It time for Fan's of emmyblaq in and out to start putting pepper for those lady that attend the wedding body because I dey see bad butch's in there ❤️💯♥️♥️
Na me una take start the video 😂na me them take end m lol😂 how we want take explain this party for our children in the year 2053 say na Yannist Dey distribute drink for everybody ❤❤❤ the best wedding party before 2023❤
Emmy i love the way you do for this wedding you really really try i will like to get your number so that you will organise my wedding I'm chatting you for Dubai and i do not know how to reach you if i come back to Nigeria
Emmy you made my wedding a show…. Thanks a lot ma bro ❤️
My pleasure 😊
Congratulations bro
Congratulations 🎉
@@FeddyEmpire i dey enjoy ur Vibes @ib here ❤❤❤
Every second in this video is what it so much vibe 💃no dull moment hype man weldone, ABIC weldone🥰🥰
❤❤ emmy I love this ur vibes 😍😍 An god bless the DJ 💯💯💯✅✅✅
🔥🔥🔥There is no dull moment with my one and only hype master 🥰 Emmy 💋💋💋💋much love
AH BOSS YOU NO SABI SAY NAH HYPEMOSTER YOU CALL???✌️💯💯🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
good vibes boss man ❤❤
The living Legend 👏🎉💐👍
One luv from Auchi city 🏙️
Monster 👾 Another day boss 🔥🔥
It time for Fan's of emmyblaq in and out to start putting pepper for those lady that attend the wedding body because I dey see bad butch's in there ❤️💯♥️♥️
God bless you bro i am so happy you that you drop it God bless you more
Much love i gat for you my gee ❤️❤️
Phantom where u for kill me na when u switch to soweto and after Soweto the way u loop the amapiano enter is first class
Emmyblaq the party controller🔥🔥🔥🔥
Ghe ghe 💃💃🔥🔥
Osmedia🙌🙌
Nice one👌💯💯
Team Shut Down Boiz 🥰
You too good Abeg 😩😤
Sighted my Hype moster
@Able king cares ❤
Greetings from Germany 🇩🇪❤️
💯 for you, bro!
More grace bro🙏🙏♥️
You are the best
Baddest Emmy black
I Pray to get to this height one day am hypeman tizzybaby
Emmy is a murderfucking champion, respect, active hypevibe master till down💯💪
I tap from your hyping grace
❤❤❤❤❤❤❤❤ 🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Please Emmy black make this downloaded,😩😩. I have watched more than 4x and my data is not smiling again
💯for you hype monster
Na me una take start the video 😂na me them take end m lol😂 how we want take explain this party for our children in the year 2053 say na Yannist Dey distribute drink for everybody ❤❤❤ the best wedding party before 2023❤
Only one celebrity photographer.... #ProzzyMedia
Boss emmy
vibe
Groom Dey get childish and gra gra vibe lol
🤣🤣🥰🥰
😂😂😂
Nor be my fault😂😂😂
❤❤❤❤
Only one big man
💯💯💯💯
G O A T
Please make it downloadable so I can download it and watch anytime or can I request for it esle it elsewhere?
I want to be your boy boss
you
Emmy i love the way you do for this wedding you really really try i will like to get your number so that you will organise my wedding I'm chatting you for Dubai and i do not know how to reach you if i come back to Nigeria
Write me up on Instagram
Ok
Your name for Instagram is what