Na true u talk oooo.... People day way really no get work, na make I start small Poultry business for my house Conner.... If I get same financial assistance way go help me scale my business, I go get joy.....
F00l go fix ya life this year . Stop being Stuupid online . Reality go soon hit people like u. I love VDM pass u but the difference between me and u is I am realistic but u are Daft so truth go always pain some one like u
Mumu man na woman dey beat i use my money dey look yeye videos, go sleep, come if I start with you will nor remember yourself again, you get time to replies people were dey put food for you table mumu man
As you the even talk self I know say na mumu you be. No be people like una the talk say vdm do. Chop that money. Now wey the money don come out ih the pepe you ooozzzzzooooo😂😂😂😂😂
U self u no get sense wen the lil smart issue come up na so dam believe lil smart dey call vdm oppressor the lesson is to show people that Nigerians too dey believe things on line without concrete proof
Lol aswear u man na just only i see wy no talk any bad talk about this matta abeg try remember me for the money wy u won share abeg i need this money for my huz rent pls
So all this stunt is for this Lil-Smart. Hmmm....how the mighty has fallen. Lil - smart is indeed Smart. He should have simply just not involve Lil - Smart as he was addressing Nigerians. This is just too low...chai!
Timi please dey talk small small
Na big man you be ooo 🤣
Its the singing at the end that always gets me 😂😂😂😂
Timi, some time we need to lie to prove a point
So true dear
I have never seen a fool talk this much 😂😂😂
Timi the two edged sword. Leave VDM alone and face your office.
Timi Lala .. na ur video I dey wait since I saw VDM video .. I know say u go change words after insulting him 😂😂😂
Oga go rest, VDM wise pass una wisest idolos
Verygayman talk say people like you be mumu and you are proving you.
Our Manager with the nicest special number. It's the song for me😂😂😂😂😂😂
abeg go rest 😂😂😂😂😂
I normally watch this guy because of his singing at the end, it makes me laugh!
❤❤❤😂😂😂🎉🎉🎉 Vdm to the world
Timi lala, send Funds for aza as you Don.collect salary🤣🤣
That Lil Smart was just an example! Oga Timi
He use am show day even you na mumu online na because of UK make people think say you get sense 😅😅
Na true u talk oooo.... People day way really no get work, na make I start small Poultry business for my house Conner.... If I get same financial assistance way go help me scale my business, I go get joy.....
If very dark Man not talk how you take make money for social media 😂😂😊
😂😂😂😂😂😂😂😂 vdm wey be werey
Your mouth be like fowl wey dey lay eggs ❤
I no get work na why I wan start Uber job next year
Not everyone in Uk get sense
Anybody can have money and still be stupid
VDM is more relevant than you all, final
This guy too mumu your talk nor make sense you too yeye we believe very dark Man ❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
F00l go fix ya life this year . Stop being Stuupid online . Reality go soon hit people like u. I love VDM pass u but the difference between me and u is I am realistic but u are Daft so truth go always pain some one like u
Your mumu too much, you get to reply me, yeye man woman if not vdm you will see good chop, ho sleep na man like dey beat women mumu man😂😂😂😂
Mumu man na woman dey beat i
use my money dey look yeye videos, go sleep, come if I start with you will nor remember yourself again, you get time to replies people were dey put food for you table mumu man
But why fighting him God will keep blessings you
Well said
Temie😮no be this one you they talk do Christmas for me
😂😂😂😂😂😂😂😂😂 e vex you ooooo
Now you saying prank, VDM didn’t say prank ooo, but said money was not missing
As you the even talk self I know say na mumu you be. No be people like una the talk say vdm do. Chop that money. Now wey the money don come out ih the pepe you ooozzzzzooooo😂😂😂😂😂
U self u no get sense wen the lil smart issue come up na so dam believe lil smart dey call vdm oppressor the lesson is to show people that Nigerians too dey believe things on line without concrete proof
Lol aswear u man na just only i see wy no talk any bad talk about this matta abeg try remember me for the money wy u won share abeg i need this money for my huz rent pls
THIS NGO FROM VERYGAYMAN NA YEYE NGO
ILLITERACY IS A DISEASE.
HE WANTED TO STEAL THE MONEY BUT DIDNT SUCCEED.
OLEEEE
Spoken like a true illiterate
Spoken like a true illiterate
Mhm?😢
Well done manager Timi lala
Lil smart case
Bro you don't know who is VDM. Just look for something else to post since you only know how to post people news.
U talk too much. Just apologize oga
Timi go sit down u be one fake fan too
Timi you said it 😅😅😅
VDM don f..k up his credibility period.
VDM is illiterate and very annoying. Rubbish prank.
So all this stunt is for this Lil-Smart. Hmmm....how the mighty has fallen. Lil - smart is indeed Smart. He should have simply just not involve Lil - Smart as he was addressing Nigerians. This is just too low...chai!
VDM was testing Nigerians to know the best way to "chop" the money.😂
Anyone that's always criticising others have lots of baggage
Na only laff I go laff u timi.😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 shame no dey do u