S@dly An Eiye Number Man first Son Who Join Black axe Listen to what is going on

แชร์
ฝัง
  • เผยแพร่เมื่อ 17 ต.ค. 2024
  • #youtubemadeforyou #youtube #trending #everyone #lagos #asake #arena #tundeednut #nigerian #cultist #nigeria

ความคิดเห็น •

  • @DIALLO7
    @DIALLO7 3 หลายเดือนก่อน +4

    On a normal,this issue no suppose cause trouble self. Na freedom of choice.. anyone u join,make sure say u dey get the kaluba, otherwise you will be seen as a tout. #peace

  • @odiononaifo
    @odiononaifo 3 หลายเดือนก่อน +5

    Na true u chairman u talk. Even me wey non Join i get consin mf, eiye, aye ,bucc, pirate etc...if u touch anyone of them make u also travel. Dirty confra wey want divide family rubbish

  • @DIALLO7
    @DIALLO7 3 หลายเดือนก่อน +7

    Ayes no b anybody mate 😂d ibaka son wise gan

    • @TommyTommyboy-r5r
      @TommyTommyboy-r5r 3 หลายเดือนก่อน

      Black goat... AXEHEAD.. SON NA STILL ELEBE

    • @DIALLO7
      @DIALLO7 3 หลายเดือนก่อน

      @@TommyTommyboy-r5r wetin bring abuse ozwor?

    • @TommyTommyboy-r5r
      @TommyTommyboy-r5r 3 หลายเดือนก่อน

      @@DIALLO7 oga put call; men don behead CHIEF PRIEST; for Lagos..

    • @DIALLO7
      @DIALLO7 3 หลายเดือนก่อน

      @@TommyTommyboy-r5r mugu Men go still retaliate,go and find money mugu

    • @ifeanyiinnocent866
      @ifeanyiinnocent866 3 หลายเดือนก่อน

      ​@@TommyTommyboy-r5rstupid elebe you no see the one Ayes cut into pieces for that same Lagos
      Eh dirty birds

  • @TonyAigbe
    @TonyAigbe 3 หลายเดือนก่อน

    Na true you talk for this matter

  • @annabran-u7e
    @annabran-u7e 3 หลายเดือนก่อน

    wahala 😂

  • @emmanuelifejieme3057
    @emmanuelifejieme3057 3 หลายเดือนก่อน +3

    Nigerian government use cult separate Nigerian youth's

  • @osazeeoz-it1uo
    @osazeeoz-it1uo 3 หลายเดือนก่อน +4

    This Alex na every thing you go dey put your smelling math.. Oga go and look for work

    • @WilliamsJames-x3v
      @WilliamsJames-x3v 3 หลายเดือนก่อน +1

      Seriously??

    • @riverstate396
      @riverstate396 3 หลายเดือนก่อน +1

      I say the boy abi na man too go local, na Europe help am and he go get wife oo

  • @ChristianEboagwn
    @ChristianEboagwn 3 หลายเดือนก่อน +1

    Bad pink 😢

  • @DexterCason
    @DexterCason 3 หลายเดือนก่อน +1

    Say no to cultism

  • @DonGoodluck
    @DonGoodluck 3 หลายเดือนก่อน

    Haha 😂😂😂

  • @jessewarn2229
    @jessewarn2229 3 หลายเดือนก่อน

    Come oghara engineer greg second son wey go join eiye wetin aye do mugu

  • @harryosa8837
    @harryosa8837 3 หลายเดือนก่อน +1

    If them eiye try nonsense Ayes will retaliate in a very bloody way … eiye know how many Ayes wey their children join Eiye and Maphite for that benin ??? Seee make eiye becareful ohh for that Benin as peace dey so them no like am ???

    • @Stay_fearless07
      @Stay_fearless07 3 หลายเดือนก่อน

      Happened in Lagos, not Benin!

  • @kofimuntaka2129
    @kofimuntaka2129 3 หลายเดือนก่อน

    Na fake news

  • @BlessedJames-yy1lk
    @BlessedJames-yy1lk 3 หลายเดือนก่อน

    Harrymugu, shut up, you no dey way ebi for benin now,mk you no dey mk mouth