Osariemen thank you wey you take carry Iye go hospital. Abeg try make you carry her go Psychiatric hospital make dem reset Iye Brian, because she too like and find trouble. At least if dem chain ⛓️ Iye there she no go fit waka comot, as she do for dat hospital with you. Osas you try for your mama body.
Woman na nurse😅😅........ Na so many patients or patient's relatives dey call me nurse o, bcos they feel I'm a woman and women can't b doctors. Me I go just dey answer dey go, wetin concern me. It doesn't take anything away frm me. Calling me nurse doesn't reduce me.
Yes we grow up seeing female as nurses and male as doctors, because in most hospitals in Nigeria back then, female are the only nurses and you hardly see a female doctor or a male nurse except chemist men.
I swear for u to reveal this at the comment section it’s simply means you’re an extraordinary wonderful and most amazing woman under the surface the earth! God will blessed you in a miraculous way far better than human understanding!
Only few Edo market women get such character and not majority 😮 so change such narrative and this kind of market women are all over the country because it's their real characters
Iye non mind Dem, Dem wan use mama Charlie head's take cure infection when dey ur Damakos area, they're not serious. He get who body non scratch? Infact my own dey sweet me too
Max abeg dey use osariemen the energy na pure Benin bld🙏☑️
Osariemen thank you wey you take carry Iye go hospital. Abeg try make you carry her go Psychiatric hospital make dem reset Iye Brian, because she too like and find trouble. At least if dem chain ⛓️ Iye there she no go fit waka comot, as she do for dat hospital with you. Osas you try for your mama body.
Money wey carry mama Charly Heard I no go try am
Iye as your daughter come back for Christmas, when osakpolo and the remaining three boys de come naa
Woman na nurse😅😅........
Na so many patients or patient's relatives dey call me nurse o, bcos they feel I'm a woman and women can't b doctors.
Me I go just dey answer dey go, wetin concern me. It doesn't take anything away frm me. Calling me nurse doesn't reduce me.
You are blessed my sister for your steadfast commitment to save life in our country, season greeting to you and you to lovely family
Yes we grow up seeing female as nurses and male as doctors, because in most hospitals in Nigeria back then, female are the only nurses and you hardly see a female doctor or a male nurse except chemist men.
@@ehimwemaoviawe5121 Thnx brotherly 🙌.....
Na God.
Thanks for your understanding my dear Doc. God bless you
I swear for u to reveal this at the comment section it’s simply means you’re an extraordinary wonderful and most amazing woman under the surface the earth! God will blessed you in a miraculous way far better than human understanding!
Iye no go kill me with laugh 😂
This guy na top range comedian 😍😍😍
Thanks for the compliment 🙏🏾❤️
She's truly representing the illiterate Edo market woman. There's case na WAR. nice one bro.
Edo no dey carry last at the end of the day joo
How do you mean explain it better??
Only few Edo market women get such character and not majority 😮 so change such narrative and this kind of market women are all over the country because it's their real characters
Wahala oo🤣😂🤣😂😂😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂
We need more of out of shop scenes 😆
Okay 👌
Iye could be the best comic in Nigeria for now, as he's also a blusterer. WEREY! 🤣🤣🤣🤣🤣 😂 ❤️❤️
Thanks for the compliment 🙏🏾❤️
Iye na one chance you don enter so with your sweetie rashes
Iye oooo,you won't kill me with laugh🤣🤣🤣🤣🤣. Infection ton don turn sweetner
Iye... Guy I too love ur every of ur videos, abeg make you dey use this ur daughter (Osaremen) she too good abeg🙏
Queen Elizabeth head
Iye na waooo 😂🤣🤣🤣😂🤣
Nice one Osarimien never see anything mama osabolo
I can't stop laughing ooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤔🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
U can't tell Iye what she's already 🤣🤣🤣🤣😂😂😂
🤣🤣🤣😂mama Charlie head,.. the infection dey really sweet..🤣🤣🤣sweetie sweetie 👏👏😂😂 nice one more grace guy's.
Iye non mind Dem,
Dem wan use mama Charlie head's take cure infection when dey ur Damakos area, they're not serious.
He get who body non scratch? Infact my own dey sweet me too
Very amazing video so funny😂😂😂😂😂
Iye, get something for over 5 years. Thank God you nor give to So Cristo.
Iye carry "Catching "lol
🙆🏽♀️🙆🏽♀️🙆🏽♀️ A whole 5 years!!!! No wonder why you dey fight everybody.
Mama Charlie head?
🤣🤣🤣🤣🤣Iye abeg no kill me this afternoon.
You too much
I never see some one enjoys infection
Iye you are the best
Iye one 😂😂😂😂😂😂😂
Iye you really get wahala shall. Very funny 😁 😂 😀 😄. Man na doctor, woman na nurse 😂😂😂😂 your daughter won remove your sweetness.
Iye say na Damascus area and v boot 😄😄😄
Hahaha.. wonderful content Iyé 👍😁
Yeah, something different👍🏼😍
At last we meet mama osakpolour daughter...mama osakpolour use the money treat urself na....I don laugh taya..how infection go dey sweet u.
Iye I swear u r one of the best in Nigeria, I can't wait for people to recognize u more
Thank you so much for the compliments 🙏🏾❤️
Iya🤣🤣🤣🤣🤣🤣 This is one of ur best video I watched this year 😂😂😂
Wonderful so iye don finally carry sweetie 😃😃
It’s nice to finally meet Iye’s daughter sha 😂😂
You are commotting from inside me?🤣😂😂
Doctor na man, woman na nurse🤣😂.
Iye you are crazy o
You are wakaring out from me 😁😆
Wahala dey ooooooooo nice comedy by Iye
Iye trouble maker 🤣
Iye o £80 =72 ,400 naira to cure infection chia
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😋
Is it you that carry the scrashing? Iye get V-boot 🤣 🤣 🤣 🤣 .
Iye is so lousy. My goodness. 😆
Lol
The daughter accent sha😩😩 she should have just acted without the accent😂
Iye 🤣🤣🤣
Good one
Mama trouble 🤣 abeg ur health is more important than d £80 😃😃😃
But iye daughter is very beautiful and gentle not like her mom🤣😂
Standard six🤣🤣🤣
I go use your broom change your character, iye wan kill person with laugh
😂🤣😂😂🤣💯
😂😂😂😂😂😂👏🏾👏🏾💐
Na wa for iye oooo😂
Dis one shock me
😂😂😂😂
This lye ah! 😆😆😆u no go fit kill person
You funny joor 😂😂😂😂😂
Hahaha
😅🤣🤣😅😅
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂🤣🤣
😁😁😁
Low voice
🤣🤣❤❤❤
Lolz
Ewoooooooo
This maxcrony is underrated, @tundeenut must repost this oo
Is it not in primary 2 when you go and carry belle 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😅😅😅❤😅😂😅😂😅😂😅😂😅😅😂😅😂😅😂😅😂😅😂😂😂this iye don kill me
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