Hahahahaha kojo I have been watching you for so long and you always put laughter in my mouth, so sorry for not being commenting thanks you deserve award one love bro
wait. zimbabwe money get level pass naira? blood of Jesus. Zimbabwe wey we dey laff based on sey their money no get level? 100k for zimbabwe nah 400k for naija? Blood of Jesus.
Hahahahaha kojo I have been watching you for so long and you always put laughter in my mouth, so sorry for not being commenting thanks you deserve award one love bro
I have to google it immediately I hear Zimbabwe Dollar Wow. This is my first time of heraing that kojo you too much boss
Wow Boss Man Thanks for the Love for the first time since have been watching your skit
Boss Man I respect You wow I am happy tonight boss😁😁😍😍🥰🥰🥰🥰
Same here
Omo dey listen to your boss no dey do over sabi 😂😂😂❤wise oooo
I thought kojo will scale through this time around. 😂😂😂😂. wetin d bit kojo dey inside his trouser 😅😂
Watching from Liberia🇱🇷
Mugu boy 😂❤❤❤❤kojoooo u dey claim smart for ur boss lol 😂 dey play
Closer go 1 million than ever 🎉
Kojo try dey calm down if they wan ask you something
I like your story continue ❤❤❤🇳🇬🤛
Kojo e the get sense small small small 😂😂😂
Since when kojo don become yahoo boy
Kojo never change clothes and shoes
Love from Suriname🇸🇷
Kojo what a smart move😂😂😂
JoJo Exhibited Pride
Kojo my man😂❤
Kojo nah my gee
Hello
Yes my dear 😂
Hey
Kojo 😂😂😂😂😂 from Zimbabwe 👋🤣🤣🤣🤣🤣
Them just give Kojo perfect example of Isotopy for chemistry
😂😂😂😂😂
Come on Kojo why doing Zimbabwe like this
Which kind view be dis, abi na my phone ni?
Make una no dey whyne person joor, see as everything tiny
no be lie
I have do all this things before in Ghana hk 😢
Kojo you day funny 🤣🤣🤣
Wen you go wise kojo
But Zimbabwean dollar is still the same as US dollar 😢 kojo them don rip you ooo.😂
You Dey mad ? Ghana Cedi dey higher sef pass Zwl
My biggest fan
You and Sabi. I wonder who mumu pass😂😂😂
Watching from Cameroon
Mr kojo you are so funny, so sorry😂😂😂😂
Hello from Zimbabwe 🇿🇼🇿🇼
Hello
I know am a millionaire in ur country 😂
@@HenryKenechukwu-cw5wdfrom Cameroon am a billionaire in niara 😅😅
Get out you scammed my friend kojo 😅😅
Wetin concern me
All i see is blue black and pink 😂😂😂😂kojo my man
hahahahahahaha! kojo you are a real moo moo man, you no get currency sence abi? cha, ewee
Na money dem take dey find money 😂😂
Amazing
you get luck say e send you something make you sef use am guide
Please support me ❤
😭
😂😂
Nice one kojo you be mumu 😅😅😂😂❤
😂😂😂😂😂😂😂😂 looking from Sierra Leone 🇸🇱 🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱
This is what happens to those that think they are smart.
We Zimbabwe are zillionares 😂😂😂
Kojo zukwanuike 😅😂😂
😂😂😂😂i dey tell you 😂 straight forward From The Pearl Of Africa UGANDA 🇺🇬🇺🇬❤
Please support me
Hello I'm from Nigeria
You two do ooo
😂😂😂😂 Kojo too mumu
After way den don thief you na dey you want me for play bet 😂😂😂
First time Kojo will not be loosing out on a 100%! At least, he made something 😂
Jesus is Lord ❤❤❤❤❤❤❤😊
Kojo don dae have sense
Kojo the kojo
Hello from Cameroon
First time hearing Zimbabwe
❤I deh wit koio😂
Kojo nah ikorodu guy oooo😂😂😂😂😂
Kojo u too funny😂
😮😅😂😊🎉❤I love it
wait. zimbabwe money get level pass naira? blood of Jesus. Zimbabwe wey we dey laff based on sey their money no get level? 100k for zimbabwe nah 400k for naija? Blood of Jesus.
😢😢
The boss ✌️
First to comment...
Jojo my man
Kojo crying ee 😂😂
Kojo don loose everything o
Zimbabwe also use American dollars
Lol, no be lie now. 😂
kojo received ZIG lol welcome to zimbabwe bro, you mumu too much
Jojo shape Guy ❤
Kojo mad boy
Hi there what up ❤
Kojo usadaro wangu 😂😂
Zukwanuike😂😂
My man kojo
Kojo yahoo boi😂😂😂
Kojo na mugu 😂😂😂😂😂😂
Kojo I feel your pain 😜😜
Kojo kojo 😂
I'm here because of Kojo 😂😂😂
He no lose😅😅
Kojo my guy
Zimbabwe dollar😂😭
That thing weak me
😅😅 nice; ne
Bad guy
this is so funny
Mumu kojo😂
You go find am taya
See him pink shoe.....😂😂
Wahala
Kooojo!!!! 🤣🤣🤣
😅😅😅😅 watching from 🇿🇼
Which be Zimbabwe dollars
ZIM what 😆 😊😅😅😅
Zimbabwe dollar 🤣🤣
Sporty bet is active 😂😂😂😂😂
😂😂😂
Kojo 😂
😂😂😂 he no think at all
Very funny
Hk really hard oh 😂😂
😂😂this is crazy
Baba wetin 😅😅😅😅 lols 😂
Kojo no get sense at all 😂😂😂
Smart guy 😂😂😂😂
Them don do kojo ponzi scheme
Pls where the link for tutorial registration
Please help me send me the app you they use to create this cartoon characters videos
Y this em boss dey sound like igbo 😂😂?
Kojo weti 😂
Haba😂😂😂😂😂