That teaching that men are not supposed to beat women has given some women the audacity to put their hands on men. We must educate our girls about self restraint.
Abi ooo 😂😂😂 my dear, run 🏃🏃🏃 ooo, she can never ever get married with these so called characters of hers, just take a look at the display not minding she's on camera, net worth kill her there, olo shi, olo ri burukun, idiot, bungalow, what kind of a man will keep such thing in the house as a wife? I be woman too ooo, but guys make una japa 🏃🏃🏃 from this one na devil, na she and 😈 devil ekwensu dey chop for the same plate, una don see am abi?
I have watched this episode over 10 times. Each time, I picked up something new. It's like reading the great African "Things Fall Apart" by Chinua Achebe.
The most mumu i have ever seen in my entire life is this mumu girl u just saw someone and u started asking him how much did you have in u banks accounts
This is what happen when u put made in China Door for the Hospital where dem dey take care of full time Kolo people. See now, another mad woman on the loose
I'm not sure if d most Powerful Priest or Pastor can do any effective Deliverance on dat girl oooo! Na Whaooo. Pls post it several times so dat men can run from her.
Not so bro, this prank videos from different producers seems to be focusing on people from one part of Nigeria where displaying is in there genes. This is not so all over Nigeria
If you understand African pidgin English, this is the most hilarious blind date I have ever watched. The girl high on spliff messed with the wrong dude, Coconut Head, who also has a wicked tongue.
Weeeh Nigerians wuna no-go kill me ya chaii. Carry person come blind date she carry slaps go home..u sef boss no try oooh u di beat woman na how nar? hahahaha
Them dey follow her from her villa na e cuz am, she and 😈 devil ekwensu na brother and sister 😅😅😅, i beg make una no mind my mouth ooo, but she deserve all the insult in this life, what nonsense.
That teaching that men are not supposed to beat women has given some women the audacity to put their hands on men. We must educate our girls about self restraint.
This girl 😂, she's very hostile.... Avoid her.... Run 🏃 🏃 🏃 o 😂 😂 😂
Abi ooo 😂😂😂 my dear, run 🏃🏃🏃 ooo, she can never ever get married with these so called characters of hers, just take a look at the display not minding she's on camera, net worth kill her there, olo shi, olo ri burukun, idiot, bungalow, what kind of a man will keep such thing in the house as a wife? I be woman too ooo, but guys make una japa 🏃🏃🏃 from this one na devil, na she and 😈 devil ekwensu dey chop for the same plate, una don see am abi?
AS JAMAICAN say. MAD SICK HEAD NUH GOOD😂😂😂😂😂😂😂🎉😂😂😂
This woman really needs serious spiritual intervention.🙏🙏🙏
But that Rejected Muscle Pull roast was super funny though😂😂😂
😂😂
He said "even if i want sickness no be convulsion" 😂😂 Blak yoruba boi just dey surprise with her agbero display 😂😂😂😂😂
This is why I'm pledging to Blaq Yoruba boi to feature Coconut Head again.
Swears
I have watched this episode over 10 times. Each time, I picked up something new. It's like reading the great African "Things Fall Apart" by Chinua Achebe.
THIS WOMAN DEY MAD OOOOOO MAD PEOPLE EVERY WHERE
She lack manners . Runs girl of the highest order coming for a blind date. Ashawo moroko
HOOKUP GIRL THAT WILL COST 2 KOBO🤣🤣🤣🤣🤣
Thank you Crew for dealing with that girl
Some girls no get shame, no single respect too bad.
The most mumu i have ever seen in my entire life is this mumu girl u just saw someone and u started asking him how much did you have in u banks accounts
Na frustrated animal na
@@Bruglieu day enjoy their movie 😂
@@tracymorgan251 na so na. Where r u located?
Only broke girls ask such a useless question they don't even have anything to offer
A banker in pum pum shorts looking for a millionaire.
That girl is nothing to talk about....so bad
That girl is mannerless
This one off me oo, the babe na werey😅😅
She don't have respect 😂😂😂😂 look at her
This girl carry cause, she fights her grandma 😂😂
Na wa for girls oh.... Wetin them dey feel like
Mr prankstar where did you see that agbero fighte. Ogaa oo
baba na this your PA me i like abeg
The girl is in for money, not relationship. She is a gold digger
This blind date sweet pass some people relationship 😅
This girl's like this feet baba tinubu p
I love Nigeria drama no dey finish is where good for nothing girls are claiming to be more important than good citizens 😅
I no fit laugh o! Everyone on this episode get bad mouth ! Something wey. Dem take set trap. Na that house girl part that go me rolling
Bad mouth finished for dis blind date I swear 🤣😀😘😂 potable sister I swear 🤣🤣🤣😄😄
My ribs don crack with laughter 😂😂😂😂
BLAQ abeg you need “house rules” in this blind date series before someone go Kai here oneday
This one na craze person oo
Ur own matchmaking no day come out with positive vibes….Na fight fight day end ham.. abeg u need a good director for your soap opera believe me
Maybe she dey take something😂😂
This girl has HUGE problem
This girl is so wild!
