MANCHESTER UNITED 0-1 ARSENAL ( Festus - NIGERIAN FAN REACTION) PREMIER LEAGUE 2023-24 HIGHLIGHTS
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 20 ก.ย. 2024
- Become an FFT MEMBER and enjoy EXCLUSIVE CONTENT like the ORIGINS SERIES and ITK STREET CHALLENGE, Studio and Viewing Center invites, Discount on Merchandise, Priority replies to your comments, Members only Live and more👇🏼😁
/ @fanstribehq
Reaction from a viewing center in Nigeria as Festus say Shame on arsenal and their yeye fans
Proposed next Game 👇🏽
EPL
PLEASE SUBSCRIBE!!!
CONNECT WITH US ON SOCIALS;
/ fanstribehq
/ fanstribehq
/ fanstribehq
vm.tiktok.com/...
#FansTribe #nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #nigerianFans #nigerianFootball #nigerian #liverpool #arsenalFC #liverpoolfc #hazard #tottenham #ArsenalNigeria #PremierLeague
God said to me, you will lose
I was like what did I do sir😂😂😂😂
That statement took me out 😂😂😂
@@MilleChibz I swear 🤣
😂😂😂
This festus na comedian aswear 😂
"I am a Jesus Christ"😂😂😂😂
This guy dey smoke Igbo
United we stand good or bad 💯
This Man is a better Comedian 😂😂😂😂😂😂
This guy finished Tox abeg
This guy wicked he said if you arsenal room you will see calabash
I love this guy 😂😂😂😂
I have been waiting for him 😂😂😂😂
Eyaaa.... E pain am
I like this guy too much
Festus is just too funny 😂😂😂 I watch him to laugh.
Calabash 😂😂😂😂😂
I love how festus ripped into assna in this interview 😂😂😂😂😂
He doesn't normally do this 😂😂😂😂😂
He owned that small 0 ucl trophyless club 😂😂😂
This guy finsh work today aswear 😂😂
Since Sunday I can't stop watching this guy so funny 😂😂😂
Festus awin is awin whichever way.
A win is a win
Abi o
Festus 🎉😅🤣😂😂😂🙌💪🏻
This guy to kill tox ooo everytime laughing hard
I love the spirit of this guy 😂😂😂😂😂😂
Me waiting for King Henry patiently
Even me oh be like him don vex go house
AY or basketmouth suppose invite festus to come join the comedy industry 😂😂😂
Arsenal tear you home and away this season you are talking about the old glory
As u tear man U home and away Shay u don use am win. League 😂😂😂
It’s on record…when last did u win league?
@@arohaodufu7998 as long as I can remember what wining the league looks like, u are far from asking that question 😂😂 i should discuss that with Leicester city
Remember u still have a date with we nearly won it this year 😁😁😁😁😁 I sha wish U good luck 🤞
@@arohaodufu7998 where man u de the league starts the same time as for now man u have to agree 💯 that arsenal are play football ⚽ better than them man city are only arsenal rival now
Old glory no count for her. This is a new era
I was looking for this
The best 😂😂33
Guy go slep the beat they pain you 😂😂😂
My brother sorry oo😂😂
Festus don use style enter Henry oo😂😂😂
"Arsenal cannot win at Old Trafford"....
Man United 0-1 Arsenal.
"Why didn't Arsenal destroy Man United". These lot, always shifting the goalpost.
I am a Jesus Christ 😂😂. This guy no go kill me
First leg wey your squad dey wetin happen
No VRO as in….😂 6:10
While you fans nor get shamed. Your home ground. Dey beat you 1-0. Even if all your players dey. We go change pattern beat you more.
Festus don mad finish 😂😂😂
No be this one be the problem,i just dey imagine the kind lashes wey Henry and Kuro go collect for live show tomorrow 😂😂😂10 strokes each !!! Godfrey force Henry go do bet😂😂
Have laugh my heart out 😂😂😂
Someone beat you home & away, you saying shame to them. Whoa!!!! This is really crazy. I see now that most ManU fans are “deluded”. A win is win. Soccer game is about who win not about how many goals they score.
Oga respect Arteta he have beat you two times at your old Trafford and non of your couches them with all their CVs have not been able to beat him at Arsenal ground. Lastly I can't carry elephant big🐘 on my head I still be using my let to pick an 🐜 ant like man U of this season. So rest you no get fact
I too love this guy
😂😂😂😂 laff wan kill me😂😂😂😂
Like seriously, I have never seen Festus this pained before o..😢😂😂... I con dey feel for am....
There is no short on target today ooo
You are not ashamed just thank ONANA for those saves ....it should have been 5-0....we don't want to disgrace u to get ur coach sack...we want ten hang to remain so he can take another goals wotowoto next season.....
😂😂😂 this guy na comedian
This guy is on O C
Guy football na 11-11,Johnny Evans,Casmero and other names you mentioned has nothing to do with Arsenal.
