for worse😂 Mama, you no dey hear word ooo You dey use cotton wool for eye??😂😂😂
Igbo men and argument even when e dey hungry dem they will be pretending 😅, as he comot blanket I know say matter don end but he still wan stretch am 😅😅😅
This was so funny to watch, you both are comedians, your husband is a good man, see as he embrace you at the end, if na some men, that matter go reach the next day o 😂
Daddym no dey carry things for mind oo😂😂
😂😂😂😂Aunty Lily I am your god 😂😂.
In all the jokes, I picked out something really vital your husband said.
Your contents are educative
😂😂😂😂lily allow daddym rest with his oxygen 😂😂😂😂😂and stop confusing him
😂😂😂😂😂 Daddym's attitude is just like that of my husband 😅🤣🤣🤣 love from Cameroon
Wahala no too much for this channel like this 😂😂😂😂😂 Lily una no go kill person with laugh 😂😂
Oxygen 😂😂😂🤣🤣mama please stop confusing DADDYM BIKO 😂😂😂
😂😂😂
Eziokwu I've been missing since😂😂😂. This channel is a bangerrrrrr. Chaiii Daddym really loves u nne, he's ur demi god o
Mama pls allow daddym to cool Oxygen Biko 😂😂😂😂😂
Yes oo 😂🤣
Lily I too love you watching from Cameroon 😂
Hahahaha he is your god😂😂
Mummy m, please leave Daddy m to rest😂😂😂😂
Daddy m si let him cool his oxygen, mummy m please stop confusing him😅
God kwa, women we dey try oo. All for peace to reign.
It is well
This is so hilarious 😂 😅.
I never start to watch..I don dey laff😂😂😂😂😂😂😂
You guys are so funny 🤣 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂 leave Daddy’m to cool his head oo
Please be looking at his face he is ur God 😂😂😂
Hahahaha you go explain tire who you dey look for outside 😅😅 look at his face ooo
Linda, don't stress Daddym🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Daddym said he is God😂😂😂
Chim oo
Daddym knows law very well oo
Biko, lily be looking at Daddym face oo na for better for worse😂
Mama, you no dey hear word ooo
You dey use cotton wool for eye??😂😂😂
This two beautiful people will not kill me 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Biko stop triggering daddym😂
Yes oooo 😂😂😂I like that part ….He’s your God on earth please
😂😂😂😂😂 Mama Ejima, you go explain tire. How can you be tried of looking at Daddy m face ? 😅😅
Inukwa oxygen 😂😂😂
Biko allow daddym to rest😂
Igbo men and argument even when e dey hungry dem they will be pretending 😅, as he comot blanket I know say matter don end but he still wan stretch am 😅😅😅
Please look at his face 😂😂😂
This is so enjoyable and funny 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Lily pls abeg allow me eat my food in peace.you are too funny my dear.😊😊😊😊😊
My dear sister lily na wetin them tell me this night them dey tell you too so 😂😂😂😂😂 them say i too stubborn
Hahaha Daddy m don see shege for your hand... Lily mind yourself ohh 😂😂. Abeg why dey video cut, me I wan see Balthazar part ooo 😜😜😜
😂😂😂😂😂 all this our husband very funny
This was so funny to watch, you both are comedians, your husband is a good man, see as he embrace you at the end, if na some men, that matter go reach the next day o 😂
Please stop confusing him, this was too funny😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This man too funny Abeg😂😂😂😂😂😂
Nawa for daddy’m ooo haa you Dey try ooo
😂😂😂😂 funny couple
Which kine Wahala be this😂😂😂😂 justice for Daddyim😂😂
Lily leave daddym alone oo
Me and my husband self just settle our mata now them say i bit our son over yesterday
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂❤❤
Them still top my own with i no get respect
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
pls be looking at Daddym face 🙏🙏🙏🙏🙏😀
You people should start creating tiktok content 😅😅it will make sense 😂
I am telling you, they are so good.
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🎉🎉
😂😂😂😂😂😂😂
❤❤❤❤
First❤
We have land
😂 😂 😂
pls be looking at Daddym face 🙏🙏🙏🙏🙏😀
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