Oga direba me self sabi act and I’m outspoken like ozain I always think to myself say nah Wetin I fit talk normally he Dey always yarn 😂😂😂. I don’t mind make I just come one of your location make you just see my work plus I am multitalented I sabi play almost 7 musical instruments professionally and I still sabi drive well too
Edakun shey ozain dey read script like this 😹😹😹 his words dey always funny
Ozain is perfect maker I love his character in every skit I see him the boy too good 👍 ❤
The best combination so far especially that ozain 😅😅😂😂😂😂😂
Oga direba me self sabi act and I’m outspoken like ozain
I always think to myself say nah Wetin I fit talk normally he Dey always yarn 😂😂😂. I don’t mind make I just come one of your location make you just see my work plus I am multitalented I sabi play almost 7 musical instruments professionally and I still sabi drive well too
Ozain, okele, olympia, lamba i too love them and God knows
Kikiski nah Baddest baba he still say Olympia ton so lowo lowo 😂😂
customize Ankara alaga dey ment 😂😂😂
Omo u people dey try ooo This is. best out of the best
Guyyyy😂😂😂😂😂😂
Damn!!!! Ozain deserves Grammy ajeh 😂😂😂🎉❤
Keep living bro ❤
These are the finest and the best yoruba comedians. Thanks for bringing all of you guys together.😂😂😂😂😂
Kikiski 😂😂😂😂 nice one my padi
😂 omo laff wan kill me.. i love this 😂
I really gbadun that kikiski intro bravo🎉
Oga driver naj craze man
He say nah Oloye 😂😂😂
Omoh,this need to give you award for this skit,damn😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 understanding wife the title match abeg 😂😂😂😂
Who noticed baba kikiski 😅😅😅😂😂😂😂😂At the back of ozain
My daughter you’re getting there higher you I pray
Ahh baby of TikTok Dey there sha 😂😂 eyinjuoluwa 😂😂
The best combination so far 😂😂🎉❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Dem shabi the dance Kiskiskis
I'm not the groom 🙌
I'm just the party rider 😂😂😂😂😂
I can't wait to be on set with ozain n oga direba 💯 What a hilarious episode 😂😂😂 👍 😍 Greater Grace 🙏 🕊 🤍 KEEP BEING RELEVANT GUYZ ❤
Baba kikiski self dae even egbon adugbo for TikTok self come party😂😂😂😂😂
Ozain na full time werey😂😂😂 I miss seeing him at ultiads ❤ big love my bros❤
This Okele no Dey read script @ll 😂😂
I dey here for ozain
Omoh I don laugh tire 😂😂
Iya Abebi no serious…😂😂 Great to see her on your set again. Nice one
This should go viral more than this 😂😂😂😂
Brr I swear you are too good, I swear I love this ❤❤❤
Ozain nah beast I swear 😂😂😂😂
Wow i love it 💕💋
I can boldly say this funniest thing 😂 have seen today😊 kudos to MC Olympia , cast and crew
Nice one guys❤️
Oga driver na warey 🤣🤣🤣…Badboy
Here bcause of ozain ❤
Same here
Good job ❤ lovely movie
I’m still laughing
Thanks for putting smile on my face 😂
You could just record these guys having random conversation and you'd make a skit. That's how funny they are😂😂😂
Kudos Egbon Olympia
Love you guys 💞❤💯
Party too sweet 😄
One of the best 😂😂😂😂
Hehhee aswear Ozain is something else 😅
Tf is this🤣🤣🤣see as i dey laugh like fool
Les gars la vont me tué hein 🤣🤣🇹🇬🇹🇬🇹🇬
U really try on this 🎉😂😂😂
This is dope 😅😅😅
I too like OZAIN
Interesting 😂😂😂🎉❤
😅😂😂😂😂very funny. Weldone guys
Omo 😂😂😂😂this one is amazing 😂
Oya kikiski
Awa lomo ton so lowolowo😂😂😂
Idan okele💯
I love this ❤❤❤
I'm not the groom
Am the groom drunk mate 😂
Ozain 😂😂😂
Ozainnnnnb🎉❤😂
I can never get tired of watching this😂 this is the best so far💯...
By the way, I am not the grooooom😂😂
Mehn my grandma watch this and laugh 80years comut her age
Owon werey 😅😅😅😅😅
Ozain is the best 🎉
Crazily funny 😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Bring it on
Iwa werey 😂😂😂
I too ozain ajeh
9ice one Olympia baba
Good job 👍💯
Kolo People 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 They even picked Aso ebi and cap
Mc freedom 😂😂😂
Alagalamba😂😂😂😂😂 Chairman of lamba
Wow …e choke 😅
Nah Weyre full this video 😂
I love this
Lamber full ground oo
I do lunch tired 😂😂
😂😂😂😂😂 oge driver u sabi no be small
Atare 😂
Please who knows the title of the background song
I also like the song, I've tried looking for it, no luck.
God abeg😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 okele
Omo u day furny
Does anyone know the background soung?
I love this
This TikTok girl 😂😂
Very interesting ❤️
Glad you think so!
So funny🤣
is it true Ozain don't drink from the beginning of the film even one cup did not take it to eat mouth kudo to Yoruba industry
I wish sagggi was there and Sydney with Carter
Walahi baba were ni OKELE
Another one 😂😂😂😂😂😂
❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Who notice the bar man never change his outfit only red cloth
😂😂😂😂❤ bruh
Is that her voice
How on earth you choose jersey for introduction
❤❤❤❤
Omo you try to this movie
😂😂😂😍💕💯💯
💯💯💯💯
Ronaldo 😂