"E choke","passion dey","this clipper na fake",“when he attended to the dwarf",“when he quoted bible "infact everything about him and this video is funny and interesting 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Funnybros fans, abeg in the name of God show me love by liking my comment awww! Since the very day i visited this channel, no one has ever liked my comment! Hmmmmm😭😭😭
Top fans gather here 😢🤦🏼♂️🙏🏼🤩
Baba bless your boy na
Much love ❤❤❤
We are always with you
❤😅😅😊
We with you bro
I dey
My best part, is when small stout was knocking at the door, instead of Funnybros to look down, he was looking up 😂😂😂😂
How it ended with " We must learn a lesson" killed it o o 😂😂😂😂😂😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Na only you dey make me laugh whenever I dey vex 😂😅😂😂😂😂🔥🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Passion keh 😂😂😂😂😂😂
“By now them don dey chop our babes”😂😂😂😂 person wey inside prison dey find babe😂😢😢
"E choke","passion dey","this clipper na fake",“when he attended to the dwarf",“when he quoted bible "infact everything about him and this video is funny and interesting 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
If you love him use my like 😂😂
Passion Dey😂
Swrz bro 😂😂😂
I Don dey follow olamide up oooo, maybe by next week him go come, my favorite line😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤
You never start work you don dey slap, i pity people's hair oo 😂🤣
Small stout using rich mam accent sef dey off me 😂😂😂, and funny bross second 'it will never repeat itself again cracks me up 😂😂😂
how many year them come give you,them give me 45 years ooo❤❤😂😂😂😂😂😂😂
Passion dey sir😂😂😂
Passion dey 😅😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤
Who bring this mad man here?😂😂
Another person don dey chop our babes😂😂
Passion dey ooo😂😂😂😂😂
Lol, Passion dey oo😂😂😂😂
You barb Davido,barb Wizkid, and only me you never barb 😂😂
Jehova, Funnybros reacted to my comment 😭🙏
This guy would never change always from one trouble to the other 😂😂 One of the best comedians i know keep up with the good work ❤
Ommo passion dey
Funny bros is a mad man 😂😂😂😂
The Oga see this thing from the start ooh 😂😂😂😂😂
Passion dey 😍😍😍😍😍
Holy Ghost fire…. 😂😂😂 we dey pray for upgrade not downgrade 😂😅😅
Passion dey😅😅😅😅😅😅😅
Na your mouth dey give you bad luck 😂😂
Too funny
Passion dey
Best part was when funnybros called him brief man😂😂😂
Funny bros even dey preach bible😂😂😂
by now Dem go don dey chop our babes 🤣🤣🤣🤣
Na this comment I de look for 😂
Heeuu😂😂
Passion dey bro 😂😂
You are the best in the world in comedy
Funny you too dey fine wahala
Kasala don burst😂😂😂😂😂😂😂😂
father of comedy in Nigeria, na u get comedy i swear
Who bring this mad man come my shop ... Na you!? 😂😂😂
Ma Boss you comedy de always sweet me tire😊😊😊😊😮😮😮
Passion dey oo
passion dey o😂😂
As I dey look e be like u go get pride 😂😂
Passion dey 😂😂😂 WhatsApp family
My boss after this one you no go attend to home service again 🤣🤣🤣😅😅😅😅😆😆😆😆
Problem go dey for this shop oooo😂😂😂😂
My boss more grace I always love watching your funny movie 😄😄😄
😂😂😂😂Echoke,
De passion dey
Funny bros for life very funny 😅
Very interesting 😂😂
I love this video oo😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
he choke 😂😂😂
Na the babes dey pain dem😂😂😂
Top fans Gather here 😂❤
😂😂😂😂
Funny bros u no dey rest 😂😂😂😂
Funnybros fans, abeg in the name of God show me love by liking my comment awww! Since the very day i visited this channel, no one has ever liked my comment! Hmmmmm😭😭😭
U be mumu
@@udybob7092 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Passion dey 😂😂😅😅😅😅😅😂😂😂😂😂😂😂😂😂
OMO HANDS WEY TOUCH MY COMMENTS WON'T LACK ANYTHING AMEN
Na Aba ooo! 😅😅😅😅
This maaannn😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤
Too funny 🤣🤣🤣🤣🤣
My funny part is when he said "I'm sorry sir,I'm here to stay"♥️
Dey play😂😂😂😂
Confirm 💯 no be small thing dey happen for here ooh 😂😂😂😂
Passion dey body 😂😂😂
The way he pushed him aside ehn 😂😂😂😂
Haew
Passion dey
No sir am humble 😂😂😂
Exactly 😂😂😂
Low key violated small stout, didn’t expect him knocking 🤣🤣
Abeg dey look down oooo😂😂😂😅😅😅😅
LoI passion dey ooo😂😂😂😂
Na new person.exactly😂😂❤
This guy gets pride 😂😂😂
Na the clipper funny bros con learn no be work😂😂😂😂
Omor dis video too funny abeg ❤❤😂😂
😂😂😂😂😂 funny guy😂
E choke sorry sir passion dey 😂😂😂
One love from Gambia nice one 🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
😂😂😂😂😂 wonderful
Very funny 🤣🤣
I dey ooh
Funny bros my ribs dey pain me😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
E choke 😂😂😂
The passion really much, You funny wella😅😅😅😅😅😂😂😂😂😂😂😂😅😂😅😅😂😂😅
You never start work you dey talk about davido and wizkid😅😅😅😅😅
Lolz 😂 this man 😂😂😂
You no dey Taya😂😂😂😂😂
By next week I should be cutting Davido and burnaboy hair ...person wey never hold the clipper😂😂😂
Omo na so you take dey handle customer 😅😅😂
😂😂 the slap enter ooh😂😂😂
Work wey you never learn you don dey follow Olamide up 😂😂😂
Ah ah is it not fake 😂😂 na fake, fake ooo na aba 😂😂 ngwa road 😂😂
Hahahhba😂😂😂 E choke
Passion dey
😂😂😂😂 Funny bros
NOLLYWOOD HQ, CAME IN QUIETLY...😂😂😂😂
This Guy is too funny abeg 😂😂😂
Himself dey laugh 😂Na Aba made
😂😂😂 funny bros is the best stories teller 😂
No be small passion 🤣🤣🤣
Them dey for prison dey talk about babes😂😂😂😂😂😂
Bros take it easy ooh😂😂😂😂😂
Passion Chooooke😂😂😂😂😂😂😂😂😂