Which of your friend bring dog😂😂that moment in your life when you’re crossing a group of people and you feel like explaining to them that you’re not the one making those sounds 😂😂😂
How them take beg money for here ? Change is constant , this is new school comedy , who throw money no Dey complain , na stingy person like you go complain , so make them Dey perform make them no see money Abi , Abi I hear say Ushbebe pay them ?
This year make i warm you, If you nor work, you go beg, there is no way you can love luxury and you like sleep, How you go tell me say you wan do ashawo work and you like sleep, kole work na ,you can't succeed
Imagine sea lord wey die for boat cruise 😂😂
Chaka killed the show😂😁
You can't love stand up comedy and hate destalker
Hes creatively entertaining and educative ❤
Hes the Red cao chief of reality Jokes
😅😅😅😅😅
You get the spirit of giving but e no dey.😂😂
DesStaller has literally made TH-cam my favorite App 😂❤
You are beautiful Fayy and I love your shoes
Thank you ☺️
What an opportunity
God bless you baba
Omo, money dey Naija o😂😂😂
Man gave out he's time for the young stars. Intentional upliftment
Spirit of leadership
Destalker na grace Carry u dey go no be okada man
Shout out to Dj Kinsley. The guy is extraordinarily good
It's DJ kayslay
Thank you destalker for recommending them
Abeg wetin be the girl name? She say Dollar be like prick every morning e dey rise😂😂😅😊
MC Royal
Oghene cocoyam onaibe Desmond 😂😂😂😂
Grace no be Great ❤❤❤
You remain the best comedian Nigeria for now.... Am your fan
Definitely
Which of your friend bring dog😂😂that moment in your life when you’re crossing a group of people and you feel like explaining to them that you’re not the one making those sounds 😂😂😂
MC Royal too sharp... I jus know say na Destalker prodigy
I love destalker and mc royal ❤
Ya Daddy! 😂
Great man in comedy ❤❤❤❤
Can we just bring back the old days of stand-up comedy where people don't come on stage to essentially beg money?
How them take beg money for here ? Change is constant , this is new school comedy , who throw money no Dey complain , na stingy person like you go complain , so make them Dey perform make them no see money Abi , Abi I hear say Ushbebe pay them ?
My dear why do I sense jealousy in this your comment.
Did they do the comedy or not? Did they make people laugh or not?
Wetin be this?😅😅😅😅😅
Una go just dey hate
Chaka✅✅✅
Cha Cha, you are doing well ❤️❤️
That's Prince Odii
This year make i warm you, If you nor work, you go beg, there is no way you can love luxury and you like sleep,
How you go tell me say you wan do ashawo work and you like sleep, kole work na ,you can't succeed
This is pure comedy
Mc royals i love u die❤❤❤❤
Nigerians gather here unah dadi
Chaka Chaka😂
I love you guys
First Song Title please 🙏
Desmond too talk
Engineer Susan😂
🎉
😂😂😂
My names are OgheneKOKOYAM, Ognene..........😁😁
😂🔥
Hey😅😅😅😊😊
Prodigies or proteges?
Mc Royal