😃See who replaced Titus in Barber Shop . Today On My Flatmates . African Magic Showcase, DSTV 151
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 5 มิ.ย. 2024
- #sitcom #comedyseries #basketmouth #comedians #mc #entertainment #mcpashun #titus #okeybakassi #igosave #buchi #yaw #prosper #kolo #mimi #wofai
- บันเทิง
Deaf man suppose know wen market don close. Mimi, I know say 18 yrs of relationship is long, as marriage nor come begin celebrate anniversary of girlfriendship. Hahahahaha
I hope Titus is still on the show
I hope so too o😢
We need Titus back oooo😂😂😂
Mimi too love Frank believe it or not 😂😂❤❤❤
Abeg don't mistake of allowing Titus to go finally oooo
Titus I hope you have not left my flatmate ooo abeg
Make make oga uduka no worry he go find titus. He go miss am 😂😂😂😂
Ex convict oh😂😂
Frank don enter UK come back. No level, Mimi😂
Mimi should just get pregnant for frank
Mimi should forget about this married Frank doesn’t want to
This wedding go reach 2050
He go pass
Hahaha 🤣🤣🤣 oil 🛢️ 🪔 barber and prison Barber
Titus please don’t leave the show o if u leave I’ll stop watching 😢
Mimi be calming down na, but Frank, e be like say you no want marry Mimi ooo
You sef see am abi.
All the signals are there o.
Prison the guy say ex convict ooo 😂
Frank no go ever marry Mimi oooo!!!!🤣
😂❤😂😂😂❤❤❤🎉
If una no get anything to write about this Mimi and Frank storyline, make una just end the relationship. This whole dragging storyline is tiring.
Make I hear say this meeting go hold
Frank no wan marry 😂😂
Frank, we've seen your plan.
All Mimi's salt, palm oil, etc you have eaten will udge you.
No problem😮
Titus go reach kaduna, money go finish and he go come back to beg Nnduka
I think Titus is leaving flatmate finally
Is clear Frank and Mimi does not have future together.
Where is OBUS OOOOOOOO?
Prison 😂😂
Frank 😂😂😂😂
Frank no wan marry Mimi. Is that so hard to understand?😅😂
Honestly
❤😂❤
😂😂😂😂😂😂😂