Pst for my Church won use me lie to won award for church make Pst Chris oyakhilome for give her award , I say I nor do na so she begin lir for my head until dem sack me from my work as church staff ....wetin I go do
Golden Mike you are through Nigeria as many fake artist right now the ritual is many artists in Nigeria that ritual brother Mike you are saying the truth
Broad Mike u talk this one well ... Respect
Pst for my Church won use me lie to won award for church make Pst Chris oyakhilome for give her award , I say I nor do na so she begin lir for my head until dem sack me from my work as church staff ....wetin I go do
@@charlessilver9153haba what happened
Fact bro ✅
Brother u said it all,,portable is just a local man, God past him
See this one na, be content with what you have some of this so called celebrities their hands are not clean
True talk
Tnx bro
Golden Mike you are through Nigeria as many fake artist right now the ritual is many artists in Nigeria that ritual brother Mike you are saying the truth
Person way dey speak in tongues before
People perish for lack of knowledge, devil have no free gift, only God give without sorrow attach to it
True talk