Normally na ozain dey make me watch TH-cam this days 😂 I still dey think sey I go enter my Netflix if I don watch this video finish 😂 as I com hear Netflix sound , I shock 😂🤣😹 I wonder sey , wen my phone carry me from TH-cam go Netflix it self and ozain comedy com dey Netflix 😂😂 Abi my phone don dey read my mind ni ?😂meanwhile na ozain dey prank me 😂😹 ozain never disappoint ❤🙌💪🫡🥰
I most say. You are one of the biggest star in IBADAN that is Taking Yoruba. Movie industry to a Greater level IBADAN NO DEY CARRY LAST!!!! YOU DEY WHINE😂
Thanks so much to everyone supporting OZAIN
You sabi...
You're welcome boss💯
I love you brr 👍
Nice one my bro ozian like you so much
My mentor🎉
Anytime I see Ozain I’m always happy
Ozain is just effortlessly funny..a legend in the making 💯
We need to start appreciating and giving Ozain is flower for his content they are always awesome
Most creative indigenous content creator in Nigeria ❤...
Na why we dey call him goat 🐐 he dey always turn up ❤🎉 @one_ozain ❤
Ozain no dey disappoint, commenting before watching 🙌😇😅😅😅
Ozain no dey disappoint 😂😂😂
I haven't laughed as hard as I did this month watching this. Thank you, Ozain, for your craft.
Finally you've earned my respect ozain this was on point 100..and the the cinematography really help
Anytime I saw your notification I dey laugh in advance 😅😅😅😅😅❤❤
So comedy dey do person like gbana (highnex) i respect u BLODALLY😂😂😂❤❤❤
Nice one my bro ozian 😂😂😂i like you so much ❤️
I love you so much i will never lose u
One minute in and I'm already finished with laughter 😂
I never regret doing 2.5gb for watching ur videos
Oga drive just do your job on this bad boys 😂😂😂😂
Ozain no go kill us ooo 😂😂
Ozain mapami nah.... You are goated ❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️
Normally na ozain dey make me watch TH-cam this days 😂 I still dey think sey I go enter my Netflix if I don watch this video finish 😂 as I com hear Netflix sound , I shock 😂🤣😹 I wonder sey , wen my phone carry me from TH-cam go Netflix it self and ozain comedy com dey Netflix 😂😂 Abi my phone don dey read my mind ni ?😂meanwhile na ozain dey prank me 😂😹 ozain never disappoint ❤🙌💪🫡🥰
I don laugh tire....Ozain no dey disappoint...Love u bro❤❤
😂😂😂the beginning sef is something else “it’s a lie ooo”
Much love for you Mr ozain❤❤😂😂
OMG... now this one of those videos i love!
Ozain don kill me with laugh 😂this morning egbon too bad 😂
Idan you always deliver ❤
Ozain 😊😊😊
Ozain 🎉congratulations very soon 🔜 ❤
Ozain you’re too good… All your content are 💯
😂😂😂😂😂😂😂😂 bro ozian not kill me now
I swear ozain na crazy man and his fellow crew😂😂
WTF the way he dey advertise the drug exactly like those people that sells aporo😂💔
Have never laugh like this for a while 😂😂😂😂
Favorite ❤️
A better finishing is required Mr Ozain…… You really tried on this one, most especially The advertising HOW DID YOU MANAGE TO get it right 😅
Ozain! You're just funny effortlessly 😂😂😂.
I love you bro... No homo 😊
It's the ota Mon wa n be nigbami for me🤣🤣
I just love 💕 u bro... more love guys
Ozain brr❤
Omoh you too bad bro OZAIN❤😊
This one that Netflix is present yii… Na Ibadan Netflix Abi 😂 😂
Ozain is actually funny
Love you 😊
Ozain the actor you are just to so funny 💙🤘
Bad boy OZAIN
The Comedian 🎉🎉Keep it up Brother ❤😮
You are something else
I most say. You are one of the biggest star in IBADAN that is Taking Yoruba. Movie industry to a Greater level
IBADAN NO DEY CARRY LAST!!!! YOU DEY WHINE😂
How in the world you came up with something funny like this… 😂😂😂😂
My belly wan burst with laughter 🤣🤣🤣🤣
Good job! ♥️♥️
Omo GOD really sent you with influencer you really made my day
Is the Netflix sound and write saying Netflix present for me lol
Brr
You are too funny 😂😂😂😂😂😂😂
Ozain is fvcking underated😂😂😂😂😂😂😂. Morning therapy
Na you dey underrate am ...
I never watch finish 😂😂😂😂I don dey comment 😅😅😅😅 aswear ozain if my phone 📱 fall down and spoil I no go gree for you 😂😂😂😂😜😜😜👈
❤❤❤❤
The last part zhe 😂😂😂😂
Ozain no well oo 😂😂 q
Bro you dey try😂😂
love itttttt
😅😅😅😅😅 you have drive me crazy inside car😅😅😅
💯 Ozain
Omoo, this man too good 🔥😂
Walai I really love this comedian ozain
One ozain ❤
Ozain funny man 😂😂😂
This is good
Why do you like saying "iwo oponu yi" 😂😂😂😂
😂😂 ozain content na one of a kind
Number one Ozain my mentor 😂😂😂😂😂😂
If Na Ozain I Will Surely Turn Up❤️🩹😅
Ozain the bad guy!!!
My ozain killed it
I pray ozain won’t kill on this TH-cam 😂😂😂 ahhh
U no Dey fall my hand 😂
I have never watch this video i don laugh tired 😂😂😂
Keep good work my broda
This Ikan na werey Omo 😂😂
Ozain good abeg
Too funny 😂😂😂😂😂
Netflix😂😂
Wow😂❤
More ideas to come bro
Ozain ooooo 😂😂😂😂😂
One love❤ ozain is the best anytime
Ozain, why nau🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
❤
Ozain & Oga direba make una no kill me 😂
Omo so funny😅
Mad Man 😂 😂 😂 😂 😂
Ozain well done
❤❤❤❤❤✌🏽
Bad boy Ozain😂
Ahhhh 😂😭😭😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭😭
If Ozain no dey in this scene I no fit watch ham 😂😂😂
🔥🔥🔥🔥🔥🔥❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Abeg I wan buy aporo too😂😂
😂😂😂😂
This is crazy!
Guys let’s share the link
Omoo 😂😂
Ozain na werey walai😂😂😂
Ozain no well oo😂😂 which kind squad be this 😂😂😂