He need to check how much man u both casmero
I was having a bad day today but Festus made my night 😂 especially at the 9:20 mark.
Tox why festus nor kin dae na d table 4 discussions
Festus na COMEDIAN! 😅😅
Festus abeg leave me ooo😂
This guy is crazy😂😂
The only person I love to watch on this channel 😂😂
Always watin 4 festus after Manchester game dis guy na clown
Subzero abeg ooo 😅😅😅
Win na win
Did we win
Yes or no???
Omo 😂😂😂😂😂😂 festus don red like man u jersey, see vains in his neck
I laughed so much 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 this man is too funny🤣🤣🤣🤣
This guy too funny🤣🤣🤣
Nobody like Festus reach me😂
Wetin this one dey talk sef. For first leg when your people complete u see draw? Arsenal wey no play good football today ,allow u play for your ground for full 90 minutes, yet u no see draw for me that's d biggest shame... Because if Arsenal play like this with other teams them for no dey top 4 sef.. u wey play nice game u no still see draw for your home. Shame
This festus na odumeje in disguise 😂😂😂
I can feel your pain bro…
The agony is much
Leave Arsenal ahbeg
Arsenal don carry league
Oga go sleep
Shame no dy catch u
Which league?you meab league one? which of the league?
It will still be called utd not spurs.
Which yeye League u win ??
Trophyless bottlers ..
@@official_andrewsamuelNa pawpaw them win
Arsenal no go still carry league shall
Festus na pure stand-up comedian 😂😂
😂😂😂😂😂 give him the MOTM 😂😂😂😭😭
Wey Henry na
This guy remain the Best comedian 😅😅😅😅😅😅
Do reels with this
😂😂😂😂😂
Oga you no dey shame
The time wey Rooney dey dem never beat una?
Where is Henry and kuro, them don run away
Festus, the one goal na how many points?
I have been waiting to hear from my own man😂😂😂
Only you be Man U fans😂😂😂😂
All of us come be Man U fan😂😂
Oga no excuses , what about first leg 😂😂
Make Festus come see our trophy cabinet na. You forget we get trophy pass Chelsea 😂
When una complete, we beat una first leg for home
Is 2023 and 2024 the same thing ?? 🤡
Arsenal win una go complain about how dem win, if dem lose una go laff na wa o. Those years wey Arsenal dey play possession football una go laf say na 3 points matter, now dem play dirty win una say small boys. First leg se all una big boys play wetin happen.
Don't worry ur woes just dey start, Man utd will go many years without premier League days of Alex Ferguson wen the whole referee was at ur mercy,no room for that anymore, keep crying
Him wey dey talk, when last him win EPL?
Omo this Una video don dey take time oo
Story for the gods
arsenal collect three point from una if you say arsenal get calabash for their house why una no score
Is comversation with God 😂😂😂
This guy is must funniest 🤣😂🤣🤣😂🤣🤣😂
OZUOR, abeg rest. Dem collect 3 points for your house. Win nah win
Why insulting when it's just football ??
Some of u can be childish and brainlessss.
Na ozuor him be
@@official_andrewsamuelbro! Who insult who for here.... strawman's argument
@@emmanuelginikanwa283 he started it so I'm just giving him back
@@fabianonosetale9268 another childish 🤡 spotted insulting someone because of football analysis when he knows his club will still go trophyless
Waste of insult 🤡🤡
I played Arsenal 6:2 correct score with my last card for my 1x bet account but Arsenal took a narrow scrapy win over us
Narrow win?
You watch the match at all?
All arsenal need is to win the league at oldtrafort and they did😂😂😂😂
e day pain o
This guy funny ooo😂😂😂😂😂😂
Shameless men. See them. We win them now story change say na only 1 zero
Abeggg…you no interview our henryyyyyyyyyyyy
At las las naa Manchester City go karry d league 😅😅😅😅😅
Pain is dat you 😂😂😂
This guy no suppose to dey talk, he nor. Sabi anything for football
It's quite appalling when man u fans are insulting arsenal performance,win na win dirty or clean
Na jesus call you today 😂😂😂😂😂
Wait first, so you for like am make we give una 5 abi wetin you dey drag my guy😂
Winning is winning whether by bitting or by pinch fall
My brother if you like score 1 goal what is important is points
E dey pain you alaaye
Tox you're being biased
Why the hatred on the Arsenal.
Win ugly win na win alaaye
That's who they are. I had wanted Man U full squad in today's game.
Don't mind tox..he is even supporting the guy but if it's arsenal fan he will be chasing them to go
𝗦𝗼𝗿𝗿𝘆 𝗼𝗵,𝗜 𝗳𝗲𝗲𝗹 𝘆𝗼𝘂𝗿 𝗽𝗮𝗶𝗻🖐️