Off d camera na mak dem deck am something 😂
This is what happen when u put made in China Door for the Hospital where dem dey take care of full time Kolo people. See now, another mad woman on the loose
😂😂😂😂
Na mouth she get 😅😅😅😅, you no rich, you dey ask another person net worth. Even the girl wey dey fight am sef fine pass am wahala 😅😅😅😅😅
I beg make una dey interview dem first b4 una go bring dem come open camera dis girl na cocain addict nah
Chai this girl get character ooooh
She needs yahoo boys they will use her
FROM S.A 🇿🇦🇿🇦🇿🇦 WITH LOVE,
BROTHER, WHATS YOUR NET WORTH 😂😂😂
😅😅😂😂😂
😂😂😂😂 networth not even asking his name
😃
She's not looking for love, she needs someone's money to squander.
Exactly 💯
That is what 90 percent of Nigerian women both home and abroad are looking for. Not love but somebody swear to squander. God will disgrace all of them
Dis kind girl na dem de end up with wheelbarrow man last last
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 portable sister ewoo. Guy just waka leave the Kolo
😂😂😂😂😂😂😂😂 black Yoruba boy nah we're you see this agboro
This is a war date ,errol prince marshall says ,from jamaica one love
This girl look like hookup person sha 🤣🤣
This lady na package mumu. I have never seen mumu lady wee reach like this. This one na follow come mumu plus efulefu.
Some girls na wa …God abeg find me my own wife….the way this girl dey talk of money is too much o
This one na Yahoo! Girl
Is this a blind date or mockery arena 🤣🤣🤣🤣🤣no no no watching from 🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸
😅😅😅blaq. Where did you guys got this werey from... Blind date sweet ooo
Ashawo girl 👧😂😂😮
Hahahahaha really 🤣 😂 😅 you guys just funny oh noooo
Devia d queen do your thing great job
Dat Blaw Yoruba boi where did you get this wild girl, her dressing, she is even hitting you hey😮😮😮
Hahaha so sweet weey
That girl na fool. Yeye girl. She nor even fine.
I'm not sure if d most Powerful Priest or Pastor can do any effective Deliverance on dat girl oooo! Na Whaooo. Pls post it several times so dat men can run from her.
She be ashawo 😮😮😮😮😮
Blaq don take the threat for granted please... Report any suspicious act immediately
she's making a FOOL off herself...amadiva was READY..
Omo this girl is the most mad woman of the century av seen lately she has relationships issues I swear to God she needs prayers
Nigerians you guys are so wilddddd
Not so bro, this prank videos from different producers seems to be focusing on people from one part of Nigeria where displaying is in there genes. This is not so all over Nigeria
You wan try???
I pity the man that will marry her
God have mercy on our children of this generation 😢 from Uganda
If you understand African pidgin English, this is the most hilarious blind date I have ever watched. The girl high on spliff messed with the wrong dude, Coconut Head, who also has a wicked tongue.
Hahaha 🤣😂😆😅😅
Coconut you got my back
Girl, you are a gold digger.
Baba were u bring this kain thing 🗿💀💀
When I first see the gal think say she get sense 😆this one na mumu
Funny this woman 😅
Even if I want sickness no be comvontion
Omg was that gal on drugs 😂😂
Area + Area = Best Blind Date Ever
Ojualagba Street girl be that ooo
When they are doing ashewo, shame no dey. She's a hug-up girl, that was the reason she won't to know how much the guy got in his account
What is your network....
Can't stop laughing
I think this girl got high before coming to this blind date.
Igbolabi😅 see her eyes.
I think you are right.. her anger is on another level..
Run young man for your life
Where ds girl dey oh mk una involve police she say she get for house she go come ur hose come pour u
She get bad mouth God will help her
I just love when queen diva fighting and beating their A$$ , in my country we would say bad gal diva, dont take no shit from nobody lol
😂😂😂😂 this girl no get shame
Na pikin go beat this babe. All this street no street...
This girl is insane
E mama di do hookup
Weeeh Nigerians wuna no-go kill me ya chaii. Carry person come blind date she carry slaps go home..u sef boss no try oooh u di beat woman na how nar? hahahaha
This lady na Olosho...... BAD MARKET...
😆😂😂😂 portable sister
She very rude, Net worth 😂😂😂
Good 👍
She needs deliverance
Portable sister loiii,she look like garage girl,this one we killed man at home oo guy
Is this for real or one of the Nigerian films 🎥 😮😮
Mad woman indeed lol
I don't really understand this generation again.but I really blessed God say I don't marry..I really thank God ohhh
This mad girl deserved the disgrace she received. They beat well
She will never see the Light in her life, this is too much,even the blind man don't want this kind of woman
she does not even know if they have feelings for each other first before talking about net worth. age is not knowledge.
Customer is always right 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
I comment my reserved
Them dey follow her from her villa na e cuz am, she and 😈 devil ekwensu na brother and sister 😅😅😅, i beg make una no mind my mouth ooo, but she deserve all the insult in this life, what nonsense.
Na potable sister 🤣😀😂😂😂
She from delta ?